NYSC › Re: A Corp Member Is In Need Of A PPA In Ondo State by joeking2222: 10:33am On Dec 18, 2021 |
luvlyoracle: You for just redeploy come lagos naa Broda, wic part of ONDO STATE dem post u? No confuse person wey go ready to help u!!! |
Technology Market › Re: Macbook Pro 2020 For Sale. SOLD. by joeking2222: 10:23am On Dec 18, 2021 |
Basiljoe: Macbook pro 2020
16gb ram
500gb ssd
2ghz quad core i5
0.8.1.3.8.6.2.7.9 8.2
Can send to anywhere. Bros, make una dey try include price and location 4 all this kind thing na!!! |
|
Romance › Re: 5 Reasons Why Having A High Body Count As A Lady Is Bad by joeking2222: 7:50am On Dec 18, 2021 |
This ur story long no be small, u don dey threathening me early this morning!!! |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by joeking2222: 7:46am On Dec 18, 2021 |
wiseone28: He doesn't play anyhow game he only play when he is sure it took him a month to get to 200k with 1k Baba, make una change dat guys name to SURULERE!!! |
Politics › Re: Subsidy: Labour Congress Fixes Jan 27, Feb 1 For Nationwide Protests by joeking2222: 7:32am On Dec 18, 2021 |
All this ones na NATIONAL ASSOCIATION OF TAX COLLECTORS dem be!!! |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by joeking2222: 4:59am On Dec 18, 2021 |
wiseone28: If i can win this weekend i will fund a separate account on less use bookie to play it..
my guy did a rollover for a month with 1k he got 200k at the end One month keh? Na jazz he use ni? |
|
Celebrities › Re: Stop Watching Mount Zion Christian Films, Jesus Is Not Pleased - Clergywoman by joeking2222: 12:14am On Dec 18, 2021 |
Na jealousy dey worry this one!!! |
Celebrities › Re: Patience Ozokwor Celebrates Her Daughter, Chioma On Her Birthday (Photos) by joeking2222: 7:39pm On Dec 17, 2021 |
ahnie: My conglomerate is not in ogbeogono, Free akara dey burst throat...and I wouldn't want your throat to burst...so when coming bring money and grow my hustle. Where ur cubicle con dey 4 asaba street? |
Sports › Re: Opinion: Can Messi Help PSG Win The Champions League This Year? by joeking2222: 7:05pm On Dec 17, 2021 |
OJEEMAH: Nothing dey the team wey beat Bayern, Barcelona and send Man u go Europa league? Oga, ur english dey confuse each i tried understanding wat u wrote up there. |
Celebrities › Re: Patience Ozokwor Celebrates Her Daughter, Chioma On Her Birthday (Photos) by joeking2222: 6:59pm On Dec 17, 2021 |
|
Politics › Re: In Nigeria's History, No President Has Performed Like Buhari - Festus Keyamo by joeking2222: 5:32pm On Dec 17, 2021 |
bolaayenimo: you didn't hear that Keyamo wants to become Delta Governor and Omo-Agege is giving him tough time No wonder baba dey drop singles anyhow!!! But i doubt if APC go fit win DELTA STATE sha!!! |
Sports › Re: Premier League Suffers Second Wave Of COVID-19 Outbreak by joeking2222: 5:29pm On Dec 17, 2021 |
Wetin con be usefulness of the VACCINES wey all the players don take before? Y d government con dey force vaccine on people wey no gree take am? |
Politics › Re: In Nigeria's History, No President Has Performed Like Buhari - Festus Keyamo by joeking2222: 5:24pm On Dec 17, 2021 |
bergs2: Why are you wailing my bro? The guy is saying the truth; it all depends from which side of the prism you are seeing. Let me rephrase what he has said; he means that since Nigeria was created, no leader of any ethnicity even Buhari has done more harms to us that this Impostor from Sudan Lols......people get anyhow mouth for this NAIRALAND sha!!! |
Celebrities › Re: How Tonto Dikeh Pooed On Her Bed After Smoking Hard Drugs - Bobrisky by joeking2222: 5:22pm On Dec 17, 2021 |
And one mood go still push this anyhow news enter front page!!! |
Politics › Re: In Nigeria's History, No President Has Performed Like Buhari - Festus Keyamo by joeking2222: 5:17pm On Dec 17, 2021 |
This one na confirm yarnsh licking!!! |
Celebrities › Re: Patience Ozokwor Celebrates Her Daughter, Chioma On Her Birthday (Photos) by joeking2222: 5:15pm On Dec 17, 2021 |
ahnie: She's super beautiful.Dark skinned ladies are that bomb.Being black skinned is not only beautiful,black is amazing Happy birthday ori yin nneya Madam, where be ur shade for OGBOGONOGO? Make i con chop free akara tonight, its being long i tasted dat stuff!!! |
Sports › Re: Opinion: Can Messi Help PSG Win The Champions League This Year? by joeking2222: 5:03pm On Dec 17, 2021 |
Joebayo217: shey na only Bayern,man c ,real madrid even man u dey beat Dem nothing special In dis psg team there are many lazy players in dat team Am telling u bro, over sabi dey worry d individuals wey dey dat team!!! |
Business › Re: NYIF Loan Discussion Thread by joeking2222: 5:01pm On Dec 17, 2021 |
peeps4u: Kuku use the whole money do faaji bro. Forget business, you only live once. If possible bro, i will even like to take u out from d money!!! |
Sports › Re: Opinion: Can Messi Help PSG Win The Champions League This Year? by joeking2222: 4:48pm On Dec 17, 2021 |
Una go sha dey whyne unaself!!! PSG wey BAYERN go roast like ILEYA RAM!!! Some people go still con argue am for here say na MESSI make dem win french league this season!!! |
Business › Re: NYIF Loan Discussion Thread by joeking2222: 4:17pm On Dec 17, 2021 |
peeps4u: If truly you are desoerate for this money for business, I bet you, you wouldnt even spend a kobo to do faaji, you will guide it jealously and spend every kobo of it wisely. This money is just 200-250k.
