Infamous's Posts
Nairaland Forum › Infamous's Profile › Infamous's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 44 pages)
edenhazard: drop ur number08163892184 |
Una no for like let me in on the vtennis stuff? Abeg o. I need am. Monsuru560 and hustla dem mbok helepu me o. Me get bb. No skype for me till I get a laptop. Pls help me |
What's up people? Good morning to y'all. More greens to the house. Both those on virtual and those on live |
Clodd007. See as guys don desert free picks for vtennis. Just hope it would keep working till I am ready to do it. |
okonja: Sorry bros, na my ghost account be thislol. Thanks sha |
Okonja, u gat mail |
dwaynecater: nah which state u dey ?akwaibom state |
dwaynecater: Bros us wey get blackberry how we go take get on skype me one go get andriod 2moro so I can also login my skype send me request nah iehighalua007 Ibeg u bros me to wan hama. Nairabetandrois dey for sale o. Tecno m7 |
sucobaba: Staked:14ptsplayed only the first 2. I chop bit na small. My stake was 20naira. Thanks boss |
edenhazard: Let see if i can make a payout of 50k this niteshare na make I know whether I go fit collect from 1960bet since them get vtennis |
edenhazard: STARTED TODAY WITH 6Kna mobile u dey use bet? UC browser? Hmm. Cool. Mine no dey gree open the VFL area |
ponti93: thanks for d tipu are welcomed |
In fact psyafe, I need ya contact. Pls send me a pm abeg. Make we dey combine games. |
ponti93: can someone please give me sure tips on these markets. First half result , first half draw and most scoring half.just know that about 60percent of games have their most scoring half to be the 2nd half. I feel its less risky with the right analyses |
Psyafe: 1. 18.08.14 18:30nice one bro. U dey play my kind game. Green slips to u |
angelblaze1991: Hmm..Tanks bro...Am still a learner in puntingif u be learner, I fit swear say I dey quote u from my mother's womb. Kikikikiki |
pelvicky: Tank God ooo,,,its even too high. It should be 100 naira as our highest denomination just like in the US. #Adaptthegood #leavethebad |
BroJ: I GET U BOSSk. Nice one bro |
Sometimes I don't just see the need for these 1.2 and below odds wey bookmakers dey wan use make us believe say na sure bets. We accumulate them and end up increasing the risks. I still believe that odds of 2 and above when accumulated to be 4, like my oga nero1 dey talk, e go reach 16 odds at least. Then we go stake better money and see our profits rise like the eagle. I don talk my own. |
BroJ: NO BET IS EVA 100%eh. That one go better. Drop all of them so we go see |
angelblaze1991: Ticket.thanks joor. I love this guy.#nohomo. Hin own na to drop picks wey go turn green and people wey follow go dey happy dey thank am. J, take note. #nopunintended. Abego I no wan start fight |
clodd007: J....Drop slip wey go turn green....den all man go happyNa hin na. Na wetin I dey sound since. Action speaks louder than words. Make we stop to dey brag about our 'greenified' slips when others couldn't benefit from them. |
Where is this juwoon sef wey open this thread? Is he on AWOL or was he banned? Make hin come drop picks joor |
Ekhemini: Wat will d odd of each bet b like?bia. This ekhemini I hope say u no be uniuyo student. Are u? |
Asemo11: nairabet please update my accountmake ur payout requests on working days like Monday. For me, though say I never withdraw, I would make a request for payout by 3am so that befor the next day, that's tuesday, I would get my bank alert |
coolest01: both matches ended in a draw... And stakes were returned... Which one be boom Shakala inside? Why are u forcing it?I wonder o |
We are all waiting o. Lordbiz come and give us the gist |
This is some bull.shit. Why do we keep fighting? We are here to make money. Its all about the benjamins. If you make money from ur bets and you feel that u can't share your strategy with us, pls keep ur earnings to yourself. Pls let it be all that we do. Na my own be that o |
somadila: uw sir, also try to reduce d no. of games in ur slip... for me 3-4 games of dat market is ok in one of my slipI bow to ur wisdom oga |
frankben: This my hoodoo of not making greens on saturday must stop someday.... Can you imagine? 1 foolish and useless club in switzerland by name, Aarau just spoilt my slip..... Choi!!! There is god.I swear to stop playing saturday games. There's something fishy about them. Na other days sure pass |
Does anybody know anything about 360bet dot ng? |
edenhazard: win brostill looking for site providing live commentary? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 44 pages)
, can't remember the email addy again