Jboyowoh's Posts
Nairaland Forum › Jboyowoh's Profile › Jboyowoh's Posts
1 (of 1 pages)
Oluwasaeon:tell her waytin? |
OK I go tell her |
When their heart still dey for that ex na so dem go dey reveal so many irrelevant stories |
SeunDobo:just minimize that friendship with that girl she no serious. put ur eyes for ground to search for other female friends, with luck on ur side u go get d ideal lady way go value & appreciate u. |
If she be d calling type & person wey dey communicate with others regularly, then e mean say she no really value ur relationship with her. |
1 (of 1 pages)