Infinitikoncept's Posts
Nairaland Forum › Infinitikoncept's Profile › Infinitikoncept's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 106 pages)
zebszebs:Let me help you buy a brand new from ebay.com Item cost $567.4 Freight to Lagos; $12 Total: $579.4 Rate: #450 #260,730 ETA to USA office by seller Jan 23-26 We ship on Friday and deliver 4-7 working days to Lagos. Check my signature for testimonials @ Ksagacity |
Femsmart:Oga baadal I serious look I fit send person come your side early tomorrow morning. Him go sit down play all the games, test am then drop cash if you just say yes to 35k. Leave Oga femsmart ooo na Ife him still dey ooo. Lols |
Femsmart:Naso you chase me buy 70" smart TV u don come here again. Let we small boys enjoy life small na. Go and buy ps4 that your mates are buying my Oga & leave PS3 for we small boys. Lols |
Baadal:Boss I be your boy ooo |
Baadal:Will it go for 35k & I send dispatch over |
aleshsenior2000:Naso I dey use those wey dey use kerosene dey laff naso I dey hear you bribe to even buy #3500 12kg cylinder for 5k now in Lagos. Gas wey cheap pass before is now becoming something else |
Saintmark88 how market na? Didn't I tell you in may 2016 that allowing the scam brainwash deregulation as far its Naija is a scam. You said we should give them six months that everyone can import PMS and price will crash to #50/litre sef but Una forget that anything that increase in Naija will not decrease |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 106 pages)
