Jaynuary's Posts
Nairaland Forum › Jaynuary's Profile › Jaynuary's Posts
1 (of 1 pages)
plz ooooo felow pcm,. Wats the acurate direction from onitsha to jigawa because i plan 2 folow night bus 2moro...tnx |
[color=#770077][/color] chumaster:U no who de ur frnt b4? ure right on dat one.na nysc fault no b ur fault rararara mkpi alausa ewu nairaland |
chumaster:U no who de ur frnt b4? ure right on dat one.na nysc fault no b ur fault rararara mkpi alausa ewu nairaland |
[quote author=chumaster post=50021638]the thing pain me no be small. And she was too quick to say out of stupidity that I am not current. I guess she thought we were talking about V.diaries when she's even yet to watch V.diaries season 6 and 7. Choi!!! Who u epp? e no even pain u reach u sef because if e pain u na blood go comot 4ur body.anuofia na kpo mmadu stupid! Anumpama! Oya ban me na my meg.byte e save sef. |
chumaster:trust me ure d more stupidier one here! Who told u i cnt dif vampire diary 4 originals fool! Eziofia! |
chumaster:ur mate de wait season6 u dey talk of 4.re u up 2date? |
guruvicawelt:check senate list oct 7th because only those going 2 camp dat will c their names....student affair,delsu |
Greatness366:I just checked online,nothing ooooooo.....wats hapening na |
greatness dear tnx alot bt is dat y i dnt hav acess 2 online checking of my nane because it said contat ur school...wat do i do den? |
delsu
ind.maths
'015
Plz wats hapening 2 our list ooooooo
I already colected my stat.of result
som1 plz help a sister biko |
help a restless sister oooo
Who knows anytin abt delsu abraka list expecially industrial maths.... |
plz who knows anytin abt delsu list expecially industrial maths..... Plz help me out if u no anytin ooo because am restless....online is nt helping either |
greatness... Plz i just check online now bt it says contat ur school...have already colected my stat of result...wats hapening 2 delsu list expecially maths & comp. sc |
this kind timetable sef,stream2 go dey poossible so or na camp person wan do xmas? |
32985...gud day house.plz wen is senate list coming out? I mean actual date nd not speculated date biko |
gud day house.plz wen is senate list coming out? I mean actual date nd not speculated date biko |
plz no insult our delsu ooooooo....am a proud delsuite |
with all dis huge number of daily arest all over d country d cells nd prison never full? GOD help us d kind of people we consult for cancel nd prayers |
plz was d dog arrested because dis is murder or na human being de go jail......lol |
MAKE DEM BAN AM FOR DELSU TOO SO THIS YEARLY OCCURANCE OF ACID POURING GO STOP.....HABA! |
NA WA OOOOOOOOOOOOOOOOOOO |
vizkid u get mouth dieeee |
oops! |
1 (of 1 pages)
