NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 5:05am On Feb 18, 2016 |
Drjoshua and BlizzyDodo abi una no de like early morning sleep wey i still de see una for here |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 5:03am On Feb 18, 2016 |
See as Golden City don quiet, Good Morning all |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:57pm On Feb 17, 2016 |
Fraiser: e make sense o, hw urs too baba Busy day.. Trying to cool off with Golden City |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:45pm On Feb 17, 2016 |
merikims: pick me but on the condition that u will influence my posting and yours to plateau state.n yes am fyn ooo u can ask my gateman and I can cook indomie n egg wella. koret Babe, if person like u reach 3 na it be say my worries are over... Pls can i give u a hug? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:09pm On Feb 17, 2016 |
Fraiser: lol... so u too still dey dis city no wonder senate neva confirm my appointment, dchiefpriest go soon help me find better work for ur hand, u no go fit reason me again my Broda this Office wey Mr President and Attorney General carry give me no de allow me stay one place. How was ur day na? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 8:12pm On Feb 17, 2016 |
Fraiser: e b lyk say dem don settle am sha wen me just come sit down lyk car wey get flarlt taya to com watch film ntorr! e don fail you.. Pls check d next door |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 8:06pm On Feb 17, 2016 |
boboLIL: lolss,,, my man watsup naw.... Mehn am so cool |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 7:14pm On Feb 17, 2016 |
boboLIL: I'm not fighting... I de defend mysef bfr dah guy go use blow scata my teeth...lols i no fit laugh.. Kikikikiki |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 8:10am On Feb 17, 2016 |
prindu: lmao... u wey ask, shey u keep any NYSC official for here?... lol lolz una no go kill me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 11:07pm On Feb 16, 2016 |
boboLIL: I de telz you,,, hw va naw? cool, i just dey i no fine trouble |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:55pm On Feb 16, 2016 |
doublezero7: Oga John,
It prolly seems you don't know how NYSC operates! I am a serving corper and during our time den, a friend of mine got Kaduna state! Immediately, he made some calls through his parents to the top officials and he was asked to print another letter in 10 minutes...he got Oyo state!
My point is, NYSC would MOST LIKELY reshuffle all states but it would be one of your choices! I doubt if PCM's would get the state they saw at first!
All is well!  very possible am not arguing, they can change ones state within few minutes |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:52pm On Feb 16, 2016 |
boboLIL: All dis 'off and on" pressure wey una de put fr my head,,, Oluwa go judge una oh lolz... sorry tinz you have to do for ur country |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:42pm On Feb 16, 2016 |
hardiodun: But bros, all d B15 Corp members that I knw said a leak never happened during their own time, so how was ur brother able to knw he got Abuja initially? even this our own wey leak so u think say na every PCM De aware person like me u think say if not for dis forum i for knw, believe me alot of my colleages were not aware of d leaked CUL |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:26pm On Feb 16, 2016 |
boboLIL: johndanny oga how u sure about wah u said concerning the leaked CUL? i sent you a mail pls check your inbox tanx |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 8:13pm On Feb 16, 2016 |
Kbs468 i saw you shopping abroad but i didn't want to stop by cause i was on official assignment, how was your Honeymoon? Welcome back to Golden City |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 8:01pm On Feb 16, 2016 |
sammiy: owkay....but ur claim of d CUN containing d state code is one hell of a big-lie. It only carries ur sch code not ur state of deployment. abeg i no be Nysc Officials oh before you go Crucify me.. But wait o those last six digits what does it stand for |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 7:45pm On Feb 16, 2016 |
Annabechick: Pls i didn't pay the 3000 for call up number but NYSC sent me a call up number as a text to my phone. Don't know what to do Na for you to go find one bottle of your favorite sit down de wait your state of deployment.. Lolz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 7:29pm On Feb 16, 2016 |
ATTENTION PLEASE! Good evening Ladies and Gentlemen.. Pls if you had access to your so called unauthorised call -up letter pls my Dear go and start preparing for d state dat u were deployed to cause it was real... I was told that if my CUN on my unauthorised CUL and that of the GC corresponds with dat of d sms den dat is my state, because dat CUN Also includes d state code, i just printed my Green card and all 3 nums are the same.. . .. Its not my fault that their info got busted or is it my fault? |
NYSC › Re: A16 Delta Corpers..let's Meet Here... by johndanny(m): 3:07pm On Feb 16, 2016 |
My Delta peeps how una de na. Just hope Nysc will not change d state of deployment |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 1:45pm On Feb 16, 2016 |
Abbeyunique2: sms "my state of deployment" to 00419. wait for confirmation. #30 per sms. thanks lolz... dah u harsh o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 6:25pm On Feb 15, 2016 |
boboLIL: u too like bottles oh how i go do na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 5:39pm On Feb 15, 2016 |
boboLIL: hw far naw? Boss i just de o, just de relax drinking dis fresh palmy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 5:35pm On Feb 15, 2016 |
anochuko01: I actually said SAUCES! and this includes maggi, salt, tin-tomato, curry and time  lolz i fit die |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 4:57pm On Feb 15, 2016 |
anochuko01: yeah....I heard it from reliable sauces! i don tire for this reliable source issue |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 4:47pm On Feb 15, 2016 |
boboLIL: See as everywhere full,, all dis G's wey de come wen dem nid sumtin,,, we go impose tax for una head oh.... Shammak come de share this tickets giv this part-time G's... i de tell you |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 3:46pm On Feb 15, 2016 |
aChinweukamaka: Mine wasn't changed,sms,green card n CUL all hv d same CUN. mine wasn't changed all are d same both green card, sms and CUl |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 6:56pm On Feb 14, 2016 |
boboLIL: they are really confused.. Lolss... Mk dem no change my DELTA... Cos na dah number de. For my CUL... same with me, make dem no just temper with my Delta o cause na dat CUN dey sent via sms na it de for my CUL |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 9:05pm On Feb 13, 2016 |
boboLIL: see my manche oh,, hw va you naw? oh my Platoon leader dis one wey i hear say dem go change am for us na wah o. your man just de o i de reazin how tomorrow Val go de. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 8:21pm On Feb 13, 2016 |
boboLIL: nysc de confused and u wan frustrate dem join abi? Abeg oh lolz no be lie o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 12:41pm On Feb 13, 2016 |
Happy weekend Citizens of Golden City. I can see some guest spying on us, Runni Daniel pls introduce urself. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 8:42pm On Feb 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 8:27pm On Feb 12, 2016 |
boboLIL: Abeg wo missed me? my Platoon leader Hehehe |