INNOZB21's Posts
Nairaland Forum › INNOZB21's Profile › INNOZB21's Posts
1 (of 1 pages)
because she pay's the children school fees any pay the house rent she feels she is now the boss of the House my guy let that woman go and move on with your life but don't forget yr children ooo after all if u can pay an apartment,and even send her money from time to time u can take good care of your self women Abeg make una change these act una be helper to men no take am say him no get money today no mean say him no go get tomorrow Remember the down fall of a man is not the end of his life ABEG OOO AM JUST MAKING A COMMON SENSE |
u believe those caws are the mug now |
money no dae
money no dae.
but see watin him dae buy |
weather u guys like it or not he is now the President of America
.,.,.,.,.,.,.LONG LIVE THE PRESIDENT.,.,.,.,, |
see as him face dey like Fulani caws |
pastor's car na him dae cost pass
pastor's house na him dae fine pass
church building pastor brother na him
be director
and them dae do bad things pass
CHURCH IS NOW BUSINESS PLAY |
na who test her na story for the GODS |
my guy u much tuwallee for u |
I still dey do am for my working place |
1 (of 1 pages)