NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:27pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:26pm On Oct 09, 2015 |
donasere: Lol!!
***kneels and pray(may serious people be plenty in camp so dey wii cover for us unserious ones). Amen** amen ohhhhhh.....pple like dem hilsocial,keribaby?, haywire1 and uniqueness01....dem go dey front dey cover us |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:24pm On Oct 09, 2015 |
donasere: Lol!!!
Jatau7 na one of d pipu wey dey alwaiz dey front b dis! hahahahahhha.....I die b dat....kai..me n front na enemy we b....even follow lecturer argue self on d last day of my exam....I dey back ohhh d guy come say make I go front. ....for wia I no agree ohhhhh....no b small tin dat day.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:23pm On Oct 09, 2015 |
donasere: Choi!!
Make I adjust my plans follow ur footstep! lol.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:18pm On Oct 09, 2015 |
Uniqueness01: Lol.. You see! Nai make I say na the best option be that. never on dis planet earth. ... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:17pm On Oct 09, 2015 |
donasere: Fyt ke!! Wen dem no dey share money!!
Even back in school I dey purposely late for lecture so I go dey back chilling na dem sabi ...me na for back I go dey kak my tin....#team back benchers# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:11pm On Oct 09, 2015 |
Uniqueness01: Jst go that welder wey dey down your street, tell him to lend you his welding glasses. Best option  hahahahhahahahahhahaha....oh boiiii....no b small thing ohhhh.....my dear u see dat glasses wia welders dey use dem fit use dat thing see d future ohhh....dat glass no dey break...if I wear dat glass ontop my white I go resemble roasted goat |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:05pm On Oct 09, 2015 |
donasere: Ohk dey dere dey jonze oooo!
No join the train!!!...... If I no do dah 1 I go just find as I go sneak go mami!
Well mami go be my second residence sha! I no joonze ohhh...ur own na play. ..maimi na wia dem born me...u don forget say I be barrack boi.....I don arrange money wia as we dey reach camp..I dey yo deposit am for dem....na to just come dey chill anytime |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:03pm On Oct 09, 2015 |
Uniqueness01: Yes na. Spy sunglasses are good.
How you preparing? uniqueness01 I no get sun or spy glasses ohhh.....shey dem fit allow me wear binoculars? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:01pm On Oct 09, 2015 |
donasere: Correct guy!!!...#nodulling! No matter a lecture boring reach back bench dey always make sense!
Make dem mobi18, keribaby n mistabiola wey like book dey front! I dey tell u bros.....u go see how some pple go dey fight to go sit down for front |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:59am On Oct 09, 2015 |
donasere: Abi ooo I can't go and be listening to boring lectures ooo! Wii just respect mysef and sit in the back relax well enter position adjust glasses put cap weh and sleep..... Den wakeup 5 minutes to d end!
#teambackbenchers! hahahhahaha.....una dey binu ohhhh....mehn see plan abeg......oh boiiii.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:52am On Oct 09, 2015 |
donasere: Choi........ ur plan don dey advanced stage me just dey start.... U sure say dat headset nogo be casting??
Well me prefer all my tiny earplugs!
#teambackbenchers! I no go use d head set for lectures....na d tiny earpiece man gats use....dat big 1 na better casting. ...i go dey listen to my jamx while all dos boring lectures dey go on....no time baba |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:43am On Oct 09, 2015 |
donasere: Owk na!!!
I wii sha get it....coz I dey fight sun wella and I go like sleep well without disturbance for doz yeye lectures God already no how I go dey doze for all dos mumu lectures.....I don arrange my head set...power bank n d rest....mehn I cant fit be listening to all dos boring lectures....plus team #back benchers# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:29am On Oct 09, 2015 |
itoski: I dey tell u...No be everybody where go TDB dey pass oo.. for my life I no go try dat tin again called tdb....I did it once na xo I enta exam hall straight. ..mehn I wanted to die....my head was Poundn + d exam come be die..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:10am On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:03am On Oct 09, 2015 |
time dey fly ohhh.....vividly remembered wen we dey do count down to reg.....haywire1 and co did tdb on nysc portal dat nite....by dis time haywire1 don finish reg self wen some plle still dey slip....haywire I salute u joh...u too much..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:41am On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:37am On Oct 09, 2015 |
doublezero7: Thank you sir! I guess it will have pick up locations n d rest info? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:27am On Oct 09, 2015 |
KeriBaby:
U ehn
I bless you hahahahahahahahahah...lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:24am On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: Look well Evry picture is telling a story  e be like say keri wan buy white shoe d man come tell her 5k....na xo she come look am with 1 eye....lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:21am On Oct 09, 2015 |
doublezero7: Good morning wonderful people! We apologize sincerely to PCM's who have called and messaged asking for the price list of our Straight To Camp Luxurious Buses! Due to the fact that we're waiting to get a response from armed personnels to provide security for all of our buses, we have decided that the official price list would be out on Monday, 12th of October, 2015 by 10am!
Once again, our luxurious buses will be going to over 20 states from Lagos, Ibadan, Akure, and Anambra for now! Our transport fare are affordable. Also, we still stand by our words to deliver Corps Members straight to camp without compromising their comfort and safety!
Thanks and have a splendid weekend ahead!  nice 1 dude...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:56am On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:49am On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:49am On Oct 09, 2015 |
KeriBaby:
 It is well dear amen....I just Google it...from all sources seems its haemorrhagic fever....cos dey both have d same symptoms with ebola.....no cause for alarm dear....according to a frnd of mine back den in sch...he was d goalkeeper of a match and he told his team mates * everything is under control* first half he conceded 3 goals....so am saying d same thing...everything is under control |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:44am On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: Hehehe
Na wetin go happen be dat o If the gist is true
U don't expect dem to deploy people's children to Calabar
You want hilsocial to go and....... 
Hilsocial all the places u choose don dey get wahala o
Abuja bomb blast
Calabar Ebola
It is well lolz....na true sha...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:43am On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:38am On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: I pray it is If there's Ebola scare dem go postpone our date o keri make dem no even tink am talkless of make dem imagine am....ebola or no ebola I must serve. . I don do 1 yr for ouse ohhh since I finish sch... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:21am On Oct 09, 2015 |
serendipityF: Hahahahahaha, despite me been a ghost member, I just had to laugh at this, lmao...ur wish wee come true no worry amennnnnnn ohhhhhh.....no b small thing oh... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:18am On Oct 09, 2015 |
Uniqueness01: Morning dear...I have them already jst waiting for Training  confirm....I sight u jare |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:06am On Oct 09, 2015 |
Uniqueness01: Good morning lovelies 
Ayima(Mr Macho) Nice one from you....God bless You 
Y'all have a great day. mrng unique.....hope u hve bought ur football kits? we go soon start training...no time again |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:24am On Oct 09, 2015 |
I had a dream and in my dream I was handed my cul and behold when I unveiled it..it was lagos state. ...lol..#team lagos# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:16am On Oct 09, 2015 |
|