₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,980 members, 8,428,891 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 07:34 AM

Toggle theme

Jmichael1's Posts

Nairaland ForumJmichael1's ProfileJmichael1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 101 pages)

PoliticsRe: Senator Andy Uba Visits Bola Tinubu by Jmichael1(m): 8:44pm On Jun 26, 2022
Bt ordinary commisioner never visit obituary pandora....

any way sha....elections are won on nairaland like and share....
RomanceRe: I Failed French Throughout Primary And Secondary School by Jmichael1(m): 8:38pm On Jun 26, 2022
I never hear/speak english finish,nah french i wn kill my body put?
na wetin cause fight btw me and my french teacher bk in jss2
RomanceRe: I No Dey Play Bet9ja Again !!!!!! by Jmichael1(m): 8:05pm On Jun 26, 2022
Cut 1 dn master us....
na normal tin 4 my side,bt las las.....give up no follow.
RomanceRe: If Your Wife/girlfriend Is Not From Imo State, Forget It! (photo) by Jmichael1(m): 7:59pm On Jun 26, 2022
I no fit leave calabar grls then date/marry igbo grls wen no sabi Bleep....
RomanceRe: Nigerians React As Man Is Seen Going To Church With Cutlass - Video by Jmichael1(m): 7:56pm On Jun 26, 2022
U wn use cutlass fight who dey with gun....
RomanceRe: Nigerians React As Man Is Seen Going To Church With Cutlass - Video by Jmichael1(m): 7:54pm On Jun 26, 2022
anonymuz:
Make I collect boogyman557 number now...if you know you know.
boogyman dey carry he 2 kala dey enter church nah oooh.....
RomanceRe: Nothing Excites Me Anymore by Jmichael1(m): 7:52pm On Jun 26, 2022
Bleeping my calabar gf frm behind is the only tin dat makes me happy rite nw.....
TV/MoviesRe: 8 Nollywood Actors & What They Will Say When Their Wives Catch Them Cheating by Jmichael1(m): 7:48pm On Jun 26, 2022
No be lie at all...
PoliticsRe: Governor Soludo's 100 Days In Office (Full Speech) by Jmichael1(m): 2:30pm On Jun 26, 2022
frog12:
already 100 days huh?
i tink say na only me the days shock.....
omoh time dey fly fast ooh..
PoliticsRe: Governor Soludo's 100 Days In Office (Full Speech) by Jmichael1(m): 2:28pm On Jun 26, 2022
JESU.....
abeg make person explain to me,i dn tire to read.....
RomanceRe: Flavors Adopted Son Is All Grown Up by Jmichael1(m): 1:37pm On Jun 26, 2022
fourboys:
Dey don't look alike embarassed embarassed
which 1 be dey don't look alike,u hear say na flavour born am?
RomanceRe: What Animal Has Chased You Before? by Jmichael1(m): 1:31pm On Jun 26, 2022
nah dog ooh...
RomanceRe: I Caught My Wife Cheating On Me What Should I Do? by Jmichael1(m): 8:11am On Jun 26, 2022
Nah so so cheat una gf/wife dey cheat on una 4 dis forum slf?
PoliticsRe: Is Peter Obi The Face Of Take Back Nigeria Movement? by Jmichael1(m): 8:01am On Jun 26, 2022
Fearyourcreator:
Same here ... I don over think am... Obi don't have the technical know how to move Nigeria forward... He couldn't move a state how come a more complicated Nigeria
i wonder....
PoliticsRe: Obasanjo: I Made A Mistake Picking My "Number Two" In The 1999 Election by Jmichael1(m): 7:33am On Jun 26, 2022
Baba still dey para 4 atiku ooh....
RomanceRe: Where Is Odumeje (photo) by Jmichael1(m): 7:30am On Jun 26, 2022
I like dis man pass 90% nigeria pastors...
the guy no dey pretend at all,he dey shw he real carata...
unlike sum wen dey hide under bible bt their heart worst pass devil own.
PoliticsRe: Is Peter Obi The Face Of Take Back Nigeria Movement? by Jmichael1(m): 7:20am On Jun 26, 2022
Rickylambert:
Your first sentence is in disarray with the last sentence.
You are a trader!
i dey tell u wetin dey on board,u dey talk another tin.....
CrimeRe: Help He Is A Thief by Jmichael1(m): 7:16am On Jun 26, 2022
Nah ur money dem use by the diesel?
omoh dey ur lane ooh...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 101 pages)