NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 1:59pm On Mar 12, 2016 |
AEyo1: morning man, for where na corruption don enter those people for audit...them say till monday, na to grease their palm sure pass i just tire for dose women for dat audit, till today dem never still finish with my file. Anyway i go enter schl on monday. Thanks man. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 7:33pm On Mar 11, 2016 |
AEyo1 how far Good evening. You succeed enter school ? Wetin de happen, have u collected ur SOR? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 4:39am On Mar 11, 2016 |
Imagine only me in dis big city.. Everywhere don dry |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 4:37am On Mar 11, 2016 |
jubrealguy: johnny bravo, God save u say i don tire, i for just put ur left leg for ur left hand, put ur right leg for ur right hand, put u inside cab make u dey go house...... Guy na so u harsh.. U no go allow ur neighbour follow buy fuel. Good morning |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 4:26am On Mar 11, 2016 |
AEyo1: yeah they started issuing out on Monday...will get mine 2moro, Friday is scheduled for Sciences and Environmental Science okay. I will be dr next week. Thanks |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:54pm On Mar 10, 2016 |
iambibi: ....yes naa.... U sef care for anytin.... Or u jst want ordinary water? just a glass of water will do tanx. Here is my card call me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:40pm On Mar 10, 2016 |
AEyo1 Any idea what's happening in school, have dey started issuing out statement of Result? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:33pm On Mar 10, 2016 |
iambibi: .... Wat will u like to eat sir, we hav villagegoat (dats if u like goatmeat) we hav Kitchen (dats if u want to serve ur sef), den if u want fresh fruits, we hav farm66 (evn though he has been hiding and peeping sins)  you go sabi entertain guess o, i swear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:19pm On Mar 10, 2016 |
AEyo1: Evening G.C Eyo Liyel Crutech Biological Science 2014 Kaduna, Benue, Enugu, Delta
Crutech--Cross River University Of Technology for the first time 4 me 2 see someone from Crutech.. Ur welcome to Golden City.. The city of Milk and Honey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 5:43pm On Mar 10, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 4:00pm On Mar 10, 2016 |
D kind jagajaga wer dey for Nysc dis Batch eh only God know.. D tin sef don even tire me. Abeg make persin help me tell dem say na pple future dem de shift so, dem for just kukuma tear dat paper give me make i go do wetin i won do.. Which kind tin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 8:47am On Mar 10, 2016 |
All this fine fine Ladies that am seeing in this City.. Good Morning to you all |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 7:21am On Mar 10, 2016 |
jubrealguy: u nor dey hear me, wey d boi make we throw am from top of burj khalifa down that boy na survival o, even if u throw him from ontop mountain he will just stand up n dust him self, nothing will happen to him. Watch Van Diesel in Fast n Furious 7 u will know what am taking about. Good Morning |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 7:12am On Mar 10, 2016 |
boboLIL: This is my story....
I was sick.( I'm aalryt now)...in my sick bed,, one of my nephews( the one wey fall frm 3-storey building and survive) dipped my swt and sexy phone in a bucket full of warm water that I wanted to use and bath...I didn't know how long my sexy phone has bin in that water... When I finally decided to bath ,,, mehn I was shocked seeing my sexy phone in that water swimming freely....I asked the lil boy who did dis... He proudly said 'uncle I'm the one'. I wish I had strength dah time ' I for carry am troway frm our flat mk I see how he go take survive dis one' lols....I felt bad. I decided to subscribe my other phone since the other one has spoilt just to keep carrying people of God along...after subscription., My stup1d best friend logged in here and insulted somebody's religion with my acc which violated one of nairaland's rules and in the process I got boring one week ban... I'm glad it has expired... I'm here now, right now...lol....I keep visiting dis thread as a visitor... it was really painful mehn... I can't wish you that... Saw y'all mentions... Greet every soul in here from head to tail...young and old.... Missed y'all for real..
This is my story.... sorry about that, so now that u're back come n continue ur work by telling us how many days we have left.. Good Morning |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 7:04am On Mar 10, 2016 |
boboLIL: A great welcome back for me as PSG is doing the needful... Hello night walkers.... you na wah for u o.. Check ur mail. Welcome back |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:26am On Mar 07, 2016 |
*1656. Dedicated to Every PCM on dis thread. Today Monday morning is so Dull i don't know why |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:12am On Mar 07, 2016 |
iambibi: ... Kitchen dear i see am for ur eyes say u sabi cook.... Abeg i don tire for dis pap and akara wey eaglevision dey giv us evry morning.... (dey make pesin dey purge upandan) so for dat i would like to hav.... Spring rose, sandwich and burger for a start... Tnks dear... And bfor i forget... A cup of coffee with less sugar would be jst fine to compliment .... God bless...!!  e be like u too like good things n u no like suffer too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 9:36am On Mar 07, 2016 |
Pls where is our NAFDAC Boss, i never see Her for some time now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 8:48am On Mar 07, 2016 |
Pg *1653. DEDICATED to LOola12. Cause today is Her day. Kbs468: Morning Sir Hon Foreign Affairs Minister. Howdy? Quite a while though All Good, hope u're Good as well |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 7:06am On Mar 07, 2016 |
Good Morning All |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 7:02am On Mar 07, 2016 |
LOola12: Morning lovelies ! Join me celebrate I'm a year older today! Shines teeth  Happy Birthday.. Wish u many more years |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:30pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2: me like sylar gan o. the guy is one of my favorite villain lolz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:13pm On Mar 06, 2016 |
Fraih: Ooops!  Please mention to him that I personally asked after him, and that I wish him well. yes ma'am. Copy that |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 9:58pm On Mar 06, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 9:50pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2: U mean peter petreli? Sure.. But am always scared of Gabriel cause he can steal ur God given talent |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 9:49pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2: U mean peter petreli? Sure.. But am always scared of Gabriel... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 9:47pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS: where you put head since this days...?
We don miss you nah welcome back My Broda am busy dis days with work.. How was ur day ? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 9:38pm On Mar 06, 2016 |
Fraiser: me never hear dat name bfor o He will teleport u to see how ur future will look like in 20 yrs time.. How about that? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 9:23pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola: na long cane devil go use pursue u com bak if u try 2 b killed.sojust remain alive. i love u.no tel ma husband o *whispern* Noooooo... i will not |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 9:09pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2: this suspense by NYSC is killing me, Pls who sabi where i can find Hiro Nakamura, i want to be teleported to 24 march jare cc Fraih, fraiser, logodwhiz, qutyjoice, beckytee, jubrealguy, crobboy et all i know where he stays in Japan, Peter once took me there |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 9:05pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS: Nebuchadnezzar started dis same way you are starting ooo... so be careful... ..... lolz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 6:30pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola: hehehe...i laff. U ar welcome am also new here my name is rukky+ola=rukkyola my family is busines pple as we go to farm daily and harvest goat i stop sch education at my primary5 but i faith dat i wil go to serve dat is y my english no gud 4 hea i wil like to b a rich person in future and my sent4rina is my husband 4 hea thank u you will not Kill me.. U hear |