NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:46am On Oct 21, 2015 |
5 1 with a red card....dis 9ja boys dey play ball abeg |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:46am On Oct 21, 2015 |
hilsocial: d way 9ja guys de run i doubt dey re under 17 . Football age bro u suppose no na...futball age is allowed |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:26am On Oct 21, 2015 |
hilsocial: Chile 0 - 4 Nigeria dia is good. Chile guys fit block 9ja players for hotel. I dey tell u.....dis Chile bois no sabi anytin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:25am On Oct 21, 2015 |
4 0...Nigeria leading |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:41am On Oct 21, 2015 |
donasere: U dey fear? I no talk anytin ohhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:35am On Oct 21, 2015 |
iykebest1: Yesooooooooooooooooooooooooooooo
My ppleeeeeeeeeeeeeeeeee
Nigeria 2 - 0 Chile na now u dey see am...lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:32am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:31am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:30am On Oct 21, 2015 |
whizqueen: Lmao
If only the nysc could be voluntary or they let me serve from my father's house i can't wait to do the shii and get over with it  am telling u dear....make we do finish self....walaha dey d tin pple no no |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:26am On Oct 21, 2015 |
donasere: Make she vex na!!
I go like see as she hot reach may be she go just go Parra for mtn ceo. Pursue dem comot naija. no b me and u go dey hia wen she dey vex ohhhh.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:24am On Oct 21, 2015 |
goodyboo: lol
lm happy God has brought us thus far
NYSC palava am telling u....my dear it didn't dey easy ohhhh.....we wait no b small |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:23am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:22am On Oct 21, 2015 |
whizqueen: Hahaha lol.
Make the whole thing just finish sef Looking forward to passing out already  lolz....han han...u neva even see cul u don dey look pop....u get faith ohhhh....dis ur faith no b beans ohhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:20am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby: Imagine d nonsense  oya no vex....na beg I dey beg u...u no say if u vex nobody dey fit hold u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:19am On Oct 21, 2015 |
ademasta: Na ONDO o... Leave Donasere... See as im head dey like eggroll hahahhaahhaahahahah....baba u wicked ohhhh....see wetin u dey use take describe pason head....eggroll.....lwkmd |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:18am On Oct 21, 2015 |
goallllll....nigeria leading 2 0 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:17am On Oct 21, 2015 |
penalty for nigeria |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:16am On Oct 21, 2015 |
goodyboo: you see our lives? I see am ohhh...we pass 100 pple wia dey view dis topic ohhh...pple wia b say by 6 pm dem don sleep already 2day dem still dey awake dey wait for message. ..God go help |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:15am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:14am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby: Thunder go fire mtn if dey send me dis kinda yeye text by dis kind time again  kikikikikikiki....lolz....na so pple heart go dey beat if dem see text message for dre fone |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:13am On Oct 21, 2015 |
donasere: Drafting ademasta to sokoto! lolz...ademasta my padi...na ondo state him dey already. .. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:12am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:10am On Oct 21, 2015 |
I don get alert. ....Godwin. ...na sing I dey sing ohhhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:09am On Oct 21, 2015 |
nigeria go kill dis boys 2day |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:05am On Oct 21, 2015 |
goodyboo: yes I am.. just a minute to Wednesday we've all been waiting for yes ohhh....d 21st don reach. ...all da best |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:04am On Oct 21, 2015 |
[quote author=haywire1 post=39187393][/quote]witch no dey my village ohhhh...tongue out |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:03am On Oct 21, 2015 |
kam4r: I pray Chile dont beat us based on Home advantage ... we don score already |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:03am On Oct 21, 2015 |
goallllllll....within 30 seconds we don score...1 0 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:01am On Oct 21, 2015 |
team 9ja...lets go dre....chile vs nigeria u17.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:59pm On Oct 20, 2015 |
and some pple wia still say dre is no God...please wats dis? some pple really nid croux beating.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:44pm On Oct 20, 2015 |
RemyMartins: See DonPsymon and Haywire1 hahahahahhahaha...lolz...lwkmd |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:30pm On Oct 20, 2015 |
oluswaggz: See as dem no sleep, if na prayer dem say make una come pray now, u go don dey doze!!. Waiting for CUL com b like waitin for HIV test result. BTW me sef dey anxious oo. Na joke oo. I dey tell u...even hiv test pason no get tension like dis cul.... |