₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,231 members, 8,420,905 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 01:56 PM

Toggle theme

Itoski's Posts

Nairaland ForumItoski's ProfileItoski's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 39 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:06am On Oct 12, 2015
sammie23ten:
I be legend for fifa ooo...
if fifa go dey dre...den camp go swit die b dat....
dey call ur sef legend cos u dey win ur younger ones...smh.....u dne Eva play computer for master league Legendary win demhuh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:04am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
You people should continue
don't mind dem jor...dem fink they can spoil our plans grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:02am On Oct 12, 2015
DonPsymon:
If dem nor get dem be mumu na...


You no know say guys go dey prepared to watch 1 match at 200 naira for camp? cheesy
as in...com add their babes join na be 4h in less Dan 2hrs dem multiply am wit like 100boys where like to watch ball....where Di's my Igbo brothers lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:57am On Oct 12, 2015
ifetoyosi:
Ah no go surprise if na Dat tym keribaby disown u
she no fit na...her tongue is tied with Oath meal lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:55am On Oct 12, 2015
DonPsymon:
25th ke? grin


Na you d go sweep camp?


Baba see... Viewing stations d dey som camps o
e beta dey my camp o before I go carry TV go with cable go start business there grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:53am On Oct 12, 2015
hermic4eva:
Did you hear about the gay security guard who got fired from his job at the
sperm bank? He got caught drinking on the job. #dirtyamerica
I think he was just thirsty grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:50am On Oct 12, 2015
DonPsymon:
Seun305, those busses na straight to camp o


+ you don't have to pay for the security and all...


Itoski you sef na wao cheesy


You no know say them d open camp a day to main day?


Them go give una bed na grin
yea I knw about DAT...but DAT Boss told me to arrive 25th oo cheesy.... kai imagine me missing champions league
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:41am On Oct 12, 2015
ifetoyosi:
Remember say em fit give u uncomfortable vitafoam if u late reach dere
seems u don't knw who keribaby ishuh
she won't stand idle and let her boy sleep uncomfortably...she is d ttu definition of Caringlipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:25am On Oct 12, 2015
ifetoyosi:
Na una type go rush reach dere for 25
c craz...cheesy
so u wan tell me say I go just leave d comfort of my vitafoam go crash for camp gate dey wait 27th...kai even elmisti weed no fit high me to DT level na lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:02am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
Hahahaha

Secondary school sweet pass Uni I swear
but I enjoy my Basic days for that uni sha.....nutin beat secondary school cos of too many Haywire's roaming free grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:56am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
grin

But I hear say big girls and boys(like me) grin dey show on 28th and 29th

I don't want boring roommates o
ur own early o...abeg when dem go lock camp...because I no dey enter assembly for sec school back den...so I dey think to enta camp after dem dne lock gate grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:54am On Oct 12, 2015
DonPsymon:
Ehn

Na bread and tea sha...

Breakfast no d do person undecided
I hear say 1 big loaf no dey reach u devour in 5mins grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:50am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
Hahahaha


It is unafrican


Infact y'all is not our culture
keribaby u sopos knw say I no be African na...I stay Jamaica when I be dey grow up to blike u grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:48am On Oct 12, 2015
DonPsymon:
Bia


Who name be y'all for here undecided


If you wan greet...


Call name biko undecided
I no dey see names for morning...my eyes still dey boot...besides u dne chophuh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:43am On Oct 12, 2015
gud morning y'all...!
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:42am On Oct 12, 2015
mmyglitz:
Hi everyone, please my cousin is a prospective Corp member and she needs help. She is having issues with her school I'd card. She misplaced her final year I'd card please is it possible for her to use a previous year's school I'd? Secondly how far is ph to ebonyi? I'll be grateful if someone answers me. Thank you
like 6hrs
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:09pm On Oct 11, 2015
iykebest1:
Ubah1. Use dis to woo her. Thank me later.



