Iyatrustee's Posts
Nairaland Forum › Iyatrustee's Profile › Iyatrustee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 313 pages)
ME AND YUSUF? maybe i should ask you ![]() |
dave2:are you sure? then you must have ommited this one here 190: ![]() |
Told u! U can run but cannot hide *wondering where goldie went thruout d day* ![]() |
Must u now broadcast d invitation online? Na wa sha ![]() |
I cant believe you you can be dat easily won over ![]() |
![]() |
annawhite: |
all dat one na efizzy. you go soon come back ![]() |
i knew u would soon be here ogaga, ur main paddy don show ![]() |
[s]no worry, make we shake am small before u go apologise and continue una upstairs[/s] ![]() |
and to think dat today of all days, dat our crazy lil broda ![]() |
^^^^using N10k per kerewa abi? na him be say the guy sef dey owe our family all those upstairs wey una dey go ![]() |
dave2:yes now when u keep using derogatory words on my lil sis. if its not that u are ashamed of her, you would tell her to 4k off! do you know she is our last born and the apple of our eye? if u don tire for her, calculate how much of ur bride price she don chop and we would balance you the rest ![]() |
annawhite:na so i dey see am oh sis ![]() annawhite:i can represent you oh. u forget say i be laywer turned banker ![]() |
annawhite:oya sowie naw you dont know how to lie but not to worry, i go tutor you ![]() dave2:oga softly softly now! abeg watch ur mouth jor ![]() |
pele deolu! console yourself ![]() |
so how does this fall under Jobs/ Vacacies section ![]() |
annawhite: |
@ Mzgreat ![]() |
[quote author=yusuf_@ link=topic=635759.msg8250301#msg8250301 date=1304414823]anybody seen my wife? she's been missing since Osama's death became news [s]*hope she's not a secret Alkeida agent in 9ja on da run?*[/s] ![]() annawhite:see kettle calling pot black just because u left some 2mins before me doesnt make you any better than me ![]() |
Not to worry, they ![]() |
wetin you go do ![]() |
yes oh ogaga! this is season 3 ![]() |
we don show ![]() |
everybody dey 190 house ![]() |
In ur dreams abi? Keep dreaming my guy ![]() |
So are we now in a lecture theater? Learning chemistry, biology and so on ![]() |
Anna is a confirmed calabar woman! If u can go 10rounds of 2hr per round, then u can. Why am I even answering on her behalf.:-sure she wld be here soon\ ![]() |
Just to let u know u re doing a good job teaching me ![]() |
And I advice dat unless u wan to go and join osama via her ethopian valley, just contend urself with ur countless wet dreams ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 313 pages)
she's been missing since Osama's death became news [s]*hope she's not a secret Alkeida agent in 9ja on da run?*[/s]