European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 2) On 2nd December 2021 by Joebayo217: 8:18pm On Dec 01, 2021 |
GGMU let's go |
Sports › Re: EPL: Ronaldo Refuses To Shake Hands Of Any Chelsea Players Or Match Officials . by Joebayo217: 7:55pm On Dec 01, 2021 |
ReoCoker: Be done with your useless Ronaldo who don't know you but choose to insult others because of him.
Greet that your Odé father for me.  bro u too get bad mouth  u no suppose to dey insult ur self untop one footballer wey no even know us or Sabi us make u two relax and move on |
Sports › Re: England Women Make History With Incredible 20-0 Win Over Latvia by Joebayo217: 7:50pm On Dec 01, 2021 |
This lativa or what ever country it's the country should be banned from playing football again |
Sports › Re: EPL: Ronaldo Refuses To Shake Hands Of Any Chelsea Players Or Match Officials . by Joebayo217: 9:12pm On Nov 30, 2021 |
ifiokjohn: you that is not arrogant what have you achieve d in this life? Fool. ekwensu like you. Na by force to shake person? If he no want shake e concern you? Whoare you self? Do anyone even knows you? Foolish he goat no mind ham wetin concern ham if he no shake hand na by force  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On November 28 2021 by Joebayo217: 8:24pm On Nov 30, 2021 |
|
Sports › Re: It’s Abuse!’ – Michael Owen Slams Manchester United’s Use Of Cristiano Ronaldo by Joebayo217: 7:25am On Nov 29, 2021 |
Milli10: Why can't Ronaldo create chances himself if he can't score? This is the real difference between him and Messi. If Messi doesn't score in a game, he creates chances to score. u're expecting Ronaldo to create chance in d match man u didn't dominating |
Sports › Re: It’s Abuse!’ – Michael Owen Slams Manchester United’s Use Of Cristiano Ronaldo by Joebayo217: 5:18am On Nov 29, 2021 |
Kudos to carrick unlike his master called ole |
Sports › Re: Did Manchester United Play A Prolific Game Today Or Did They Merely Survive by Joebayo217: 8:59pm On Nov 28, 2021 |
Amalekki: They did what they had to do and did it well. exactly |
Sports › Re: Did Manchester United Play A Prolific Game Today Or Did They Merely Survive by Joebayo217: 8:11pm On Nov 28, 2021 |
Football is game dat u must use ur chance possession Don't count just score and win d match actually penalty given to Chelsea is just home advantage one of d reason england ref no dey go world cup.if d penalty was for man u Chelsea fans would have been crying. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On November 28 2021 by Joebayo217: 7:54pm On Nov 28, 2021 |
Make Maguire and shaw no near man u line up again |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On November 28 2021 by Joebayo217: 7:50pm On Nov 28, 2021 |
Judolisco: tah... 17 corners to two... Og talk truth Na.. Werner and rudiger missed chances... Man utd played 3 defensive mdf 17 corner no turn to goal na.dat football anybody must use his chances |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On November 28 2021 by Joebayo217: 7:44pm On Nov 28, 2021 |
patoski39: Apart from goals, Ronaldo no b am at all make we talk true
Bruno na the worst no.10 wey I dn see
Fred na very foolish player, gra gra no b football.
Mactominay dn really improve
Matic na quality player but e too slow
BAILLY na solid defender, ball reader, sabi ball too.
Rashford need enta bench, him pride dn too much.
Man utd matter just taya me sef, I no fit finish the match sef bcoz of this mumu and stupid style of football wey we dae always play Fred play very well today just because dat mistake |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On November 28 2021 by Joebayo217: 7:42pm On Nov 28, 2021 |
Judolisco: Omo Na God save man and abi na God save Chelsea d ref was on Chelsea side to those of u wey dey say Anthony Taylor dey always support man u d man dey on Chelsea side. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On November 28 2021 by Joebayo217: 7:40pm On Nov 28, 2021 |
Joebayo217: I see two goals in dis game.it may be 1-1 or 2-0 any team can score two or draw d match I talk ham say na two goals dey dis match |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On November 28 2021 by Joebayo217: 3:02pm On Nov 28, 2021 |
I see two goals in dis game.it may be 1-1 or 2-0 any team can score two or draw d match |
Sports › Re: PREDICTION: Chelsea Vs Manchester United - (2-2) . by Joebayo217: 3:01pm On Nov 28, 2021 |
Socialsunny14: Ladies and gentlemen, the goat � we thought was fried with kings power oil and eaten at salah was truly slaughtered at stamford bridge.. � Chelsea will come for man utd like: too early  |
Sports › Re: PREDICTION: Chelsea Vs Manchester United - (2-2) . by Joebayo217: 2:39pm On Nov 28, 2021 |
Macstephenson01: No one answer jare my brother Pls mention me if u get the time pls sir 5:30 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On November 28 2021 by Joebayo217: 2:08pm On Nov 28, 2021 |
Ladyhippolyta88: Chelsea 6.
