Jaygetta's Posts
Nairaland Forum › Jaygetta's Profile › Jaygetta's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Ok, dem dey auction our fore father's property now like na them own am. When our Yahooze boys start to collect reparation from them, make dem no vex o! |
Abi o! Kini ma se, now? What r ur plans for New Years? |
Well, I no know na. . . Ah which kin Lsat question be that? "How are Nigerians supposed to look"? No, ask me, ask the people wey talk am!lol |
@Fl Gators: I'm not half caste o! I'm black but I guess cause I'm mad light skinned then my eyes, squinty. . . . My current gal says I look like Pacific (she's from the West Coast). . . Most times (I'd say 9/10) I always get hit with the "No way, u aint Nigerian". . . Ur first thought sha if u were to see me on the street would be to think "Dominican"! But, I be Africo o! Right, now sef, na Wasiu and Obesere I dey listen to (been my flave the last 3yrs. Hehehehehhe). |
@ Ochi Agha: I repeat : God Punish Black American. Infact, make I attack u direct becus subliminals don tire me : GOD PUNISH YOU A ZILLION TIMES FOR ACCUSING. ME AS A TRIBALIST AGAINST NDIGBO! Ogun o gbuwo e gbe era e! Olori Ibu. U dey crase; Black American! Wetin u think say me I be? Japanese? Wetin u think say my papa be? My mama mama, nko? Abi were nse eleyi ni? Nice try trying to hide under ur mom's cloth! Noone insulted ur mother. All I did was hit u with a easy challenge. Let's see each other via web cam and see who looks more "African", since na wetin dey shack u for head be the fact say na one Shaniqua born u! It'll be such a befitting end of year gift to myself to bring ur likes down to earth and force feed u humble pie. Omo ale jati jati! |
Lots of people like that. I remember here in NY (and this happens quite often still) Nigerians, not knowing I understood all they used to say, used to talk mad shiyyyt about me---not expecting the "half-caste" to know what they're saying (I no be halfcaste o, my features are just bananas;me sef I no even know wetin I be). It was even worse for my cousins (they're Half-italians) but when them open mouth scatter english wey na Isale-Eko accent accompany am, ahan, Naija people dey gree. Its the best of both worlds. Makes me laugh when u hear Naija folks "scattering" english in their Calabar/American accent dey form like say dem no sabi pidgin. Lol, |
Ah, justise, paddy mi atata. Oya, shoot the Egypto gals come this side na! |
Chei, oga Safariman! Anyway, sha, since I know say u be agbalagba Dokita wey dey always chop with Ambassadors, anything wey u talk na so I take am! 'Shun Sir!!!! |
@SafariMan: U usually use speech-writers abi? U don carry come again. Na so u do for the other thread run mouth like say diarrhea catch am come dey call urself "African-American", when dem come expose u u come make mouth like bread wey soak for water dey talk say "That is not what I meant". . . . U don start again! Now, u don talk say na speech writers u dey use if I attack the fact say na only stark illiterate go use "Speech Writer" wey no sabi spell, I know say u go vex. But, na u know. Any fabu wey sweet u, feel free to drop am here for us. Nobody ever got hurt by another's "wealth filled" fantasy life. Abeg, gbadun ara e jo. "Real Life" is stressful enough, sometimes u just have to escape it all.I feel u jare. Just remember to remain some imaginary Cristal and fanstasy Caviar for me, ok? |
No o! I didn't see it! Then again its not my job to correct all ur grammatical errors. If u, as a self-proclaimed big time Dokita (that regularly dines with Ambassadors) cannot spell properly, how that one come be my wahala? |
@Homerac7: ure right I didn't get to see the Oputa Panel on TV. Honestly, I didn't even get to hear of the Oputa Panel until recently. As for Justice Oputa "commending him at some point", if u were in his shoes what would u do after viewing tapes of decorated and battle tested Generals dobale"ing" to an ordinary Major?! Oya gimme ur answer. Abi u think na only u wan live see ur grand children? |
Yea, a confirmed killer, and one of the main architects of some of the major problems bedeviling the country today gets freed and this is hailed as "good political strategy by GEJ"?! This is the same Democracy this illiterate almajiri lizard was trying to crush that has now set him free!!! How did this guy ever miss the gallows of KiriKiri? |
