Celebrities › Re: Tonto Dikeh Shares Bathroom Photo by imoni10: 6:51pm On Apr 23, 2015 |
Toto decay |
Health › Re: Nigeria’s NDLEA Launches Online Counselling For Drug Users by imoni10: 3:55am On Apr 20, 2015 |
Drug law dey exist for this country?only back of my house we get over six bunk weh dem dey sell weed and na only weekly return drug law and police men dey come collect. |
Sports › Re: South Africa To Organise Two Friendlies To Fight Xenophobia by imoni10: 8:37pm On Apr 19, 2015 |
Ebi like say this man drink brukutu.....make south africa no enter nigeria becus we don set. Meanwhile Make I check my coco yam weh dey for fire |
Politics › Re: I Will Congratulate Winner If I Lose – Okorocha by imoni10: 10:17am On Apr 12, 2015 |
cheruv: GEJ was a pacesetter.. yes but APC has no place in SE/SS. rochas has seen the signs in the stars and knows that the crown of Douglas house has left his head  dis man u funny abeg,which wan be crown of douglas again? |
Politics › Re: Obama Praises Nigeria’s President For Conceding Defeat by imoni10: 2:24pm On Apr 01, 2015 |
CR77: Jonathan na man way get good heart but he marry bad wife
I am loving GEJ more and more.
Quote me if you like i don't care datz tru my broda |
Politics › Re: Presidential Results From Abia by imoni10: 1:51pm On Mar 30, 2015 |
Glory ooh isreal the mighty has fallen.GEJ till 2019 |
Politics › Re: A Man Has Been Shot Dead As Violence Hits INEC Office In Bauchi - Graphic Photos by imoni10: 1:41pm On Mar 30, 2015 |
Gud shot,the soldier deserve promotion.we don tire for those useless aboki |
Politics › Re: Jonathan Leads Buhari In Taraba by imoni10: 1:32pm On Mar 30, 2015 |
My heart is weeping for buhari |