Jendell's Posts
Nairaland Forum › Jendell's Profile › Jendell's Posts
1 2 (of 2 pages)
i tot their brodas in nairaland said d photo was photoshopped,y r they apologizing? |
Abeg,no vex,juliet follow 4 those dey call celebrities..pple no wise shaa....evn if it's true,must she talk knowing fully well she has'nt contributed financially or odawise 2 OJB.....na wah o |
*dancing,singing,shoutin,rolling on d floor all at d same tym*God is gud oooooooooo |
ehmmm, miss repo,abeg o,no vex,no b say i no dey gr8tful,i dey o.....buh wetin u promise us neva finish nah*in omawunmi's voice*chairlady do smtin nah. ehnn,i no lyk dat kite again,y she come dey cheap lyk dat nah....dey beg ise sef...*in my granny's voice*oh oh yaa o,odikwa crious |
glow,abeg i get que o,y u gree mek maria sofa so much,ehnn,y*sobs*........joe's previous lyf got me tinkin abt all d pple i've judged without hearing their own side of d story... |
wow,Earth loss,heaven's gain....Got me tinkin if i'm showin love d way i shud,maami,kip dancing in d bosom of d lord |
Aunty repo,i dnt undastnd o,tell dat mumu kite mek she no try dat rubbish,as 4 dat Mrs williams,if i decide 2 kabash on top her head ehnn......vicki abeg o,no come here spoil show 4 my girl |
Repopo,u 2 much,c as i don turn mumu because of u.Logging in nd out juz 2 check 4 update.....nt complaining though,i'm loving it buh pls,updateeeeee |
Miss Glow,u 2 much,i troway 10,000 salute abi na salutes,all join. Never knew i could get smtin pure nd inspiring.....*in my best voice*pls updateeeeeee |
[quote author=oshea44]everytime don jazzy donate, the world must hear, is that buying love or what? I am not against his giving ooh, but only donating in the public is a show off, just like going to church and you show off your amount, its a show off... Just like when Davido donates money, pop bottles in the clubs and his cousins are not driving their own cars...[/quote]y so much hate,did u hear Don jazzy's voice,was it nt nomoreless dat announced it:....dnt u read,nomoreless juz called him a silent giver. |
Glow,i refuse 2 kip quiet,u r such a darling........more ink 2 ur pen |
Na wah |
1 2 (of 2 pages)