Ikp120's Posts
Nairaland Forum › Ikp120's Profile › Ikp120's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 202 pages)
Even me wey no dey go church have enough sense not to have anything to do with that ugly thing talk more of a notable preacher. Abeg park well joor ![]() Guys abeg no dey send money to any lady's account if she no dey related to you. E be like say na bank account statement blackmail dey reign these days. |
Tell her that you don't mind her continuing with her side but you ain't gonna join her there. Then make your decision based on her reaction to that. |
Judasjudas:18 billion bros you dey read bible? ![]() |
Why not? So long as I'm in love with her sha. |
![]()
|
Iamhatey: ![]()
|
Iamhatey:He is a rich young man. |
BiafranBushBoy: Same to you bro! ![]() |
BiafranBushBoy: Na wetin she talk o. Hmmm. Me na billionaire wey get Bugatti Veyron and live in Banana Island. ![]() |
Abeg that babe don marry o. Shuo What is the meaning of hippocrate? Na Greek be that? ![]() |
I can't even see anything worth talking about in the stuffs you listed above. ![]() |
This na overpriced piece of trash na. No be even electronically automated ride. |
This na photoshopped image na |
oncoded:All these conspiracy theorist and their trash sef. Abeg park well. Mtcheww. ![]() |
Divay22:I wasn't hurt at all. We were practically derailing the thread. So I knew what you meant by that. I ignored that guy because I didn't even know what he was talking about. |
What is this one saying sef? Who dey scam you? Wetin you get they wan collect from you? The way people use the word scam these days dey really vex me. You just wake up and start thinking and even saying that world organisations are scamming you. You should have also asked for videos of classified operations in Area 51 in USA. Mtcheww |
winkmart:Maybe there's more to this guy's story sha. Linda no be broke ass babe na to dey do this kinda thing. |
Which kinda screaming headline be this na? OP no provoke me this night o. You know say I no get girlfriend who go cool my temper ![]() |
Sorry bro. Your money don loss be that. Please start a fresh. Na so investment like Forex be. |
But this no be scam na. Na delay in service be this. See his face like scam If I be Linda, I go refund am 55,500 Naira and tell him #KeepTheChangeNigga |
These people should leave PDP for this egomaniac deranged fellow na. Just dump the party and look for a small party to build a future with. |
Shuo, which one be no jealousy again ni? ![]() |
Ask her this question: "If I ask you to be my girlfriend, will you say yes?" I no ask you to ask her out o, before you die of rejection. ![]() |
hope2wise:That's cool. So there's really no problem. |
hope2wise:Shuo. You no get wahala na. ![]() Lalasticlala, Mynd4 abeg make una close this thread because OP no get real wahala ![]() |
hope2wise:C'mon relax and face him mehn. He just wanna be part of your life. E be like your dad no be spirikoko kinda dad o? ![]() |
Why are you scared? If you're up to 18 then you're truly of age. I love ya kinda dad mehn. Not all those stupid dumb ass religious men everywhere. Enjoy mehn! ![]() If I were your dad, when I get back I go ask you wetin be her name and where she come from and whether you are in love with her. C'mon dad's should be real with their kids. Don't be scared man. |
Nice ride |
**deleted** |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 202 pages)

