Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,776 members, 7,955,965 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 07:57 PM |
Nairaland Forum / Joeking2222's Profile / Joeking2222's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 31 pages)
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by joeking2222: 6:47am On Oct 01, 2023 |
Mohisah:Hello Mohisah, can you be of help.......how can i get help finding my way into this ministry please? |
Jobs/Vacancies / Re: Vacancies In Ondo by joeking2222: 5:08pm On Sep 20, 2023 |
Stormyweather:Abeg which company dey do this recruitment? Shey na the Okitipupa oil palm ni, abi which one sir? |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by joeking2222: 5:06pm On Sep 20, 2023 |
Abeg o, my Good people........... ministry of agriculture no dey exist for Nigeria again ni? Anybody wey go fit help me? I dey find work no be small |
Agriculture / Re: Need Coffee Seeds And Don't Know Where To Get It? by joeking2222: 12:56pm On Sep 12, 2023 |
Make Una dey try drop location and contact details nah........i know person wey need like 600 tonnes urgently |
Jobs/Vacancies / Re: Saro Africa Online Aptitude Test Invite by joeking2222: 5:28pm On Aug 26, 2023 |
Topzytyty:Hello boss, did you later got the appointment letter? |
Jobs/Vacancies / Re: Crop Farm Specialist Vacancy (PALM FARM) by joeking2222: 12:40pm On Jun 28, 2023 |
I just sent you a mail boss. Thanks |
Agriculture / Re: My Maize, Pepper And Tomatoes Farm by joeking2222: 4:16pm On Jun 12, 2023 |
Kobojunkie:Smiles.......okay egbon, i dey with you!!! |
Agriculture / Re: My Maize, Pepper And Tomatoes Farm by joeking2222: 4:04pm On Jun 12, 2023 |
Kobojunkie:Smiles......i mean the STANDARD SPACING!!!! |
Agriculture / Re: My Maize, Pepper And Tomatoes Farm by joeking2222: 4:02pm On Jun 12, 2023 |
BabaCommander:Lolss.......egbon, u dey mix up the function of the two sir. UREA contains majorly NITROGEN which is about 49% if i am not mistaken. And we all know the major function of NITROGEN which is to enhance or promote green leafy growth, and as well make the plants look lush(Attractive). While NPK on the other hand contains 3 major components which are NITROGEN: Helping plants to grow green leaves, PHOSPHORUS: Helps to produce healthy flowers, buds, roots, and fruits and POTASSIUM: Which is used by plants to help sustain overall plant health. |
Agriculture / Re: My Maize, Pepper And Tomatoes Farm by joeking2222: 3:50pm On Jun 12, 2023 |
Nigerfine3:Boss, job dey ni? I go get Interest o. As for me, maize, cassava, tomatoes, sweet potatoes, oil palms, Cashew, plantain..........etc. |
Agriculture / Re: My Maize, Pepper And Tomatoes Farm by joeking2222: 3:46pm On Jun 12, 2023 |
Kobojunkie:Egbon, on the norms the spacing used in maize planting is always 75cm by 50cm or 75cm by 25cm for higher yield!!! So, that spacing no too much brov. |
Travel / Re: Information Regarding Student Visa To Taiwan by joeking2222: 4:43am On Jan 09, 2023 |
oyesoyes10:Hey senior Man, how far.......how this Ur waka con later go nah? Any update please? Abeg no allow this beautiful thread die just like that o!!! |
Travel / Re: Information Regarding Student Visa To Taiwan by joeking2222: 4:39am On Jan 09, 2023 |
[quote author=oyesoyes10 post=100284790][/quote] Hey senior, how far.......how this Ur waka con later go nah? Any update please? Abeg no allow this beautiful thread die just like that o!!! |
Romance / Re: Is It Okay For Girls To Move Around With Condoms. by joeking2222: 7:19am On Sep 20, 2022 |
Towncrier007:Lolssss............i swear, most of Una comments for Nairaland no dey encourage person at all. 1 Like |
Politics / Re: See Castle Where Queen Elizabeth Spent A Night In Ijebu Ode 1956 (photos) by joeking2222: 7:15am On Sep 11, 2022 |
BurialGround:........which kind people person dey share Nairaland forum with sef!!!! How Una take dey reason and comment immediately at thesame time dey baffle person!!!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester City Vs Crystal Palace (4 - 2) On 27th August 2022 by joeking2222: 9:51am On Aug 28, 2022 |
paradigmshift:Egbon, na Ur hand e dey o!!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester City Vs Crystal Palace (4 - 2) On 27th August 2022 by joeking2222: 4:28pm On Aug 27, 2022 |
paradigmshift:How far brother man!!!!! Use this Ur lapi sow seed for me nah!!!! 3 Likes 1 Share |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester City Vs Crystal Palace (4 - 2) On 27th August 2022 by joeking2222: 4:27pm On Aug 27, 2022 |
sweetman2022:Never loud am bro.........e remain 1 like this!!!! |
Romance / Re: Ladies In Relationship With Men Who Earn ₦100k And Below, Please How Do You Cope by joeking2222: 8:33am On Aug 22, 2022 |
