Jbluv55's Posts
Nairaland Forum › Jbluv55's Profile › Jbluv55's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 261 262 263 264 265 266 267 268 269 (of 364 pages)
the great feeler, continue feeling.. Ah dey learn feelings from u soLearn well even as you don deactivate ![]() |
thatgurlvixen: NEVER!!!!Aso Odun o......Ehen! *watches her as she dances seductively imagining who she's shaking all that tn 4* ![]() |
thatgurlvixen: Don't mind him o..we had already selected stones and readied our catapults,,alas jb wasn't around..be thanking GodAjesara n be ![]() |
[quote author=ms_pee]heheheh.... this bum bum is too big for pankere. Go uproot tree for bush come take flog am [/quote]This pankere na special one. Na d one wey go dey appropriate to flog that tn wey you dey shake. |
Shugamania: Wetin concern moses with mountain? Na red sea u for use illustrate. ![]() |
Shugamania: Who's talking about a party? ![]() |
Shugamania: Who's talking about a party?Thank God say I late come ![]() |
Party kor, dinner ni.. Na wa for NL CENSORED WORDS BOTS OO ![]() |
thatgurlvixen: I don't know any policy oIts called the "nothing goes for...... " policy ![]() |
Shugamania: u're too late, they don close ring now. ![]() |
[quote author=ms_pee]Nitlad ke! He isn't the one that wants to drink acid o. shuo! You wan kill me before the person wey wan die go die ni? [/quote]Acid Agn? May we go call acidosis o. *pulls her ear and plays wt it* |
Shugamania: Lol. I need to sleep abeg.Shugadarl Nyc Nyt dear. We meet @ d corner 2moro. |
thatgurlvixen:Ms binu dear. You have to run a race first befor you can be declared winner na. Oya let me feel what you r clutching. Does it hurt. ![]() |
[quote author=ms_pee]Please na shebi you know you don't like seeing me cry[/quote]Oya only for that reason n boy for the former reason. ![]() |
thatgurlvixen: To my "mumses" shuga and luxanne..odaaroo.. Daddy jb,,odaaroo too.. Don't let me do ojoro..9ice gee..goodnyt too..ms pee just strolled in,,u too odaaroNight Vixen |
Shugamania: He he..Away from all the noise and distraction na.....and then maybe I cud teach you som tactics too ![]() |
thatgurlvixen: Kaboom is small..remember supa strikas comics with shegz back then..it would be KABLAM!!!If we join d two d tn go con bcom KABOOMKABLAM.........sounds sweet. When are you coming so we can start? |
Shugamania: Lailai.. me Wey be michael Jackson incarnateOya na.....na Moses go locate mountain or vice versa? ![]() |
[quote author=ms_pee]*singing* them go dey whine, dey cry, dey complain, but e no concern me. I come here come play and laugh, some people come here come feel important because them no get life outside nairaland. *dancing skelewu with my tongue out* I have succeeded in pressing a button and breaking a bone tonight. obatala, thank you o ![]() *shaking my oversized bum-bum* [/quote]Na dat bum bum wey I wan flog with pankere na im you still dey shake like this?*looks for the pankere* |
Shugamania: As in ehn..no food of any kindHaaaa! Me wey nor even reach to handle one lady na im two hot chics wan make we do party I go give the answer soon. |
thatgurlvixen: Come shuga,,no spoil market for me o..na jb go buy aso odun for me abeg..I can't look for trouble till thenHehehehe . This is interesting. Nor worry. You go get ur aso odun but hope you know my policy ![]() |
Shugamania: See as u fall my hand, no be u dey find partner? Na who be thinking robot Agn na? |
[quote author=ms_pee]Jb? Don't even go there. Why not 9icegee? [/quote]Na me all of Una dey dissect lyk this? Nawa o. Ok I don land. Wetin una wan carry me do na. ![]() |
thatgurlvixen:Dash Ke......you never even get me na not to talk of dashing ![]() |
Shugamania: Loll..Which one be joint venture Agn? Ejor o. Am a broda o. Na mouth I just get o. I nor even fit look chic for eye o. ![]() |
[quote author=ms_pee]Give me another song dear, and add butter this time. I want to see deactivated accounts tomorrow. [/quote]If na ur reason be that then no song until you change the reason. ![]() |
[quote author=ms_pee]Shhhhhhh *places my fingers on his mouth* Don't say it again o, somebody wants to die here already o, when he has not even seen anything. Lmao! I don't want anybody to deactivate his account because of me ni *wips my hair from side to side, catwalks around him* your plan won't work! ![]() By the way, who is coming to change the name jare?[/quote]Na who wan die? Na nitlad? Methinks he already suffered from my hands . Or dem don plenty wey wan die? Abeg no make anybody deactivate o. *catches her and holds her by the waist with one hand while pulling her nose* |
thatgurlvixen: If me and jb sing..twil b clash of d voicesWe should do a tango na. Wud be like KABOOM. ![]() |
thatgurlvixen: Chei..av died and gone to music heaven..I'll say it again that you and jb should do a duet..thanks tho..Not to worry me n Shuga will discuss when we go meet for corner n do "two can play the game" ![]() |
Shugamania: He he. I knew it.When are we doing our collabo now Shuga. ? But I go over-shadow you sha ![]() |
Shugamania: Honey, I see u too.Sweet Tease no go dey happy dis nyt o. Eeya. Na transfer of aggression unto Harlos be that. ![]() |
Here I am. My assistance was needed. Is that so? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 261 262 263 264 265 266 267 268 269 (of 364 pages)




Be careful urself o

[/quote]Acid Agn? May we go call acidosis o. 
