Inspectorg's Posts
Nairaland Forum › Inspectorg's Profile › Inspectorg's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 17 pages)
Hope dem pay u for dollars baba? Cos if u don't know naira is now 600 for $1. I wonder the kyn of ritualists wey full dis kontry. Ode Oshi. |
LOL . Dem Try sha ,buh the headache wey dey for this kwantry now na panadol extra dem suppose share. Whala ti kpoju Lori Nigeria economy walahi. |
An Igbo adage says "when the rhythm of a song changes ,the dancer also changes his dance step" . Ngige should better start emulating some his brothers down east gunning for senatorial seats ; by using his personal allowances as advance settlement to ASUU before the OGA at the top dim it fit to settle their case . If really his desperate for that number one seat come 2023. |
Ehn!! What do u expect in jankara?.I think jankara is synonymous to mkpakara(tattered) in Igbo. Op abeg free us , nobody get strength to fry beans dis early mormor. |
I like the way arsenal had improved over the past months. Buh to be frank dem go still collect wotowoto from Chelsea today. |
Op you dey kweshon GOD ni? ![]() |
Kudos beautiful sis, its long over due... |
U are highly welcome to the league, awon motivational speakers. |
When u have already made it in life and stupid , this is the kind of news u look out for in the evening; E get why...... cos for ur head u don park enough money to kill time. |
Answer not far fetch.... |
Tallesty1:OGA seems childishness or myopia dey worry u ni. Which kind planet u from??....,to degrade a whole porridge beans and whatever combo as agbero food. In shot le mi burst ur brain 90% wey they this land na agbero, cos we no dey joke with the above delicacy. sho ogwo.... |
CAPITALBEE:Bros I hailooooh!. The second pix though, E don reach like 21 years now still anticipating it. |
Talk is cheap in cyber space. No be ur fault. |
Sirheny007:Prof!! Prof!! Prof!! U don make me LMAO . God save u sey ano catch this thread on time u for hearraam... |
Op check wellooo!!!. Hope is not a strategic business rumor.... |
Op check wellooo!!! Hope is not rumor.... |
kelmicheal:U mean (ju)2=juju. |
imoh4king:Funny but is the truth out there.... |
Retaliation loading Gan..Gan...Gaaa...Gaaaaan!!. The kind of international greeting after these would look like this: Bros how far naw?.....How ur Arsenal?? ![]() Reply: Nuclear bro!! ![]() |
LWKMD.... .Comrade u too dey focus, as in ur head too strong for the matter.I believe say u being dey follow the 2 events simultaneously for u to observe and dictate these. Kudos bruh.... In short u deserve standing ovation for this.
|
Thanks for the insight many people still unaware of its use, thinking its for fancy or design. |
The Putin Effect .Omo!,their sense don dey come back small small for that red house. |
Most of these novice Nairalanders be adding sand abi salt in side Garri like After-School primary school fight. Forgetting that when it comes to donating aid to the war striking zones, dem no fit bring even common food, abi no be person wey done chop bellefull dey remember give away or may be their corrupt patriots fit carry the 2 million paddy rice from the rice pyramid wey dem won take fight SAPA FOR VOTE in 2023, takam answer GOOD name away. Make everybody wise Up here ooooh!!! ![]() |
LeoDeKing:LOL.... seems GEJ was the secret mentor to Gov. Okezie ikpeazu of Abia state. Only few people like u knew when this Salary-dependent-public-infrastructure-philanthropist (SDPIP) quality of GEJ rubbed off Okezie Ikpeazu. So happy for them though, tHE PUblic servants cum salary based philanthropist. |
Na The C-in-C (Completer-in-Chief) part gat me.... . Comrade I dey very focus on learning new/strange things every day for Nairaland. Any ways congrat to bubu one extra title to the already congested namespace he has. |
Check out a short interview Man:Good day sir.. Tinubu: Èshe...thank u. Man:What is ur FULL name sir? Tinubu: BAT!! Man: Sir u said BAT...?? Tinubu: Yes BAT....u know the rest.. Man: How old are u sir? Tinubu: 70 something years old boi !!! Man : Sir did u mean 70 years old man....? Tinubu: Shè ọ́riee édà, I said sevintii somtin yrs OLD BOY,Ode Oshi... am i not a youth? Man: Sori sir....,Na me Bleep up. lemme come and be going.... SEVENTY YRS OLD YOUTH!!; I was not informed. To be continued.... |
Laggafin:U no well at all....LOL . |
nairavsdollars:LOL!! . Still cherish his style of play.Very aggressive attack....,if not for deficiency in defence ; they would have gone far. |
Malawian:Nope.... |
Some white investigators na Strong Oloriburuku,Dem no go ever agree until consequences starts to set in. |
The way una dey hype this Ukraine ,make dem no fall inside gutter ooooh!!.Just saying my mind though.... . |


