Romance › Re: Do Ladies Find Slim Guys Unattractive? by Jerakson: 7:15pm On Jun 09, 2021 |
|
Romance › Re: Giveaway Thread. Drop Your Account Number by Jerakson: 4:45pm On Jun 04, 2021 |
|
Romance › Re: Check Out These Romantic Photos Of A Curvy Fish Seller by Jerakson: 9:05am On Jun 04, 2021 |
Ihatemen: I hate men you this boy. You stole an innocent lady's photo to come here and display foolishness. That's wickedness and Almighty God will punish you for this!!! |
Romance › Re: What Is Your Aphrodisiac? by Jerakson: 6:43pm On Jun 02, 2021 |
After I smoke better AZ or SK I'll be hoŕny as fvck |
Romance › Re: Leeches Everywhere by Jerakson(op): 11:35am On Jun 02, 2021 |
fati2001: abeg go sit-down.. you wer dy beg 1k... for evening newspaper. fati abeg I no be your papa  I hear say he dey beg to feed you . Na why you dey come show frustration for nairaland. I be gentleman so I fit give you 100 naira take buy groundnut and Milk soak gari. Una no get gari? Oya tell your papa make he beg aminat una neighbour for 3 cups of gari  |
Romance › Re: This Photo Got Me Laughing Hard by Jerakson(op): 11:29am On Jun 02, 2021 |
Atiku: Weak man! Small stroking wey them stroke you and this is the only way for you to show strength. Tufia! your papa for just stroke him penis, cum inside tissue paper, flush everything for toilet. Now wherever he is, he's left to rue the day you were born |
Romance › Re: Leeches Everywhere by Jerakson(op): 11:21am On Jun 02, 2021 |
|
Romance › Leeches Everywhere by Jerakson(op): 10:33am On Jun 02, 2021 |
Omo I just woke up this morning say make I check WhatsApp. Look at what One mumu girl post for status  If I say make I curse her papa nau she go say I be stingy goat  Which kind girls dey this country for christ sake? Leeches everywhere 
|
Health › Re: What Can I Do To Gain Weight? by Jerakson: 9:04am On Jun 02, 2021 |
Dreyton36: Plenty money and rest of mind
Lights up my kpoli in peace |
Romance › Re: This Photo Got Me Laughing Hard by Jerakson(op): 7:56pm On Jun 01, 2021 |
DDDEnterprises: Why did you now put it in romance section?
Is the "weak" in your post referring to your Penis?  I was referring to your papa's penis that produced a worthless offspring |
Romance › This Photo Got Me Laughing Hard by Jerakson(op): 5:50pm On Jun 01, 2021 |
|
Sports › Re: Manchester City Fans Celebrate Premier League Title Outside Stadium (Photos) by Jerakson: 1:55pm On May 12, 2021 |
setobaba: Who Winning Champions league final ?
Likes for Man city Shares for Chelsea na man utd fans dey like this thing  |
|
Jobs/Vacancies › Re: Iniobong Umoren's Murder: Women March To Akwa Ibom Government House by Jerakson: 4:10pm On May 05, 2021 |
nsiba: .
Can one be this dumb yes sir. That guy you quoted is among the category of the dumbest type of a human |
Education › Re: by Jerakson: 12:47am On May 05, 2021 |
If there are 100 ways to die In other countries, In Nigeria it will be 1000  This country is cursed |
Health › Re: COVID-19 Update For May 4 2021 In Nigeria by Jerakson: 12:40am On May 05, 2021 |
|
Romance › Re: Is This Normal? by Jerakson: 7:45pm On May 03, 2021 |
This guy just dey use una catch cruise for this nairaland |
|
Romance › Re: Told Her My Age , She Blocked Me by Jerakson: 7:37pm On May 03, 2021 |
But guy your face looks funny fr  |
|
|
|
Romance › Re: What's Your Favorite Brand Of Alcohol? by Jerakson: 10:36pm On May 02, 2021 |
Fresh Palm wine  |
Romance › Re: If You Have To Choose From One Of These, Pick One !!! by Jerakson: 3:31pm On Apr 29, 2021 |
If I can get free sex from even the hottest female celebrities, 3 is the number  |
Romance › Naija Girls Are So Predictable by Jerakson(op): 3:17pm On Apr 29, 2021 |
I'm tired of these girls we have in Nigeria.  This one dey find who to milk. She's not even smart, moment after saying she has eaten, she say she's hungry. Very stupid girls we have in this country. Na God go punish all of una 
|
Politics › Re: Atiku’s Daughter, Hauwa Uwais In Tears As She Gets Surprise Birthday Dinner by Jerakson: 7:56pm On Apr 22, 2021 |
See as them be like deeper life for that family picture |
Jokes Etc › Re: Who Is This Nairalander? (PICTURE) by Jerakson: 11:10pm On Apr 20, 2021 |
Mr cork |
Romance › Re: Who Said Nigerian Men Are Not Handsome? All We Need Is Money Jorrr.. by Jerakson: 7:39am On Apr 17, 2021 |
It's too early for this. go and wash the plates before mummy go whip you koboko |
Romance › Re: My Girlfriend Is Ignoring Me And It Hurts Me by Jerakson(op): 7:26am On Apr 17, 2021 |
ILovebigyansh: Info just reach me say some kind "eyes" dey around.
I like my life as e dey lowkey.
But no dey show urself.
O.Gs dey here. I know say you be one of my Ashewo beer parlour brethren. If you sef know my main, you go shock  I'm always on the low but if I'm triggered, I fit bust everywhere One love |
Romance › Re: My Girlfriend Is Ignoring Me And It Hurts Me by Jerakson(op): 11:07pm On Apr 16, 2021*. Modified: 12:33am On Apr 17, 2021 |
SweetCunt97: I have big yansh since you like em. Miss, stop marketing your product on this thread The person you quoted, I wan fall him hand so. |
Romance › Re: My Girlfriend Is Ignoring Me And It Hurts Me by Jerakson(op): 11:06pm On Apr 16, 2021*. Modified: 12:33am On Apr 17, 2021 |
ILovebigyansh: You dun mara.
Since na pure water money e no suppose worry you now. Give her d rabba take am say na pure water you buy
Drop a pic of your account balance, make i drop my own.
If your money no reach 250K USD then you no say na trailer go jam you last last oya nau you just wan fall your hand  |
Romance › Re: Fooled My Girlfriend Of 4 Years To Thinking She Was Going Out With Another Guy by Jerakson: 5:38pm On Apr 16, 2021 |
Jerrick: Lol true What I even wanted to find out is if she’s even going to resist a bit and I’d prolly get tired and give up with the game but there was a plot twist; she accepted to go out with another guy the same day they started talking WITHOUT even hearing the person’s voice. If I say e shock me I dey lie...the thing electrocute me instantly  guy break up with that girl o. No waste time with her. A whole 4 year relationship that's what she's about to disrespect |