I read someone who made his first million himself, and needed to subscribe but had to beg his friend colleague to buy data for him because he didn't want the 1 million to reduce.
If you're trully passionate about business, you wont even spend a kobo on another things because the money might never even be enough for you in the first place.
Anyway, enjoy the money bro and good luck to you Oga be calming down. Even d ones wey FEDERAL GOVERNMENT borrow, most of dem still loot am to go enjoy abroad. Oga, no kill ursef, enjoy small and invest wisely. What if d business u invest d whole money go cast? Wetin u go con do!!! |
Business › Re: NYIF Loan Discussion Thread by joeking2222: 4:11pm On Dec 17, 2021 |
|
Business › Re: NYIF Loan Discussion Thread by joeking2222: 4:02pm On Dec 17, 2021 |
abidragon: uptill no training mail from nyif y na Young man, be calming down!!! Money or training, which one did u prefer? As far say ur name dey dat list, better hope dey bro!!! |
Business › Re: NYIF Loan Discussion Thread by joeking2222: 3:58pm On Dec 17, 2021 |
peeps4u: You wan do faaji and biz on top 200-250k?
Kwakwakwakwa Bro, d faaji na to celebrate first time in history wey person go benefit something from FEDERAL GOVERNMENT, after series of application!!! U knw wen i don dey apply for all dis federal government grants and loans dey come? Bro, me don tire sef, i was even surprise to finally see my name for this one. Till today anchor borrowers program, buhari younger farmers, and many more like dat wey person no hear anytin frm again after plenty stress wey person pass through. |
Business › Re: NYIF Loan Discussion Thread by joeking2222: 3:51pm On Dec 17, 2021 |
|
Business › Re: NYIF Loan Discussion Thread by joeking2222: 3:43pm On Dec 17, 2021 |
dikcom: Website don come back, and no show yet oo Omo!!! Una dey follow the WEBSITE bumper to bumper sha!!! How i wish disbursment fit start anytime next week sha, make i go reason berbeque and COLD ORIGIN first, make person fit reason which business to dab enter!!! |
Romance › Re: Needing Suggestions For Christmas Gift To Give My Girlfriend by joeking2222: 2:41pm On Dec 17, 2021 |
Kriss216: Use that money and buy airtime for your family members.
Don't stress yourself trying to impress a Nigerian girlfriend. It's foolishness.
Shalom. Lols......the way una dey tackle person for dis Nairaland reach make person no login to this forum again!!! OP, go buy am OLD LAYER as pet in case u are short of ideas. |
Crime › Re: Video Of Yahoo Boy Celebrating With Friends After Cashing Out $1 Million by joeking2222: 11:20am On Dec 17, 2021 |
Olu maintain song don come to reality!!! |
Nairaland General › Re: Fairmoney MFB- A Digital Bank For Nairalanders by joeking2222: 11:17am On Dec 17, 2021 |
Nelouk: The year 2021 has been full of chaos and turbulence. But it has also been a year of innovation and digital adoption.
Nigeria no doubts is experiencing an upsurge in the number of digital banks and fintechs. But there is so much room for more innovative and value oriented financial products.
Fairmoney's banking platform offers the following services: 1. Target Savings and Fixed Savings 2. Fixed deposit Investment
Target Savings attracts an interest of 8%
Fixed deposit Investment attracts up to 20% interest which can be paid upfront, monthly or at the end of the tenure
You can also pay bills, buy Airtime, perform a 100 free transactions and get a free debit card via the fairmoney app.
A brokerage fee of 1% can also be earned on referrals. Vacancy dey? I wan apply. Thanks |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by joeking2222: 11:04am On Dec 17, 2021 |
emsco: I need 10 odds to knack with 3k or 5k this weekend. Sporty bet. How much are u willing to pay after wining? |
Romance › Re: She Just Wanted My Body! God Why? What Do I Do? by joeking2222: 9:25am On Dec 17, 2021*. Modified: 10:59am On Dec 17, 2021 |
Sonnobax15:
 Mr. Man,na You win  I swear!!! Person wey don already top table carry league cup, still dey bother himself about RELEGATION!!! He nack am well o, he no nack am well o, her name has already been in the OP's MISSION AMCOMPLISHED HISTORY BOOK!!! The koko be say, her REGISTER has already been marked PRESENT!!! |