Jaeru's Posts
Nairaland Forum › Jaeru's Profile › Jaeru's Posts
1 2 (of 2 pages)
why iz dis thread still in page 11 |
wen iz admission list comin out na |
der shud b a soluion ....here it iz...call mtn customer care if it iz a guy tell hin u'll give him 5k if he activate ur sim 4 free browsing...den continue negotiation...let's hope it works 4 u o! |
computer engineering cutoff na...if u get 230 will u make it |
pls how can i check my uniuyo post utme result without my pin....can't find d pin pls |
pls how can i check post utme result...if lost my pin o! |
pls if u lose ur admisson pin 4 uniuyo hw will u get it back or hw otherwise can u check ur post utme result |
[quote author=CODE-EATER]JIM: I WILL DESTROY THE WORLD! PASTOR: HMMM,THIS ONE IS STRONG... GET ME THE HOLY CANE!!!. #WIPES HIM JIM: HAHAHA,I WILL DESRTOY UUUUUU PASTOR:GET ME THE HOLY PLANK!!!! #PKA!!!!!...WIPES HIM JIM: YEEEE!!!!... #DEMON COMES OUT JIM: WATIN SEF...NA POSSES I POSSES AM NA,PERSON NO DEY PLAY WIT UNA SEF?..MTCHEWW PASTOR: PRAISE THE LOOORD!!![/quote]....na comedy 4 area b dat na u b navy peep?? |
na true....mods front page na |
mods.....abeg front page or una don dey do segregation ?.. |
arsenal first ever win in history over swansea |
pls has arsenal gone unbeaten dis season |
godello: Gosh wat a deadly mistake!......shebi na ur b day na y arsrenal gats win abi...if dem lose 4 ur b day na probs b dat |
wat is meant by no admission yet ![]() |
return back 2 10 mb per day na....cheat have finish....whu b dat person wey bin dey hail naija peepz say dem 2 tight ....oya browse na |
na etisalat or mtn thread..........mtcheww na end tym sumting dey worry all of una.... |
pls wat iz d settings 4 freesom vpn or open vpn.....abeg na ansa person johhr on mtn i don tire o!...na wa i don dey ask no bodi wan ansa |
wich pin u go use check d result |
hw dis one go carry u go heaven ![]() |
pls wat iz d name of d thread mtn bis or etisalat bis.....abeg bring sumting up 4 mtn not etisalat |
abeg make person help wif dis freedom vpn na.....wetin even do dis dns wetin dem dey use am 4 sef....abeg no cheat master dey naija again na wa o!..we no fit enjoy dis subscripion again....vpn na 5mins disconnect master na wa o!,,, |
abeg why it b say wen i open your freedom rubbish it dey show me door abeg help |
...wetin happen dem no fit produce bbm....hehehe..4get dem abeg no kill ursef wit anxiety....hehe....lwkm.... |
wat do they mea by downstream inactivity detected n stuff disconne cting afta evry 15 sec n pls wat iz d use of dns...dn't get ol dis stuff |
pls y does dis vpn version 1.4 keep disconnecting itself help pls |
pls sum1 help...akobije@yahoo.com |
I'M SERIOUS HERE....ILE E GINI KAN AH! |
checked my waec and a subject was outstanding please what does that mean |
please how can i retrieve my lost jamb registration number |
1 2 (of 2 pages)
?..