NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:43pm On Oct 20, 2015 |
make we forget about tomao and reason wetin Arsenal go do Bayern Munich today  If Arsenal win Keribaby u will get ur first choice but if  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:33pm On Oct 20, 2015 |
KeriBaby:
Correct make we first dem collect abeg
Uniport sha #Evil  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:48am On Oct 20, 2015 |
onuwaje: News flash
Uniport increase certificate fee to 25,550
Cc keribaby isiabuncha DAT na for late comers |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:44am On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:10am On Oct 20, 2015 |
going to buy duplex for keribaby in banana Island(Maiduguri) 
I saw sumtin DAT sum1 was nt given his choice  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:43pm On Oct 19, 2015 |
Oluwa ni shola  |
Family › Re: I Married Someone I Don't Trust. What's The Way Out? by itoski(m): 9:36pm On Oct 19, 2015 |
go to 3rd mainland bridge...pull ur clothes and leave ur car running....Jump down from there....  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:23am On Oct 19, 2015 |
Sammie2310: bros.... forgive me to ask politely....but why did u add ur picture?? na NYSC PCM advert....na NYSC dey sponsor |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:18am On Oct 19, 2015 |
LifeIsGuhd: The only thing I can remember right now is...
N... Y... S... C...
 But ur home address is abj...and u don't want to water ground  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:16am On Oct 19, 2015 |
hadassaheke: Uwc , y u dey follow me up and down ?first twas Abuja, now its 042, that's my 3rd choice too! Lol. Don't worry..one will go 1st choice while d oda 3rd choice.....  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:14am On Oct 19, 2015 |
LifeIsGuhd: Remind me  Remember May..a STITCH in time saves........  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:06am On Oct 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:57am On Oct 19, 2015 |
I see Lifeisghud going to Rivers state  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 12:36pm On Oct 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:48am On Oct 18, 2015 |
Miss Lifeisghud hope u holding ur end of our bargain??
Happy Sunday...
If u brk d contract of fasting and u end up in Maiduguri  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:46am On Oct 18, 2015 |
KeriBaby:
Good morning e-fam hapi Sunday miss....Hope u went for service?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:30pm On Oct 16, 2015 |
haywire1: GERMAN MACHINES NA REAL 1DIOTS , BEST FOR GERMAN MACHINES = OVER 1, 1.5 AND 2, ANY TIN ABOVE 2 GERMAN MACHINES GO FVCK UP..
# As in ehn I carry dem total goals 2-3..d idiots score first goal 30mins naso I fink say e dne enta...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:11pm On Oct 16, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:59pm On Oct 15, 2015 |
jatau7: accrdn to d mentions below d news some1 said dey wia drunk cos dey wia coming frm a bar cos dey went celebrating dre frnds car wch d dad bought for her....dont no hw true it is DAT high spirit.....dats y when man high finish e beta yo just go melo for vitafoam to avoid been trap in d earths rotation  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:54pm On Oct 15, 2015 |
goodyboo: yes.... U r ryt but den again if there is no itoski, den we wud just tk our e-loff for granted So u mean am d super glue in Di's relationship  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:52pm On Oct 15, 2015 |
jatau7: car crashed into a tree...amen ohhhh....non of us hia shall die b4 our time....life na jeje no hurry hurry for life like Paul Walker....Y tree  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:50pm On Oct 15, 2015 |
mobi18: no ohhhhhhhhhhhhhhhhhhh,,warisit,,oya tell me bloody accident |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:22pm On Oct 15, 2015 |
mobi18 u seein wot I just saw about Di's three UI babes for front page  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:21pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Itoski never still notice say I don the ignore him mentions o...
Sha...
Go onn...
 Eyah |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:15pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:11pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:09pm On Oct 15, 2015 |
elmisti: Mehn, I almost missed it ooo....tanx to devil
Imagine all land wr boutgh 11-01pm I just time 23:00 to comment because Lifeisghud  ..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:05pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:
 I talk am say ur plot is untouchable....  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:03pm On Oct 15, 2015 |
elmisti Di's ur weed dne make me fit buy duplex by working smarterly  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:01pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:55pm On Oct 15, 2015 |
some network go soon go out of service esp glo and Mtn  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:45pm On Oct 15, 2015 |
elmisti: I see ban evrywr! I see smoke dne find way enter ur eyes |