Family › Re: Adult's Only Please by ImmanuelMyron(m): 9:50am On Jan 03, 2023 |
talk2hb1: I guess you mean you are useless and want to earn income as a brostitute ahbi.
Sugar Mummy ko, Honey Mother ni.
Call me work Dey site, come Dey carry sand you go earn money Bros abeg where the site work dey (Location). |
Politics › Re: Let Us Bet :- Tinubu Would Be President.... Check The Guidelines by ImmanuelMyron(m): 10:22pm On Jan 01, 2023 |
I'm the new mod, so make una send the money to me cos seun and co na my brothers and dem dey club rn.
Make una no forget add charges o. Heck Folks!!! |
|
Phones › Re: Last Day To Redeem Your Pulse Points ⚠️ by ImmanuelMyron(m): 12:17am On Jan 01, 2023 |
iLoveYouToo: Happy New Year Appreciate Alot.
And Wish U Best Of The 365Days! |
Phones › Re: Last Day To Redeem Your Pulse Points ⚠️ by ImmanuelMyron(m): 12:07am On Jan 01, 2023 |
iLoveYouToo: I’ll do it now THIS YEAR WILL BE FULL OF BLESSING AND PROSPERITY FOR U IJN. HAPPY NEW YEAR AND THANKS ALOT!!! SEEN. GOD BLESS! |
Phones › Re: Last Day To Redeem Your Pulse Points ⚠️ by ImmanuelMyron(m): 11:39pm On Dec 31, 2022*. Modified: 12:09am On Jan 01, 2023 |
iLoveYouToo: The other dude hasn’t pasted his’ so I’ll give you the 500mb God Bless! |
Phones › Re: Last Day To Redeem Your Pulse Points ⚠️ by ImmanuelMyron(m): 11:34pm On Dec 31, 2022 |
iLoveYouToo: Post your number make I send 500mb Can i paste for just 100? |
|
|
Romance › Re: If Your Partner Has One Of These Apps, They Could Be Cheating On You by ImmanuelMyron(m): 8:49am On Dec 31, 2022 |
AfahaAbia: I have a pof account. Yes it's very difficult to open one if you're in Nigeria but it's still possible U got int'l number? |
Romance › Re: One Great Mistake I Keep Regreting Every Day Of My Life by ImmanuelMyron(m): 8:17am On Dec 31, 2022 |
Bro iffa should holla u wetin dey sup me everyday eh u go give thanks for yours.
Battlin' depression since i'm 18.U ever experience this?
SAD: Seasonal Affective Disorder. PTSD: Post-Traumatic Stress Disorder. PDD: Persistent Depressive Disorder.
Make i stop fo' here. FYI, anxienty don cause me shortness breathing. Hell asf bro, that shit nearly off my life with lung disease(airway).
DEPRESSION KILLS!!! |
Romance › Re: If Your Partner Has One Of These Apps, They Could Be Cheating On You by ImmanuelMyron(m): 7:33am On Dec 31, 2022 |
U think say this app wey u mention na like facebook wey u fit open anyhow.
No nigeria girls fit open POF, e hard guys open self. Even if u see real US number u still no fit.
And same goes to all. |
Family › Re: Happy Birthday To Gavel, A Nairalander by ImmanuelMyron(m): 11:55am On Dec 30, 2022*. Modified: 7:58am On Jan 04, 2023 |
¡ |
|
|
Romance › Re: My Girlfriend Is A Cultist. Advice Needed Please by ImmanuelMyron(m): 11:07am On Dec 30, 2022 |
@Op. Next time you wanna talk 'bout cultism for this forum no dey greet us. Who be ur una? FYI SIR. Bring her to NL and fwd she 'Saynotocultism and Oyin' post, if she still no learn bro lock her fuckin' ass up. |
|
Romance › Re: Please I Need Your Help Quys by ImmanuelMyron(m): 6:01am On Dec 30, 2022 |
Sprinklepee: how far, u find another girl na, there are many single girls outside there, nor go kill urself bcoz of one mumu girl wey nor love u  Sprinklepee: how far, u find another girl na, there are many single girls outside there, nor go kill urself bcoz of one mumu girl wey nor love u |
Romance › Re: The Dream I Had Today... by ImmanuelMyron(m): 9:45pm On Dec 29, 2022 |
Enipe!!! |
Romance › Re: Please I Need Your Help Quys by ImmanuelMyron(m): 9:41pm On Dec 29, 2022 |
Sprinklepee: how far op, how una take dey do am wey una go just fall inlove, coz i nor understand, my brother tell her your mind and listen to her response, she might like you too, just that she want you to make the move first. Guess the op no fit gada courage reason the girl. |
Romance › Re: Please I Need Your Help Quys by ImmanuelMyron(m): 9:37pm On Dec 29, 2022 |
Kokorokomaster1: Please help me na, how I go talk start
Dey play!
So u love a girl u no fit follow her talk say make she be ya gf. Bro comot for friendzone and toast the girl. Or you no fit toast? |
Romance › Re: Please I Need Your Help Quys by ImmanuelMyron(m): 9:28pm On Dec 29, 2022 |
Kokorokomaster1: They is this girl that I'm in love with, but I don't know if she love me or not, because she always like to come to me and speed some Time with me in my store talking with me, but when I send love message to her, she will read and not reply, when I told her to hugged me she will refuse saying that she doesn't hugged that she is not my girlfriend,but she just hugged one of her friend that is a boy that just come back from travel in my present and was teasing me, I don't know what to do, should I stop her for coming to my store, because I'm falling in love with her, and people in my complex is thinking that I'm the one that is dating her, or should I continue the friendship because I'm no longer comfortable with her way Dey play! So u love a girl u no fit follow her talk say make she be ya gf. |
Romance › Re: My Girlfriend Just Broke Up With Me All Of A Sudden by ImmanuelMyron(m): 9:20pm On Dec 29, 2022 |
Wtf!
You mean ya girl told u she lack apologizing manner? |
|
|
|
|
|
Romance › Re: Hmm... by ImmanuelMyron(m): 1:43pm On Dec 29, 2022 |
U gotta find one experience doctor and open up to him ASAP...
That shit sucks alot, i no fit follow u chop as u dey so. |
Romance › Re: If Someone Were To Tell You The Day You'd Die, What Will You Do Differently? by ImmanuelMyron(m): 10:49am On Dec 21, 2022 |
The person no go talk another one again. |
Romance › Re: I'm On The Verge Of Committing Suicide. by ImmanuelMyron(m): 8:40pm On Dec 19, 2022 |
It's december bro, infact 12days to 2023.
U don die? |