Ipobarethieves's Posts
Nairaland Forum › Ipobarethieves's Profile › Ipobarethieves's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 187 188 189 190 191 192 193 194 195 (of 278 pages)
that one act like untouchable. Daura DSS go do am strong thinh |
Abeg, if the rain nah solution to diz corona thing, heaven should OPEN.May God deliver us from Evil |
lies..Marriage isn't for kids but adults.Marry a 15/20 yrs old and watch her use razor blade slice ur carrot for coming home late/ talk to a stranger |
D girl self nor dey cook beta food for Papa Ned Nwoko.He look like person wey dey drink Akamu with Akara, indomie..No Poundo yam with beta ogufe bitter leaf soup, Eba, semo etc.Nah junk food she go dey cook for baba |
Alexreports you and Regina Nwoko news sha..Seem u are now her PA.No offence, just dey ask for a curious neighbour |
I dnt see Trump winning the 2nd term election |
![]() |
very good. Hope the white beard minister nor go dey fight Pa Oyetola |
I remember Dr Adadevor,May her soul RIP |
![]() tsephanyah:Dey shud tie/bind u well with rope,trailer tyre rim and toss u inside marina wota.Bye bye to jatijati |
FEAR NORTH |
Samsung galaxy note 10.1 tablet for sale.No crack, .Good battery. @60k |
not only MTN nah all of dem.I registered Airtel last month, and second day, nah so my phone dey ring ring with sms from diz and dat.Num weyni neva give anybody ooo.Make Bubu DSS sha nor cum carry person |
see heavy blow.Well, testimony next Sunday. Thank u Jesus |
buygala:if u live/ behave like flies, u'll die like a flies.Even the good book says be BOLD 2, nobody force u to pay tithe. U either give it to God/the devil. Nah ur headache be dat.Those that pay their tithes neva complain to u.Only a POOR man complain. Mind u, the Church is NOT his property. , it is Gpd property. .Nobody fight God and win |
Ohraykon:u miss am.U can't worship @winners and remain DUMB.Knack ur head with pestle, u go dey alright |
Jesuyinka01:dnt mind the deaf, blind, dumb and invalid thing . person wey neva chop belleful |
![]() |
first diz, first dat.Read ur book and grad ok.Even first class don dumped their pali dey drive danfo/dekunle pangolo (UNAD/ESKU) popular campus shuttle. D owner of Microsoft, FB, Dankgote nor get first class opppp |
.Why kee himself/yourself cos of insult/taunt? If somebody kal U dumb skull when ur name isn't dumb skull, will u answer? We all insulted Jona/mama P(I believe dey read all the insult) do dey kee themselves? U are just wasting ur time mocking pipu.U have ur own problem. |
Fommz:40k nkoh |
? well, for sale, Samsung Galaxy Note 10.1 tablet @ 55k only.No story |
goats! This is wot they like doing best.To gather information where Sekau hide, mbanu! Nah to dey arrest pipu wey use Bubu daughter phone number, pipu wey use bubu piv wrap boli.Baztards |
![]() |
confused pipu.? He's in Mexico, nor gree visit his DEAR MAMA/he nor go out since 1996 abi? Dey shud allow him to rest in peace. |
![]() |
diz male goats are predictable |
obaseki andvhis lunatic display. Wonda why the ingrate nor do diz in 2015 |
make dem Dauras catch una |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 187 188 189 190 191 192 193 194 195 (of 278 pages)
