|
Politics › Re: Herdsmen Flee, Abandon Cows As Ipob's ESN Invades Camp In Enugu by iker: 2:07am On Mar 14, 2021 |
[quote author=immortalcrown post=99862085]So, an online country can make Fulanis run?
I also red that Miyeti Alah condemned ESN for killing a Fulani. So, an online country can kill offline?[/quotte
onlinism make aboki wan kill all of una finish , na because una dey online dem they rape all of una every single day, na una onlinism bring one illierate abgero out say e wan save una, but still onlinism make una baale abi na oba una dey call yrself talk say make di abgero leave the mallam make dem enter una land kill and rape una finish. as una online reach na im aboki chase una commot for una land go do refugee for another country, yr onlineness create one thing amuketokuku wey their job na to protect una, but still aboki dey butcher una like rat every single day, what a weak bunch of incompetent people |
Crime › Re: Fulani Herdsmen Kidnap Three Chinese, Kill Policeman In Osun State by iker: 9:51pm On Feb 03, 2021 |
so chinko don turn to 'white man' abi ? |
Politics › Re: We Will Not Tolerate Fulani Vigilante In Ondo - State Government by iker: 8:44pm On Jul 22, 2019 |
Rekhina: Yorubas wont fight fulanis , We are living in peace b4 We will just beg them and everything will be fine Meanwhile ruga will yield political dividends between yorubas n fulanis..one love dis one neva know wetin dey happen, if d time reach u go know plenty |
Politics › Re: Gani Adams Tells Buhari What To Do With Obasanjo’s Letter, Jonathan’s CONFAB by iker: 5:32pm On Jul 22, 2019 |
dem don give give agbero 'The Aare Ona Kankafo of Yorubaland' hehehehe |
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: AFCON Semi-Finals (2 - 1) Full Time by iker: 9:53pm On Jul 14, 2019 |
AKPEYI OOOOOOOOO |
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: AFCON Semi-Finals (2 - 1) Full Time by iker: 8:10pm On Jul 14, 2019 |
AKPEYIIIII OOOOOOO, na im and im uselessness go kill us today |
Sports › Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by iker: 9:28pm On Jul 10, 2019 |
that Akpeyi na total rubbish |
Sports › Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by iker: 8:27pm On Jul 10, 2019 |
gooool |
Sports › Re: Super Falcons Arrive Nigeria After Being Knocked Out Of FIFA Women's World Cup by iker: 10:35pm On Jun 24, 2019 |
instead of training football na so so prayer this ones go dey pray up and down for everywhere for france |
Crime › Re: Yahoo Boys: Oyo Has Highest Number Of Internet, Cyber Crimes In SouthWest – EFCC by iker: 10:11pm On Jun 24, 2019 |
Unlimitk2: Well this same chinedu should know what Soyinka has accomplished no body dead or alive from his generation can achieve half of that chinedu pay for seat, chinedu go seat for seat wey e pay for, after soyinka accomplish everitin e accomplish reach, e no accomplish reach say make e no go seat for chinedu seat, abi e crase for where e dey ? |
Travel › Re: Is There An Order From US Authorities To Deny Nigerians Visas? by iker: 3:10pm On Aug 04, 2018 |
Elolam87: It's well what does this stupid sh*t u are saying mean ? |
Business › Re: Apple Becomes 1st Private Company Worth $1 Trillion by iker: 7:29am On Aug 03, 2018 |
mrvitalis: USA and their imaginary wealths
Scams giving themselves hype
So apple is worth more than Samsung? ....please how is that possible samu dey sell thier copy copy fone well for sufferhead countries like your own, in wealthy nations, that is countries where most of the inhabitants can afford to spend large amounts on brand new phones yearly samzung falls behind, these are well known facts that you can confirm in 60 seconds by typing a few words on your second hand samumg device, expand your horizons, there is a world out there that you know nothing about |
Culture › Re: Lamidi Adeyemi, Alaafin Of Oyo As A Prince (Throwback Photo) by iker: 4:40pm On Jul 26, 2018 |
wetin different from this one and gorilla |
Sports › Re: Nigeria Vs Argentina: World Cup (1 - 2) On 26th June 2018 by iker: 8:10pm On Jun 26, 2018 |
can they stay focused for 40 mins  ? |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 5:13pm On Jun 22, 2018 |
these boys need to look for the pass , be effective |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 5:08pm On Jun 22, 2018 |
gooool |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 4:22pm On Jun 22, 2018 |
Uzoho's technique is not right |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 4:21pm On Jun 22, 2018 |
another corner from the other side |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 4:21pm On Jun 22, 2018 |
naija need to defend these balls |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 4:20pm On Jun 22, 2018 |
corner for iceland , not good |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 4:07pm On Jun 22, 2018 |
corner for naija , we never score from corners |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 4:06pm On Jun 22, 2018 |
new system for nigeria , how will they settle into it |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 4:05pm On Jun 22, 2018 |
Uzoho is a busy goal keeper today |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 4:03pm On Jun 22, 2018 |
mikel seems to be playing a lot deeper |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 4:03pm On Jun 22, 2018 |
nice one , 40 year old keeper |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 4:02pm On Jun 22, 2018 |
dem nearly score ,corner, this is not good |
Sports › Re: Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 by iker: 4:02pm On Jun 22, 2018 |
free kick for iceland |
Sports › Re: Nigeria Vs Croatia: World Cup - 0 - 2 On 16th June 2018 by iker: 8:33pm On Jun 16, 2018 |
goal |
Sports › Re: Nigeria Vs Croatia: World Cup - 0 - 2 On 16th June 2018 by iker: 8:16pm On Jun 16, 2018 |
where are the Nigerian supporters trumpets  ?? |
Sports › Re: Five Players Who Should Have Made Super Eagles World Cup List by iker: 11:09am On Jun 08, 2018 |
aiyebgeni suppose dey thia abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid vs Liverpool : UCL (3 - 1) On 26th May 2018 by iker: 9:10pm On May 26, 2018 |
why are those liverpool people playing like those useless italian teams  |