Oooh, Baby
I can't explain the way this love dey do me
And when I look at you, I feel so lucky
I'm feeling lucky tonight





Oooh, sweety
I no go lie, this love dey drive me crazy
And I'll do anything to make you happy
I'll make you happy tonight



There's nothing sweeter
Than being your lover
There's nothing better
Me, you together
Together forever
Baby whatever
Tonight I'm in for anything
I will act indian film like





Destin Ambari
I want to show you
Just how much you mean to me
I don't mind if we born twins
I don dey find this love since
I just want to give you all of me





Destin Ambari
I want to show you
Just how much you mean to me
I don't mind if we born twins
I don dey find this love since

I just want to give you all of me







Ohh baby
Let's play this love like say na indian movie
You'll be the actor and I'll be your groupie
I'll be your groupie tonight
You'll be Jamindra
I'll be Najino
I can play Sunita
And if you let me be that indian sister
I'll play Sunita tonight
next time b4 u compose try and take one parcel elmisti prescribe give u to make ur eyes open grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:03pm On Oct 11, 2015
iykebest1:
Ubah1. Use dis to woo her. Thank me later.



Oooh, Baby
I can't explain the way this love dey do me
And when I look at you, I feel so lucky
I'm feeling lucky tonight

Oooh, sweety
I no go lie, this love dey drive me crazy
And I'll do anything to make you happy
I'll make you happy tonight

There's nothing sweeter
Than being your lover
There's nothing better
Me, you together
Together forever
Baby whatever
Tonight I'm in for anything
I will act indian film like

Destin Ambari
I want to show you
Just how much you mean to me
I don't mind if we born twins
I don dey find this love since
I just want to give you all of me

Destin Ambari
I want to show you
Just how much you mean to me
I don't mind if we born twins
I don dey find this love since
I just want to give you all of me



Ohh baby
Let's play this love like say na indian movie
You'll be the actor and I'll be your groupie
I'll be your groupie tonight
You'll be Jamindra
I'll be Najino
I can play Sunita
And if you let me be that indian sister
I'll play Sunita tonight
so ur love na just 1 NY lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:54pm On Oct 11, 2015
iykebest1:
oh Lawd! What's d name of her airline?
Broomshimi Airways...tickets are very cheap grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:33pm On Oct 11, 2015
iykebest1:
Keribaby is it true that ogeofly can like to fly with a broom stick? Yes or true?
yes ogefly is d first females pilot in d house grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:26pm On Oct 11, 2015
KeriBaby:
grin Enugu cool too But I ain't going o
are u trying to tell me am nt sawing well cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:09pm On Oct 11, 2015
hilsocial:
Super eagles just use Cameroun learn work.
who dey Cameron again sefhuh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:53pm On Oct 11, 2015
KeriBaby:
grin
You right dear

Aks and rivers dey the same zone so my chance of

getting it(Aks) dey Godhand

Lagos is my second and still pretty cool

So am good
I dey spy u wit my left eye cos av already den where u are posted to with my right eye...na Enugu u dey go..I fit change mine go dere on d agreement say I get shares for ur big baggrin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:50pm On Oct 11, 2015
ogeoflyf:
I will surely wait, as long as thr money keeps me company cheesy grin
den is a date by 1am grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:09pm On Oct 11, 2015
iykebest we need enter camp early to paint target if u get me....we need view d chicks wit d largest amount of bags lipsrsealed dem say by their fruit u shall know dem but I say by their bags u shall know d number of provisions cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:07pm On Oct 11, 2015
amii131:
Lolz funny u So na provision u wan chop for camp ni
kai....b4 nkor...u want make I turn alphabet I after camp.... grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:01pm On Oct 11, 2015
ogeoflyf:
What melt down undecided , if dem fit find 700mill for one person house just like dt, my dear please don't fall my hand cool
because of PMB am nt korrupt again o....unless u will sign agreement say u will wait for me after I go jail cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:58pm On Oct 11, 2015
amii131:
Lolz to the ladies in the house this box big to go camp wink wink
I bet d bottom one is for provision or foodstuff...pls make it provision box den d top for clothes.....hope ur first choice is nt AKS too cos Keribaby has got d boys covered over there lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:55pm On Oct 11, 2015
KeriBaby:
Heard? On CNN I hope

shocked
who get time for CNN...Na direct from Wikileaks cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:54pm On Oct 11, 2015
amii131:
Good pm everyone
gud evening Amii..I bet u love solja men grin cos I plan be one just for u
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:51pm On Oct 11, 2015
KeriBaby:
Lol take me along to whr na grin
don't be scared..I heard u love adventures so av Confidence in me grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:49pm On Oct 11, 2015
ogeoflyf:
I said 1am angry... 50L pls come with d money equivalent, I get gas grin
embarassed so u nt aware of financial melt down in Nigeria

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 39 pages)