Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,380 members, 7,864,740 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 05:21 AM

Men Can Not Keep It In Dia Trousers. - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Men Can Not Keep It In Dia Trousers. (718 Views)

8 Places Where Men Can Get A Wife Material In Nigeria. / Why Do Guys Sagg Dia Trousers? Most Girls Dont Take Dem Serious In Relationship. / Guys like girls with skimpy dresses and tight trousers, but they won't marry them (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Men Can Not Keep It In Dia Trousers. by IniUbom(m): 4:53am On Jun 21, 2009
Cept mi, am a keeper - i fit where numba wan shirt well well. I go go 90 plus stoppage - I no fit kwensh ATALL. I no go tute mine horn, but Supporters club dey folow folow til next tomorow. Some men where di shirt while odas where di boot. Men, mek we xchange shirt gist eh. Ladies, gist mi di 3RD leg aggregate score na abeg wink.
Re: Men Can Not Keep It In Dia Trousers. by TheSeeker(m): 5:26am On Jun 21, 2009
I will prefer the boot. I love playing most especially the scoring part. Now, I'm not a TuFace. But to be keeper get him own wahala sha. You go dey stretch stretch up and down, all for wetin? for nothing. You no fit score you no fit dribble. Where the fun dey abeg?
Re: Men Can Not Keep It In Dia Trousers. by SeanT21(f): 6:08am On Jun 21, 2009
IniUbom:

Cept mi, am a keeper - i fit where numba wan shirt well well. I go go 90 plus stoppage - I no fit kwensh ATALL. I no go tute mine horn, but Supporters club dey folow folow til next tomorow. Some men where di shirt while odas where di boot. Men, mek we xchange shirt gist eh. Ladies, gist mi di 3RD leg aggregate score na abeg wink.


I love keepers!! wink
Re: Men Can Not Keep It In Dia Trousers. by TheSeeker(m): 7:43am On Jun 21, 2009
SeanT21:

I love keepers!! wink
I wonder what else you'd have loved
Re: Men Can Not Keep It In Dia Trousers. by SeanT21(f): 3:14am On Jun 22, 2009
TheSeeker:

I wonder what else you'd have loved

Thats for me 2 know and NO ONE TO FIND OUT!! tongue
Re: Men Can Not Keep It In Dia Trousers. by IniUbom(m): 5:52am On Jun 22, 2009
@seeker
Alau di bobo - Mek u no get defensive na (pun intended)
So u nofit send 2baba again eh?
E laik sey u dey play for his shirt,
Bottom line:No commitment No transfer
Re: Men Can Not Keep It In Dia Trousers. by princesa(f): 6:07pm On Jun 22, 2009
uhm
Re: Men Can Not Keep It In Dia Trousers. by IniUbom(m): 6:18am On Oct 17, 2009
princesa:

uhm
wey my wifey cynthia dey?

(1) (Reply)

Nlanders, Have You Ever Dated A Mean Woman/man ? / A Birthday Potriat For My Girl / Between Guys And Ladies, Who Has More Tendencies To Cheat?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.