IrewumyO's Posts
Nairaland Forum › IrewumyO's Profile › IrewumyO's Posts
faboben10: jeje laye gba |
faboben10: jeje laye gbaalagemo to xe jeje iku npa ki at xoro Opolo to n jan ara e mole. ¡o¡. |
m.esther96:kkk. Or u xend msg. |
faboben10: @all let bygone b bygone, and if all of una no want gri,i av ntn 2 gain 4rm all dix mex.bt dix guy shd take am xlow xlow. |
Forza p: guy chop knuckle joor,God bless 4 ur understanding, does guyz are alwayz defending(AB).i no knw weda d guy dey pay dem ni.Xhebi Na U Bro Yomi Xent Kom pay Me Mugu 90 |
Forza p: guy chop knuckle joor,God bless 4 ur understanding, does guyz are alwayz defending(AB).i no knw weda d guy dey pay dem ni.Xhebi na U Bro Yomi xent kom pay me MUGU90 |
DexxyAlebs: off ijesha rdokk |
Wealth2mighty: No,i never get o,10000 at a go!na xo.bt dnt let it late xha. GOD WIL PROVIDE OO. |
Honeyhorpe: yeswhia did u gt urx? |
Any body dat wantx 2 chat on watsap,hia ix 2 bored. Add me up wit dix 07033189828 |
DMK02: broda irewunmi, d pume exam. Are we writin it in minicampus or p.s? Pls let us knw abegi no b broda o. I b d xmallext kid 4 dix thread. NA PS U GO RITE ALL UR EXAMS. |
Wealth2mighty: Sho! everybody don almost register na wetin i come dey do?xhe u neva gt ur 4orm ni? |
4 ur reg Clik on Admission or my e portal 4 ur reg. Makexure u verify all data b4 submition cox afta sumbtion dia wont b any alteration. |
Shane95: no sir mayb mondayok ma broda.jxt let us kno hia ax xoon ax u gt it printed. |
Shane95: i registerd yesterdayhapy 2 hear dix .av u printed it out ?? |
LARRYDKING: Bro, its a must nd not optional that oouite help their aspirants, aspirants inturn help aspirants n so on. Some people helped u during yr tym, u know? U must also help others. Thanks 4 yr support bro, God bless.ix optional jawe ma broda {2 xerve nigerial is nt by force} if na kompulsty,all Oouitex dat got admited true dix tread shd b hia axisting aspirants.I,YAUNGDEE,DEXYLAB,BRO YOMI,KUNLE, & OYEDUN are jxt doing it 4 God nt dat ix compulsary. |
What is dix Oou thread turning 2 ?? |
m.esther96:u kant oøo cox skul dey on xtrike. |
DexxyAlebs: it looks like one of ur post seemed more like a threat!broda wic xide u dey live 4 ago?? |
m.esther96:Na 200H dem dey xell am jawe. |
DexxyAlebs: it looks like one of ur post seemed more like a threat!i dont no xelf. |
m.esther96:i don tire oo.@dexylab make u dey enjoy Ago kule, |
Help me beg dix pple Again ooo.Dey don block ma main acct ooooo.PLSSSSS OOOOOOOOO |
m.esther96:i don link xum1 up with Adexlab abt dat paxt quest.U will get am wen u kome 4 ur form on monday. |
oyedun82: i no gree no dey cause fyt na. Who forced u to pay d money. U must b one stingy quy.we get perxon like him 4 hia laxt yr {khalifa} bt dey don teabh him sense 4 ps. Leav him alone {won kin xo fun yan} |
Forza p: @emma u are talkin poo!dis guyz are in skul so i dont really understand travelling expenses dey are talkin abt,for haven sake banks around d skul wil have d form! 4 ur info i'm not a novice dis stuff!dude,i did post-ume in ABU, foundation prog in UNIOSUN( its known as DFP in oou)so i knw & understand d system.d guy in question runz a bizness in d skul so i understand y he is collectin 6K i'm nt accussing him,its purely bizness!so nobody shld come here nd say he does nt nid money,its annoyin jare @irewumi i dey talk ma mind but u wan dey fall hand out of ignorance #Nuff said!guy u beta xtop al dix trash. |
Forza p: i shld nt mention ur name again?lol,like seriously wat are u feeling like?indispensable? well if dats d way u want it,fine!same goes to u 2,dont ever quote me again!God knws am nt against d 6K he is demanding,was jst clarifying sumtin bt u all got it all mixed up!dont wana talk abt dis anymoreare u d only perxon hia? Y it is dat u are d only perxon tlking ax if u b jonathan? Any way nt dat am fighting u or take u in,bt u jxt nid 2 behave urxelf. |
EMMAUGOH: hey Guy, u making a lot of Mistake, why don't u go pose ur self in the school and let's send you the money.... I SPEND 6K IN 2010 GOING FOR POST UME REGISTRATION IN AKWA, IF I HAD SEEN THIS OPPORTUNITY THEN WHY WOULD I SPENT SUCH, BUT BY THE WAY IF U TRUST UR SELF U CAN GO TO THE SCHOOL AND STAY I AND OTHERS WILL SEND 5500 FOR YOU, ATLEAST 5 PEOPLE WILL PUT 2500 IN UR POCKET.dont mind dat yeye boy jawe. Bro Yomi ix jst trying 2 help u guyx nt dat he's forcing u. Y dis @forza xaying all dix as if Dox guyx hia were forcing u 2 xend dem 6k 4 form?. U beta take am eaxy cox dia is nting we Oouitex are gaining 4rm all dix bt doing it 4 God & ntn 2 loox as well if we xtop it.GUY TAKE AM EAXY.DNT EVA INCLUDE MA NAME IN 2 DIX KIND XHIT AGAIN.[XHEBI I DON FALL UR HAND]OK XTAT AM. Gud am 2 u guyx & ladiex hia jawe. |
Forza p: hehehe,coming down 2 d skul 2 jst buy d form in dis age of computer?dats so old fashioned!!dont tell me he does nt nid my money,guy u don dey vex/fall my hand oowating dey wrong wit u xelf? |
Passing byyyyyyyyyyy |
Honeyhorpe: i hate it wen pple lie....i also bought ma form 2dai n dia was no stress at al.xhe na d xame place u go gt am ni?? |
??