JaypeeAnics's Posts
Nairaland Forum › JaypeeAnics's Profile › JaypeeAnics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
Bros I dey feel u die....abeg enjoy ur life jho....u no go kill urslf becus of 9ja....wetin u do small...d 1s way our politicians dey do inkor?.....abegy enjoy urslf....incase u see dis post_u fit helep me oo....jst drop anytin 4boys nau...u knw as e dey go...if u like scored 10 own goals asfar say u dey drop 4boys.....thnk God say dem no disgrace us as dem disgrace bravil..... |
Aslong as I'm consigned...tinunbu is a stupid leader...he ddnt do anytin durin his tenure....fashola is evn beta dan him.....all he is afta is makn money...and doing busines....na him get LAGbus,TVC, tvc mini cable(jst lik go tv),oil company and so on....he wnt 4d senate, he won but he couldn't stay cus he has a bad record so he decided 2put his wife.....and worst of all he formed APC aka Amoured Personnal Carrier or Anti Progress Congress....d mst confused party in d history of 9ja....jst watch n see dey will hav a big problem in choosing won 2 represnt dem in 2015 presidntl election.....boko sponsors.....gerout..... |
In igbos man tongue....nna Mayxico wirl beat netherland.....its will surprise u lik action film......sha sha I cnt wait 4 9ja match...up super eagles....Team #BringBackOurCup |
Ooo God...abeg ooo....wat is all dis about nau....can't u guys giv us a beta news lik - A senetor needed?.....a Governor needed?...pls apply .with @least 5yrs criminal experience. Abeg oooo.... |
In igbo tongue - nna gleece di tough ooo....kama costa lica wil beatyy dem....I'm betting wit my fadas land in d virrage.... |
We call dis d battle of d titans or beta still....battle btw APC and PDP...wu go win? Me I no knw ooo...mak we wait till den..... |
Mehnnnn.....cnt say anytin till afta d match.....jst watchout.....ehn I jst taught of it ooo...whn we beat france we will eihter meet germany or algeria....hmmm...up 9ja.....team #BringBackOurCup. |
I nvr hear say dem owe senators or governors ooo.....Haba......wat hapen Abegoo mak una no dey disturb our super eagles ooo....beta settle dem 2 avoid stories dat touches d heart....up eagles....Team #BringBackOurCup. |
Chile jst dey chill ooo....E go 2 shock blazil lik G shock...whn dem go lose against chile....afterall spain loss against dem....up 9ja jho....cnt wait 4 our match against flance.....we go 2 flush them out of d tournament......#singing in solid star voice# oya clear d road 4 super eagles....amen...super eagles is on d way....green white green is d colour.....up 9ja...Team#BringBackOurTrophy.... |
d guy go dey sing......wakup in d mornin tink about my money - by olamide....instead of all d african teams 2dey tink of hw 2 win d trophy.....well na we dey do ourselves.....up 9ja...Team.#BringBack ourTrophy....we cnt wait 2see it....I bliv in d winnin spirit of 9ja.... |
On ur wedn day achichi go b ur floor girl...mosquito go b ur floor girl....lol.....songs we sang whn we were stil kids....wishn u a hapi marriaed life ahead...moderator abeg hlp me tell dem dat dey shld beta wait till afta d world cup so dat I'll come ooo...cus I'm in blazil now.... |
If PDP could take over ekiti witout any stress....our mikel and onazi will take over pogba and france midfield witout any stress...go eagles....we dey una back....no more #bringbackourgirls....its now #BringBackOurCup.... |
[color=#770077][/color] Pls tell me........mikel plays 4 chelsea and in chelsea dey dnt hv a 1st team......wat of mata? Essen? Ramires? Lampard? Torres? Eto?......do dey get d starting shirt in chelsea 4 God sake mourinho does wat he knws best.......ehn....mourinho evn said dat mikel is his best defending midfielder ......abeg gv d crown to MIKEL OBI jho. |
Mehn,let's 4gt it.........d moni was stolen by a thief and recovered by thiefs.......oya pls tell me,wu get d moni? will dey use it 2 call off d striken strike....abegy jho it wunt change d price of my house rent. |
Abegoo mak una no dey disturb our super eagles ooo....beta settle dem 2 avoid stories dat touches d heart....up eagles....Team #BringBackOurCup.