Manchester United 0. na here we go dey Sha Chelsea don get too much confidence na dat confident go make Chelsea lose if dey are not careful |
Crime › Re: Man Who Raped A Goat To Death In Malaysia Faces 20 Years Imprisonment (Photo) by Joebayo217: 6:21pm On Nov 27, 2021 |
Video all I don't believe it  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Southampton (4 - 0) On 27th November 2021 by Joebayo217: 4:34pm On Nov 27, 2021 |
Zico5: Why can't u keep shut if u have no meaningful contribution. U are totally out of point bro y do u take wat I post seriously  I just share my opinion and ideals dat all |
Sports › Re: Lionel Messi Deserves To Win The Ballon D’or by Joebayo217: 4:24pm On Nov 27, 2021 |
No he doesn't deserve it lewandowski is d real man |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Newcastle United (2 - 0) On 27th November 2021 by Joebayo217: 1:42pm On Nov 27, 2021 |
Fahdiga: Arsenal 0- 4 Newcastle. Correct score non of d team can score 4goals |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Newcastle United (2 - 0) On 27th November 2021 by Joebayo217: 12:50pm On Nov 27, 2021 |
Haakeem: abeg let draw or beat chelshit 2morow,then the bragging would start....fellow fans calm down.  |
Sports › Re: Ben Chilwell And N'golo Kante's Injury-why Man Utd May Defeat Chelsea by Joebayo217: 12:17pm On Nov 27, 2021 |
Man u must use dis chance to beat them Chelsea 1-2 man u |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Newcastle United (2 - 0) On 27th November 2021 by Joebayo217: 12:00pm On Nov 27, 2021 |
EbukaHades10: They go beat Newcastle now, dey go come dey shout "We are back".
Next game now against United, dey go hide. man u go thrash arsenal no be ole dey there no more free point na arsenal man u go use shine |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Newcastle United (2 - 0) On 27th November 2021 by Joebayo217: 11:58am On Nov 27, 2021 |
1-0 |
Sports › Re: PREDICTION: Chelsea Vs Manchester United - (2-2) . by Joebayo217: 11:50am On Nov 27, 2021 |
OKOATA: Chelsea 3-0 ManU. That's my prediction. Firstly they can't score in Stanford bridge, secondly they will chop it raw in Stanford bridge. 1-2 man u to score two penalty goals rudiger to receive red card for reckless challenge on Ronaldo this is all have for tomorrow match |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Southampton (4 - 0) On 27th November 2021 by Joebayo217: 8:44am On Nov 27, 2021 |
maynation: Q little message to those predicting doom because of the possible absence of Mo' Salah and Mane unto their AFCON participation. AFCON will start from Sun, 9 Jan 2022 to Sun, 6 Feb 2022. These are our fixtures below. The most possible matches to be affected are our matches against Brentford and Crystal Palace. Make una dead that talk. YNWA! na Burnley and crystal palace go beat dis Liverpool team not to say Chelsea and Brentford we all know say Liverpool dey drop point against mid table team Liverpool we be out of top six by the end of January |
Sports › Re: Man Contests For The Post Of President, Chelsea FC Fan Club In Benue Community by Joebayo217: 7:42am On Nov 27, 2021 |
chatinent: Sure the uncle no dey drink Chelsea gin with ice fish come feel say en don belong?  |
Politics › Re: Garba Shehu: Buhari Deserves Credit For Tackling Insecurity by Joebayo217: 7:39am On Nov 27, 2021 |
Yes he deserves it foolish, senseless and shameless man  |
Sports › Re: 4 Injured Chelsea Players That Will Miss EPL Match Against Man United by Joebayo217: 6:56pm On Nov 26, 2021 |
KingEverest: sweet we must win this one  Chelsea is losing  |
Sports › Re: Happy Birthday AARON WANBISAKA by Joebayo217: 6:54pm On Nov 26, 2021 |
Aaron d spider  |