Ikp120's Posts
Nairaland Forum › Ikp120's Profile › Ikp120's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 180 181 (of 202 pages)
donnybee:Lolzzz... Those your teeth white like wetin Amadioha himself service on his last visit to planet earth ![]() |
donnybee:Lolzzz... The boy used his artificial dick to penetrate na ... You even use to dey feel the operation when the boy dey do am, like say na the real deal wey una dey do for the other room ![]() |
Lolzzz... Hmmm, you don spoil finish ... You mean say you lose your virginity at the age of 5/6 ? Choi! Uwa choro ikpu! ![]() The naughty thing that I did was that I cracked nuts naughtily ![]() |
Lalastclala, you never activate money? Cos we dey activate money o la la o la la |
Bet9ja... Just stake 40k on 3 sure odds and you get at least 120k in less than 24hours... At your own risk o... I no send you o ![]() |
lady2lady:Yea true talk... That's exactly how I see it... It's for couples... Abeg make we continue the talk for the other room... Maybe we go turn couple soon ![]() ![]() |
lady2lady:Lolzzz... But you know say most guys and girls love sex in their relationships?... My type na 'no sex' for all my past relationships... You no like sex? |
lady2lady:Lolzzz... I thought you go visit your bf for weekend make una enter the other room na ![]() |
Raine80:Lolzzz... The coven where the guy dey dey press that his phone dey for Abarica |
lady2lady:Lolzzz... I have seen that movie before o... Are you watching it with your boyfriend? |
lady2lady:Lolzzz... Thank God o... Babe what's the title of the movie? |
lady2lady:Lolzzz... I hope say no be porn you dey watch for there? Make dem no spoil you for me finish o ![]() |
lady2lady:I have finished sleeping... What about you? Na for coven you dey press your phone so? |
Why not? Just break up with him and stop wasting his time, energy and destiny... There's a lady out there who is madly in love with that guy, but he doesn't even know that his so called girlfriend doesn't even love him as much as that other babe giving him green light... Abeg just free him joor... For that guy mind he has a girlfriend... Thank God I'm single and flirting ![]() |
RicardozRichard:Lol |
Just delete her number and wait for her to call or text you... If she does not after one month, move on with your life... Abeg be a man... By the way, girls like that shouldn't be dating |
[quote author=RicardozRichard post=51370971][/quote]Lolzzz... Bro with that sharing ratio, she herself go kill me if I no slap am... Imagine 7.2Billion USD just for her |
O boy, na true o... Make I call my lawyer. Oh I just remember say the guy dey fear DSS. ![]() |
Men of over 50 years throwing diss at each other publicly? Abeg all these bullies for Nairaland just dey learn how to throw diss.. Odiegwu! |
I can slap her and share the money with her 10:90 (she take 90%, I take 10%) ![]() |
- Blackish (This film funny die... No watch am for night o) - Hotel King - Flash - Scorpion - The Librarians ![]() #TGIF |
Lalastclala no pretend say you no watch am ... #TGIF |
lady2lady:LOLzzz... I just dey my backyard dey chop groundnut, na so you come quote my comment of almost one week... To worsen the matter, you just type "okay"... Babe that wasn't expedient... Happy weekend sha... You dey go club today? ![]() |
lady2lady:LOLzzzzz... ![]() ![]() ***Singing*** Na which kind yawa be this, why are you doing this eh, oh oh, see wetin I dey miss. ***/singing*** LOLzzzz... TGIF |
Amen ![]() |
Lolzzz... Next time you see her just tell her "The way you look at me and the way I feel about you is driving me round the bend... I feel we were made to be together"... If she get upset, just tell her "Seriously we were really meant to be doing business together, and I'm glad we are... Have a nice day" ![]() Lalastclala you sure say no be your wife this guy dey eye so? |
Laveda:Lolzzzz... ![]() |
Lolzzz... Tosyn2much no be you this guy dey refer to? ... Ride on bro... Help me ask those dick-tators on NL ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 180 181 (of 202 pages)
