Infinitikoncept's Posts
Nairaland Forum › Infinitikoncept's Profile › Infinitikoncept's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 106 pages)
chemberlin:Yet them they beg northerners to collect meter. Irony of Naija |
Singapore1:I gallant sir |
valencia25:Baba the concept never pure ooo. Me sef want to be like you when I grow older ooo as I dey see your flexing on beaches wey me dey daura dey wait for baba to at least come home so I can scope him to allow me become the official exchanger on Nairaland. That guy wey first quote me I no get all those memes to reply you ni ooo but I go ask Aleairpay cox the guy just store everything on him phone Less I forget okwaifugo MITM scam is more than what you described concerning warriblood matter ooo. If them show you ronaldinhio snake bite style on the pitch madam you go forget how to defend like stam ooo. My prayer is just that if e remain small make them scam me through WhatsApp make internet connection comot from 3G to ⅛G. Make bank decline my transactions. Ise |
bdavis I don comment ooo so that you won't say I have entered the wall cox I run comot e-currency thread as I no get 1 million USD for Afghanistan to deposit in chase bank na him I say make I hustle first so that I can be posting millions up & down even if na borrowed funds or dasuki money wey remain. Just my opinion on the escrow matter shared by HazzanTazzan & fired down by the fayose of currency thread. Lols Both of you guys are right, its just a blend of both sides that will make the deal work as per verified escrow as we have seen cases of trusted members certified by nafdac suddenly disappeared with people's money on Nairaland so many times so I support agarawu23 on that aspect of full verification of everything verifiable with all guarantor's form duly signed and confirmed well. Una fit add in tiny fonts in case u run away with person money u agree that you the escrow, your family members and guarantors can be hunted down not to retrieve the money but your soul. Na joke I dey joke ooo but the ogas can come to a round table discussion on the escrow issue cox of a truth doing escrow for people for free wey u get busy schedule no be joke especially if dem call you for two reputable members. Even if na 1k at least you go use am for chicken republic. Make I enter wall back jejely Valencia25 I hail you oooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 106 pages)
