₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,347,017 members, 8,526,259 topics. Date: Saturday, 28 November 2026 at 08:14 AM

Toggle theme

Jatau7's Posts

Nairaland Forum › Jatau7's Profile › Jatau7's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 36 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:17pm On Oct 20, 2015
donasere:
Amen!!!



As that haywire list take be...na so posting go comot by his grace!
amen ohhhh....make dem do us well ohhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:16pm On Oct 20, 2015
arsenal make una no fall my hand ohhhh...I stake better stake for una head....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:11pm On Oct 20, 2015
ogasman:
Dusts my head as i watch this mistake who gave arsenal 4 odds to win chai i must visit my bookie now now to kill time
I stake for arsenal head ohhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:06pm On Oct 20, 2015
goodyboo:
una weldone Oooo



Viewing this topic: heybel (m), aattaheer ( m), Folashadeh( f),
cupcake326 (f), omitooguns (m ), ifetoyosi(m ), sherifah31 (f),
flex12 (m ), donasere( m), happy662 , Agoro1 ( m), Zeeenas ( f),
Rashdimuh , Jimohlawal( m), goodyboo ( f), kenp20 ( m), Sambest2 (m),
doublezero7 (m ), ogasman( m), mustydeen ( m), jatau7 (m),
Ginykamark , chimajii , hilsocial (m ), Charles545 ( m) and 4 guest(s)
goodyboo gud evng..hw ur day na?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:59pm On Oct 20, 2015
donasere:
U don ready for Aks abi??



Make dg no do anyaw wit u ooo
baba u wia no...kai I don ready for aks already. ...make dg do me well ohhhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:54pm On Oct 20, 2015
donasere:
Hin dey jonzin world...
I dey tell u.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:49pm On Oct 20, 2015
donasere:
I see glo own!
no mind am.....say who receive text. .
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:47pm On Oct 20, 2015
Rashdimuh:
Who recieved text sms
I received from mtn
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:45pm On Oct 20, 2015
donasere:
Lol!! Na so oooo!!

Na him go sabbi wen dem upload am sef
u wia no
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:44pm On Oct 20, 2015
asegood4real:
I heard the posting starts on Thursday not tomorrow again
no b Thursday na nxt week wed dem go start to dey post
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:40pm On Oct 20, 2015
donasere:
Haywire1!! Aw dis nyt dey b na??
haywire1 wia be say don programme himself for dis nte after ucl na to come chat den 12 go reach. ..u don forget say na him b first pason to do nysc reg
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:39pm On Oct 20, 2015
donasere:
See as hin comot hinsef do prayer!!


Choi!
hahahahah...na so na....no time
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:38pm On Oct 20, 2015
Jimohlawal:
Me o, I'm not sleeping tonight
cos of cul u dont want to sleep...dats how u will not sleep and still see borno dre...lol...my broda calm down....wetin don dey don dey....no fear
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:36pm On Oct 20, 2015
jemimaa01:
you see you've said it all,bh boys don spoil the place,so its still bad.and from the post I saw about some corpers serving in taraba.....
yea....anybody wia dem carry go dre his on is own....na my state so dem no fit post me go dre ...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:50pm On Oct 20, 2015
SirMalik:
hmmmm gombe Taraba no bad o
jemimaa01 who tell u say gombe no make sense....na bh bois spoil dat town...sweet place
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:37pm On Oct 20, 2015
iykebest1:
u never see anything self. Anywhere I go, my rackets goes too.
lolz....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:31pm On Oct 20, 2015
time don almost reach. ....4 hrs 15mns to go.......I no b arsenal fans but make arsenal no fall our hands abeg......#united for life##england#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:29pm On Oct 20, 2015
iykebest1:
So far, I've been able to fill 3 boxes with what I will be needing. I don't know if they have a limit to loads one can carry.
no limits bro....u fit carry 1 trailer of load come camp it's allowed.....vry funny dude
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:54am On Oct 20, 2015
DonPsymon:
Jatau7 hafa? Wey keribaby?


Thespark Ibom cheesy
my guy she dey ohhhhh....me and her been chat in d mrng....shes doing fine
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:41am On Oct 20, 2015
KeriBaby:
grin Amen fam
thumb up
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:38am On Oct 20, 2015
KeriBaby:
Akwa-Ibom Lagos and Enugu cool


What's it gon be grin
akwa ibom
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:37am On Oct 20, 2015
ogasman:
those days guys zapped my hard 90 euros in quick succession .
Paid 150 dollars to a Greece fix guy...... D result was bad now i must be wicked to them scammers now oh chai tf him again @ timothy tfy 10 million times
ohhh boiiii....mehn...na so ohhh bros....dem tink say we come hia to come sell garri n sugar
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:31am On Oct 20, 2015
ogasman:
Him think say 960 odds na beans and bread he's a clever mugu ode oloburuku
forget d guy....960 odds wia u put 100 box go dey give u 96000...talkless of 1000.....d guy don kolo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:29am On Oct 20, 2015
ogasman:
u catchet him red handedly he is a lost fellow his daughter and sons will resemble his landlord if he dosent stop scam
hahahah...lolz....u wicked ohhhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:28am On Oct 20, 2015
Walspring:
Him think say nah village local dey there wey no sabi as e dey go.
make him take him time ohhh b4 d wrath of God go b4 him dis mrng
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:27am On Oct 20, 2015
dolafunmi:
Shuo.... wharris this one saying?
am sure he must be high....abeg who give dis guy Jamaica weed smoke? d guy head is reading -34 ct...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:24am On Oct 20, 2015
Walspring:
Him think say we get tribal mark huh
hahah lolz....him wan chop for wia him no sow.....I dey binu ohhhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:23am On Oct 20, 2015
ogasman:
the guy is a sharp mugu him no go find Job do him de waste his time
I dey tell u...see wia I catch am...him go carry pason picture post am.....d guy tink say we no sabi betting
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:19am On Oct 20, 2015
Walspring:
Thunder with fire to make sense
u wia no...maybe him tink say we be juuu guys for hia
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:18am On Oct 20, 2015
KeriBaby:
grin Uncle J
keribaby how ur nte? n hpe u are gud
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:17am On Oct 20, 2015
KeriBaby:
grin Uncle J
keribaby how ur nte? n hpe u are gud
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:17am On Oct 20, 2015
Walspring:
Nah paper him go ask for or recharged card
I want make him tell me say I go send am bah make I invoke thunder now now

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 36 pages)