VeryWickedMan:16 by 16 will be better bro!!!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Brentford Vs Manchester United (4 - 0) On 13th August 2022 by joeking2222: 7:43pm On Aug 13, 2022 |
Okobola146:........Omo, for where una dey see all this una Soured English sef? 5 Likes 1 Share |
Education / Re: Why A Nigerian University Professor Does Not Deserve More Than 200k A Month by joeking2222: 10:21am On Jul 20, 2022 |
sukkot:Bro, na covenant university be this? That building wan resemble their LIBRARY one kind for my eyes. 1 Like 1 Share |
Romance / Re: Should l Succumb To Pressure And Marry This Girl? by joeking2222: 9:26am On Jul 20, 2022 |
victooman:And the question is, will you still be there for her 3-4years to come when she don clock 30 or 30+? Hope one 22-25years babe no go later enter Ur eyes? See person wey no know wetin go happen in the next second dey talk about 3-4years!!!! If you as a father hear say one boy tell your daughter this kind thing at the age of 27, Baba how u go reason am or feel in the first place? 1 Like |
Romance / Re: Should l Succumb To Pressure And Marry This Girl? by joeking2222: 9:20am On Jul 20, 2022 |
Louisfrank:Oga, becareful.........person fit tell your sister or daughter to wait for him 3-4years at the age of 27, and u as a brother or father go gree? No vex me early this morning o!!! |
Romance / Re: Should I Marry This Yahoo Boy Or Not? by joeking2222: 7:17am On Jul 20, 2022 |
dawnomike:Bros, no be love dey worry that babe..........forget that four letter words that starts with L in this case, na the Money/Material gains push the babe into the relationship in the first place. You wan tell me say broke guy never Woh am before ni before she even enter orientation camp in the first place? person just enter.......just within 3weeks wey dem Bombard am with Mami market foods and drinks, her brain con dey slow to reason!!!! I don't use to have advice for people like her..........even if you stress urself advice her from now till tomorrow, she go still wan stick with thesame said guy!!!! |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by joeking2222: 12:50pm On Jul 11, 2022 |
Hussen24:Mr Hussain, may God continue to bless, and increase you in every aspect of your life o!!!! May greater and better doors begin to open unto you sir, thank you so much for yesterday......i so much appreciate!!!! 5 Likes |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by joeking2222: 3:18pm On Jul 10, 2022 |
Hussen24:Thanks boss......... olajoe12@gmail.com. I am indeed grateful, and i so much appreciate your kindness. THANKS BOSS!!! |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by joeking2222: 11:38am On Jul 10, 2022 |
Hussen24:A wonderful morning to you sir........i just want to use this medium to remind you that i have already sent you a mail. Thanks!!! May God continue to bless you for your help. 3 Likes |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by joeking2222: 11:09am On Jul 09, 2022 |
Hussen24:Wow......thank you so much for your kindness and goodwill.......may God continue to bless you in all thy ways brov!!!! 6 Likes |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by joeking2222: 5:54am On Jul 09, 2022 |
Hussen24:Good morning boss.......can i use anyother person other than a respected oba? Coz the Oba wey i know say go fit help me out, the man na very busy one o!!! 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by joeking2222: 7:42pm On Jul 08, 2022 |
Hussen24:Wow.......bro, may God continue to bless you o!!!! Bro, abeg how i fit take get Ur number like this? Make i begin go dey hustle for the traditional ruler matter. 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by joeking2222: 3:53pm On Jul 08, 2022 |
Xboy1993:No wonder Una no dey talk reach that Syd!!! Abeg if space dey, u fit still help me out if you get connect make i manage am dey go o!!! Being a jobless graduate no be wetin person suppose pray for........e dey cos depression bro, the thing dey affect my mental health. Na God i take beg Una, i no dey carry Shoulder!!!! 2 Likes |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by joeking2222: 12:31pm On Jul 08, 2022 |
Hussen24:Senior man, abeg no vex o!!!! Shey Ministry of Agriculture no dey exist for this our country again ni? I never for once see body wey talk about from day one wey this thread was created, even till now self!!! Abeg if Una get person wey go fit help me for Federal Ministry of Agriculture, i dey on my kneels o........i be loyal boy, i no dey carry shoulder!!!! 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 31 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44 |