Itoski's Posts
Nairaland Forum › Itoski's Profile › Itoski's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 39 pages)
vision3k:keep bleepin ursef ![]() |
seun305:spambot sef dne melo for this nyt no fear |
KeriBaby:beer go make u dey alert....unlike pipol like donpsymon,jatau where dey on nescafe.....I be drive pass Mistabiola Di's evenin..DAT Mistabiola dey find manpower where go make am stay awake ![]() elmisti abeg roll some com my side |
elmisti:Which mess e start ![]() |
vision3k:wow...I love ur courage....bet y ask a fellow grab man out ![]() |
KeriBaby:I expect nothing less from u...as u dne set ur eyes on d plot I pity who go follow u drag am |
KeriBaby:hahahahaah....Point on babe...DAT guy actually resemble DAT papa...maybe na e relation ![]() |
KeriBaby:no mind elmisti where want make u go get muscles paddling canoe |
elmisti:instead of canoe..I trust Keribaby go better swim |
KeriBaby:babe I hear for pitakwa FM say u done port go open camp ![]() |
mistabiola:dats wot am implying...u av been using one pant since d time u were fat....and now u dne thin u still using DAT one pant ![]() |
DonPsymon:I only take Alomo...am nt like u DAT was force to eat bitter kola say na shield from Ebola ![]() |
mistabiola:Look at u...we don't do megabite..where I work there is free WiFi everywhere u go...but u wnt be employed because they don't accept workers with bald head...I advice u contact Wayne Rooney to hook u up wit d grass he is growing in his ![]() |
DonPsymon:Boss if the work dey I know u will nt be jobless by now because as Mr Jatau said d oda day to take care of woman as a jobless man is nt easy....How many months do u fink Madam Goodyboo will keep up feeding u and ur big tommy for free when Mr capable like marcelinho are good hunters and Chimaji d palm wine tapper are out there hustling daily ![]() |
mistabiola: DAT ur big pant where u no fit wear without belt na u come dey advertise here beta no carry am go camp o![]() |
DonPsymon:I promise I won't tell miss goodyboo ur recent doctors report ![]() |
DonPsymon:tah....who dash monkey banana...I pray goodyboo go damage those her nails I help her fix because say u dey wear only ONE shoe....they get hope say u go take over from PMB 2019 ![]() |
Sammie2310:Mistabiola hope u done hear?? #Accomplish Lyf#....and u can only get DAT from itoski ![]() |
mistabiola:only u one be Mr.Ebola only two one be Mr.romantica tell me whatelse u add for ur CV ![]() |
LifeIsGuhd:Absolutely amazing dear..!! thanks for ur concern |
mistabiola:Common u don't expect Keribaby to be single till 2310..kai life is short o...we just in 2015 ![]() |
mistabiola:he is just envy..he wants to be d only headmasta ![]() |
goodyboo:I can't help it because I av eyes |
mistabiola:we av a positive and negative understanding #Tru Charges# |
Miss May how's ur day going? |
goodyboo:if only u can see what am seeing ![]() |
mistabiola:Boss she won't be aware na...full time packaging ![]() |
goodyboo:u deserve better goodyboo....u nid Mr capable in ur lyf |
mistabiola:if only u know my pay..u for quit to dey carry block..dust ur CV den bribe me to fix u somewhere for Lekki...at least I dey 24 hour a.c for house...At least I fit carry keribaby go house when oga go overseas ![]() |
DonPsymon:Indeed There is no good deed...so after I av allowed u to crash in my room u com fit open mouth they tell me say I be gateman...issorite...polish goodyboo shoe finish make u go find anoda gateman where go give u shelter Di's nyt ![]() U fink say u no need CV be employed as gateman Di's my work minimum requirement na 2:1 ![]() |
goodyboo:Sabi girl ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 39 pages)

...bet y manpower to stay awake