He sounds like one of these illiterate rappers boasting about their riches: "I got money to eat till I die". Olofo! If u aren't desperate useless humans like u won't run in 2011. Maybe if u don't run, hopeless monkeys like GEJ will see the handwriting on the wall and refuse to run too. But, alas, we all know that's impossible in a society like Nigeria where ascension to the Presidential throne is a guarantee of riches. Buncha beasts!!!! |
This Blazay guy; Na by force to type? |
I figured! How far? Why dem ban u now? U sef, take am easy no be every taunt u gotta reply to. Some people on here are sick for real. But, sha, I guess if its all in good fun. |
Kobo think say I don go come run back here dey play Johnnie Cochran! Think say u get sense! Anyways, the bottom-line is this: The Imo State legislators might be slightly outta line, but, in present day Nigeria that is absolutely need. U need to play dirty to level the playing field. Kobojunkie u can cry all you want. Everyside has chosen. What's good for the Gander is good for the Goose. To show how hypocritical u r, u have refused to state ur position, or condemn the actions of a group of men trying to force Atiku on the rest of the nation. U malos can use any big english u want to justify Atiku's selection by a committee headed by Shrek, no problem, na una get una mouth. The point remains the North believes its its turn to produce the President. IBB has stated this, so have Atiku and co. So, while they employ dirty tricks in attempts to hold the country hostage, the freaking thieves, their opponents should look to Constitution for guidance. Where is Zoning enshrined in the Constitution that would make a whole group demand power back. Power it has forcefully held on to, to the detriment of the rest of the country, for almost 40 years. And don't gimme that "PDP is the only one that believes in Zoning" Bull-shiyyt because we both that's rubbish; Zoning is the "principle" that most Nothern Politicians stand on now. When Malo decides to obey the Constitution, so will the rest of Nigeria. Until then, the Imo State Legislators, ON BEHALF OF THE GOOD PEOPLE OF IMO STATE, have spoken. |
Oga Safari man: Na "CRUST of the matter" or "CRUX of the matter"? |
Mba, Mba, Mba! We no want. What makes Ndigbo ineligible to be President starting 2011. 2015 ko, 2 billion and 90 ni! Mscheew! Una think say una get sense? So, when 2015 comes, and na Igbo turn, na that time everybody go dey realize the "evils" of Zoning! I'm so mad that Ndigbo cannot see that this is another opportunity to rail road them! |
@Indirah?: which one be "for one who CLAIMS to have spent ONLY eight years of his life in naija, Your pidgin english is astonishing. . . ."?! Which kin mugu u be sef? Infact, e be like say the Glaucoma wey catch Kobojunkie wey no gree am see my question about hin take on Northern Consensus Candidate, don finally catch u too, and I suspect say na work of ur Step-Mother. U blind? Na only excellent pidgin I dey write? U no see say I dey write perfect Yoruba too? Abi ojun dun e ni? So, if to say I come here dey scream "Yo, yo" up and down I no go dey "claim" again say na only 8 years I spend for Naija?! U see my age? U believe me say anything wey I learn between the ages of 6-14 na hin go stay with me for life I.E Langauage, Attitude etc U gree say na my formative years be that?! Ah ha! But u ogbonge brain no let u see that one when u wan drop u smart comment! Lol. U no see as me and Ileke-Idi dey scatter Yoruba for hia? How old u think say she be when she come here? Ol boi, if u doubt say I sound like real Americana (why the thing dey pain people like una I no know)I go give u phone number make u call me: if no be so, so "ehn, ehn. Can u please repeat urself" u go dey talk when I finish u with New York accent, no be my Mama born me. Nwane, Like I tell ur oga: ""Abeg go siddon for corner jor". |
Oga Cap28, let me start by asking you, humbly, to NEVER, EVER,direct any of your replies to me again! I have read a lot of your posts and you are one of those that, honestly, sicken me. Infact, I think say you sick up there. If you no dey curse Yoruba, na oyinbo u dey curse! Notice, me I like the neutralist part! If na Hausa wrong, I talk am. If na Igbo, Yoruba, Nupe, Igbira, Ishan, Auchi, Kalabari. . . . Whoever I talk am! I no go talk say my Grandma talk say all Tapa people bad so therefore dem must bad true true. . . . Besides, most of what u spit is balderash; cold nonsense! You usually have no idea what ur talking about. As said earlier, refrain from referring to me in the future. I'll really appreciate it. Ose gaan! |
Ok, lemme get this straight; Yorubas did not enter the fight until Biafra became "expantionists"?! How are the Yorubas cowards again? |