NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:30pm On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: I no d talk about chimajii this evening... And if na your boss, biko shift go meet am make una the boss things that side
 u where Neva fit give me beer make I kiss...I bliv chimaji based on nkwobi tons  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:59pm On Oct 13, 2015 |
elmisti: Bro, I dnt care if a state is in debt or not, what I care abt is dat d cash shld flow...and wit d way fayose is sharing state funds, dnt be surprised if he pay corpers like 10k ooo Di's d try definition of #HOPE# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:57pm On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: Wetin you the talk  dem talk am for wazobia say d first babe u woo was through d lines ur boss chimaji compose for u....and u refuse to show appreciation after |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:47pm On Oct 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:43pm On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: Tah! That mad man no be my padi  ah dare u betray ur padi.....ur main man.....The only man to reach u how d world works...naso e be sha when Boss dne teach boy ow to fish  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:37pm On Oct 13, 2015 |
Uniqueness01: Eve ke!
He should keep wailing  Mr wailing I fink she is beginning to feel u 
#Kontinu |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:36pm On Oct 13, 2015 |
hilsocial: Well it depends on ur and dept. Its not always Rosy like dat everywhere. leave annybens1993...she Neva see when lecturers they hold pta meeting for one student head  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:33pm On Oct 13, 2015 |
Uniqueness01 pls fast and pray for Mr willing...cos I knw u d only eve here making him to fall into temptation  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:30pm On Oct 13, 2015 |
chimajii: Just coming back from this BYC underwear store. Hmm... donpsymon ur padi dne go find DAT catapult pantis where Keribaby upload online  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:40pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby:
Lol the same thing happens to me anytime I try vampire movies come try watch wit me  I promise u won't sleep |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:26pm On Oct 13, 2015 |
elmisti: By international, I hope u mean out of dis planet...can't wit to start making aliens high hahahhaha...bros u should focus on dat ....and u will be given a guinness wit a book  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:20pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: Nollywood movies are not romantic sef
I love black American movies And of cuz Telemundo I do..but if u want me to watch telemundo I will nid over high up so my brain will enta autopilot...I tried to watch DAT Bollywood movie married again but anytime am half way my eyes fill close automatically  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:16pm On Oct 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:02pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: Who love don help
Even for nightmare e no fit happen I guess u nt a fan of nollywood ...can't u see d way donpsymon and goodyboo are leaving happily ever after  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:00pm On Oct 13, 2015 |
sod09: its started with guys den she took over thought as much...dem sabi already made |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:53pm On Oct 13, 2015 |
elmisti: Kikikiki....u will be surprised remember Di's Bollywood movie where princess Keribaby go fall in love wit e taxi driver  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:49pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: They are better at it
Have u seen Queen of the South?  nope...I love male gangster movie..nt female  d tin is just DAT dey hardly suspect women esp in 9ja...so they are favored unlike elmisti |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:44pm On Oct 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:43pm On Oct 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:39pm On Oct 13, 2015 |
mobi18: lolllllllllll,na me know wetin ah want...nd God jes backs it up I know hope there will be room for future dialogue |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:35pm On Oct 13, 2015 |
elmisti: There is something called "famil issues"....and its confidential boss Di's one is nt family issue anymore o ..I need lookout for myself na...if u nt around who will be supplying me with my dosage....abi u want make ur daughter takeover from u  Imagine babe turning into drug baron  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:27pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: Yea exactly
Lmao babe u don name dem already
Or u a mum? Mobi18 no get conscience oo.na two babes she just want....wot Di's elmisti have to say...because nobody to takeover Di's ur weed empire  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:24pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: Dem no go work? That's hustling na even if na to run ur empire But dem no go sweat |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:20pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: Them go hustle but dem no need sweat at all no nah my children no need DAT hustle abeg....but dem need be sharp men dats y dem must grow up for warri...so DAT dem go fit knw right from left  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:17pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: Itoski wetin i love about uniport pass ehn na just the fact say many bad things dey happen codedly no noise U go feel say nothing dey happen for the school
And those hostels for Aluu na die everybody dere just dey fear each oda#Epic# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:12pm On Oct 13, 2015 |
Mr haywire my buines partner..boss any better market today?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:09pm On Oct 13, 2015 |
elmisti: Sorry bro, neva hrd of U! I just heard na federal punishment to call DT name in public |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:02pm On Oct 13, 2015 |
mobi18: i love dat junky dat way,,infact na d junkiness dey trip me.. alwais high bae  #Singing# heartbrk swag |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:53pm On Oct 13, 2015 |
elmisti: *grab mobi by d waist*......*kiss her cutely*
*heartbeat frequency changed*
Oya look down and pass away......buh if it still maintains same frequency...go see ya doctor! lol DAT feeling seeing ur crush falling for a true junky  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:52pm On Oct 13, 2015 |
elmisti: Its not a rule bro....its a jungle decree! kai boss...u no know say Di's man dne build two mansions for different jungle....am d jungle king u av been hearing rumors about |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:49pm On Oct 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:45pm On Oct 13, 2015 |
elmisti: Lolz...mobi is off limits haha...remember Rules are made to b broken  |