Ishabablessing's Posts
Nairaland Forum › Ishabablessing's Profile › Ishabablessing's Posts
Wetin dat Dan dey talk abt obudu mountain??mtchew..make u no face reality u hear,,,no carry ur wife go dey live there sef,so dat d marriage go last |
So hu come tell u say d meeting na 22nd or 23rd,,am sure it ws u hu strted dat rubish post abt ASUU meeting lst saturday,,,if u no knw wetin to use ur MB do just alow it expire..u hear ba? |
See how you come NL come dey show pepu say u no get even small sense |
Mtcheew..Are u ok?how does dis make d strike end dis weekend,d man said his chapter's meeting is nxt week monday,,n u say d strike will end dis week end,,,,see be careful o |
Next week no dey end for dis ASUU matter?evryday nxt week,abegi,if dem like make dem no call of naw,what can be worst dan 4months?make dem try liv am til 2017,,,,idoits |
Na wa o |
lolz |
when i die n i can't find a God to judge me,until den notinnnn |
when i die n i can't find a God to judge me,as 4 nw notinnnn |