₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,347,017 members, 8,526,259 topics. Date: Saturday, 28 November 2026 at 08:14 AM

Toggle theme

Jatau7's Posts

Nairaland Forum › Jatau7's Profile › Jatau7's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 36 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:15am On Oct 20, 2015
haryorbarmie83:
Morning house! Pls is NYSC portal will be reopen for stream 2?
yes it will b re open for anoda registration. ..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:05am On Oct 20, 2015
KeriBaby:
Good morning e-fam grin



By God's grace our expectations shall not be cut short Amen.
gudmrng aunty keribaby......amen ohhhhhhhhh.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:59pm On Oct 19, 2015
dis 1 wia una dey quarrel. ...na becos una neva see una call up letter. ...if had it been una don see una cul and dem post una for states wia una no like...una no go argue. ..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:48pm On Oct 19, 2015
lautech pple dis 1 wia dem don shut down una sch indefinitely. ...how una go take follow us serve now? abi na till nxt batch ne?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:03pm On Oct 19, 2015
ademasta:
Did you mean jatau suya combined with 3 bottles of original Orijin? E go fit sweet o
lol....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:01pm On Oct 19, 2015
donasere:
Everybody like dem life!!





Na 1ce man dey off light!
na xo ohhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:53pm On Oct 19, 2015
donasere:
Lol

For yhuh......

Diaz always a wai to avoid stuff like dah
yea ..mehn I like my life no b small
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:48pm On Oct 19, 2015
ademasta:
Magun dey kill people wey wan climb before dey do... But i go teach you how u go dey do am without climbimg...lol
I do nothing. .....I still like my life...make pason no go use me do suya....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:47pm On Oct 19, 2015
haywire1:
Lautech intended mailing SOR to each graduate home address before ni tongue tongue tongue

#
lolz...haywire1 dat 1 na story....make una go protest ohhhh if not prob go dey
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:46pm On Oct 19, 2015
KeriBaby:
grin jatau7 I fear not
na so dear
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:40pm On Oct 19, 2015
lautech graduate una sure say una go follow us go camp? dis 1 wia camp na nxt wk n una neva collext SOR.....make una no fear God dey.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:39pm On Oct 19, 2015
shout out to all goons in da building. ...our expectations shall neva be cut off...keribaby no fear me and u and d rest don dey d same camp....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:35pm On Oct 19, 2015
ademasta:
Haba... No be friends we be?
we be frnds but no b for ondo....wia all dos babes wia like corpers like die...make dem no do me *magun*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:10am On Oct 19, 2015
ademasta:
Abi now... But me na ondo i prefer, if u want make we meet for camp, pray make dem throw u com ondo..lol
never......no b me and u for ondo....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:03am On Oct 19, 2015
ademasta:
Wow... Enugu was my midfielder, akwaibom dey defend... Na Ondo dey strike for me
na so.....we go meet dre.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:25am On Oct 19, 2015
ademasta:
Paddy of life! Thank you sir... Buh me don dey fear o! As dem dey carry people go 3rd choice so...
notin do u...baba I even dream d same tin self as I wake up log in I come dey see d same tin....I dream say dem carry me for my 3rd choice.....enugu....notin spoil. ...no fear bros
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:51am On Oct 19, 2015
happy bday ademasta.....wullnp bro....God bless ur new age and grant u ur heart desires....+ ur desired state and stream 1.....congrats bro
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:53pm On Oct 17, 2015
Baritone:
All prospective otondos, I hail oo. I dey feel Jatau7 and haywire1.
Make una carry on.
na xo bro...notin do u
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:29pm On Oct 16, 2015
Gazaliah:
I hail you my boss and I guess this thread has the most pages so far
m sure...no page don reach 3k plus
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:21pm On Oct 16, 2015
Sammie2310:
Abi nah... Yesternyt was super interesting...
am telling you....it was mad
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:16pm On Oct 16, 2015
Sammie2310:
Lots of pple seem to be missing here...even elmisti...
**why shud I even complain..am just here mysef**



Am missing my keribaby...
we don accomplish d mission na...so pple go just come dey show face
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:03pm On Oct 16, 2015
haywire1:
Firstly, let me enlighten u abt bet. Never be greedy while placing bet, bookies read people's mind cos 90% of human beings r greedy, that's why odds normally sky rocket on some impossible games but cos of greed people will put money nd they will keep waiting for luck nd God intervention for d game. It's always advisable not to put all money on a particular game so u can still remain in d hustle.

Back to ur game, I will advise u to split ur game into 3 batches, then u play each batch separately and u also play all batches together so incase all accumulated batches lose, u can still get money to reinvest again from any of d 3 batches

#
I no bro...dis na to score...u no its not gonna bring much odd like dat...dats y I wanna stake it with 1k.....I also have oda games which I hve forcasted.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:57pm On Oct 16, 2015
Walspring:
No thought because I don't play such
okay
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:50pm On Oct 16, 2015
Walspring:
Is haywire1 the forecaster huh
pls ur tot?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:40pm On Oct 16, 2015
haywire1 pls ur say on dis

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:19pm On Oct 16, 2015
haywire1:
THANKS BRO smiley smiley
#
u wlcm
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:19pm On Oct 16, 2015
abeg guys make una post una 2moro forecast na....make I see
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:17pm On Oct 16, 2015
haywire1:
IT'S A GOALLLLLL, GOALLLLLL, GOALLLLLL
THEY DON SCORE OOOOO
I DON GET ALERT GOD WIN

#
congrats dude
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:16pm On Oct 16, 2015
haywire1:
Germany clubs dey always fvck up, Im waiting for d full time of a Germany club to add to my winnings today, na one more goal I need from d match, just 1 goal nd alert go enter grin grin grin


#
nice 1 bro....make I forecast for 2moro games....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:01pm On Oct 16, 2015
haywire1:
Games dey tmw, hope u chop today's game ??

#
baba I dey vex like dis now self....1 mumu club for Germany don cut d ticket. ...I give am to score...common score him no fit score. ..dem flog am 3 0...na only dat game cut d ticket...I just dey vex....d oda ones don cut self....abeg send me some 2moro games
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:41pm On Oct 16, 2015
haywire1 any sure winnings for 2moro games... man gats hammer small money to take flex well for camp ohhhh

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 36 pages)