NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 4:36pm On Oct 22, 2015 |
DehtahGeh: ok,where are my anambra fellow corpers? we dey here...any thread? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 4:24pm On Oct 22, 2015 |
anambra peeps wia una dey abeg |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 4:08pm On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:59pm On Oct 22, 2015 |
biggie023: Abeg Anambra peeps where una dey .....   we dey hia |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:57pm On Oct 22, 2015 |
oya na......congrats to evrybody....mehn am so happy...keribaby nice 1....we go flex dat place 2geda...enugu to anambra na 30 to 45mins.....elmisti. ...oya ohhhh.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:47pm On Oct 22, 2015 |
geepee211: Team Anambra........here I come .....October 28 oya....lets go dre...me 2 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:46pm On Oct 22, 2015 |
elmisti: Yea..na wr I dey go b dat...stream1 confirmm.....oya na...lets go dre.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:23pm On Oct 22, 2015 |
elmisti: Abeg list 5.....ii mst be high wen I was picking na anambra u choose? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:08pm On Oct 22, 2015 |
elmisti: Mehn...anytn cool abt d staate? yes |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:04pm On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:55pm On Oct 22, 2015 |
team anambra ist choice.....mehn am so happy...woahhhhhhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:32pm On Oct 22, 2015 |
KeriBaby: I got Enugu o stream one  congrats dear |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:10pm On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:57am On Oct 22, 2015 |
I don come I don show....my pple make una calm down....I just follow pason talk wia dey work for nysc office...him say rat chop dre cable no b small. ...so dem dey repair am dats y una neva see una cul |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:38pm On Oct 21, 2015 |
ucl 2nite go hot....team united....gud evng pcm |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:58am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:55am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby: Yea we know na my hiv aids test wia I do ohhh..d result don comot.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:50am On Oct 21, 2015 |
It's out. .. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:47am On Oct 21, 2015 |
goldenone: donasere and ademasta u wan chee chum chin abii? jatau7 thank u o jare na xo padi mi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:12am On Oct 21, 2015 |
donasere: Eheh......
Goldenone.....i don spot ur crusher ooo....abi na crushee sef... lol...u go fear crusher and crushee.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:06am On Oct 21, 2015 |
donasere: Lol.....
She dey front of mirror dey find ryt angle.....
Who be her e-boo sef? lolz...make una free d babe abeg ohhhhh.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:59am On Oct 21, 2015 |
donasere: Lol!!
Calm down ooo.....no fear! Aks get u na xo....aks hia we come...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:57am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:54am On Oct 21, 2015 |
donasere: No worry....
U are covered! confirm...I no wan hia story 2day....my phone dey on...my email dey work my data go dey on 247....I no wan hia say ntwrk prob....shebi na cul dem must send am 2day ohhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:51am On Oct 21, 2015 |
Shegofams: This is mass population, where is the immigration officer. I dey tell u...we reach 1 million |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:48am On Oct 21, 2015 |
donasere: Choi.....broda dey waiit patiently....
na just 7days remain! lolz....I no want trouble ohhhhh.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:47am On Oct 21, 2015 |
mrng fams...pls are we on fp cos we pass 10 000 wia dey online for dis thread |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
donasere: No use ur ukwu scatter donpsymon and jatau7 head for camp oooo!!
I jez dey pity d soljo wey go dey ur back. Wen u dey register...choi hahahahahahah....lmao....smh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:51am On Oct 21, 2015 |
hilsocial: dats y we no go ever get good super eagles. B4 u knw am de don old. This u17 try de young sha. tank u bros..mrng |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:51am On Oct 21, 2015 |
ogasman: make i hear say nysc u18 football tournament de with cash gift whether i no go bear 16 yrs for d pepper no reason naija u17 ages old meats na dem de u wia no....wch 1 come b nysc u18 tournament again? I neva hia dat 1 b4 ohhhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:49am On Oct 21, 2015 |
and he missed....my guy ballon d ball commot |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:48am On Oct 21, 2015 |
3rd penalty for 9ja...we go kill dis bois 2day |