ILegendBane's Posts
Nairaland Forum › ILegendBane's Profile › ILegendBane's Posts
1 (of 1 pages)
Ilegendd always chasing clout.... |
Clout chasing motherfvcker.....who are you trying to impress maybe the LovePeddler Zzor.... |
Ilegendd!! Quit chasing clout!!! |
Blessedboy23:See how you dey reason? Shey you dey think like University graduate? I doubt you don dey inside university theatre walls before. Level up boy |
Tony142: ![]() So Ilegendd sent his stooge to fight his fight. Tony abi wetin be your name. You nor dey shame bah, why you senseless like this, you dey do errand boy up and down, because you collect 500 airtime E be things o! You dey happy say you dey claim say another person get millions but you dey beg for airtime online. Person dey live fake life for here, you dey shout. Bobo go get a life first before you talk here. |
Blessedboy23:But you nor dey behave like person wey go University nah .You wanted my attention, you don get am. Deal with it boy, and stop typing crap. |
Blessedboy23:Na card you dey find. Go and read for your NECO boy. |
iLegendd:Boy I do think you need to grow up. You claim you are promoting your crap works, but the truth is you are clowning. For the umpteenth time, I will tell you to grow up and stop all these shenanigans. Who you dey oppress? Who you dey show off to? Maybe nah Zzor sha , but Zzor sef no go settle down for Introvert like you sha. Boy there are better ways to promote your stuff. I still don't believe you are a writer, cos you nor dey write like one. And how come your be Wyclef Joe abi wetin you call sef? Your story no right. I no go dey surprised if you dey sell weed for PH dey disguise or you dey steal people work come dey enjoy the royalties. I'm going to open a thread about your plagiarism you always fail to mention. I be Joyner Lucas you just be one small thief. Remember I'm your bane, na me go kill you for this forum. ENDILEGENDD. |
iLegendd:Stop giving flimsy excuses..... You are just chasing clout boy. |
iLegendd:You didn't read it...... I guess you must be intimidated by me..... I'm not impersonating you boy..... I'm not here to scam anyone.....I'm only telling the truth......but the truth they say is bitter.....do you even know what bane means.. Go check your dictionary boy |
iLegendd:Enough of all these clout chasing crap, boy!.......I do not know who you are trying to impress or should I say oppress.....but my candid advice is that you need to grow up and end all this shenanigans.......I won't be surprised if you are a criminal hiding under the disguise of an average writer.......Your books are crap, I wonder who buys them......I have been a guest all these while.... but had to create this profile to call you out.....I would be your number one troll on this platform until you grow up and stop all these nonsense........You ain't the only one that is rich, I will double any amount of airtime that you wish to send. ......Broke ass boy, catching cruise with 1k airtime. If you are that rich as you claim, you could have done better.....I still don't believe who you claim to be.....boy.... Nor be your mate dey do better giveaway, |
1 (of 1 pages)
