Johnojohn's Posts
Nairaland Forum › Johnojohn's Profile › Johnojohn's Posts
1 (of 1 pages)
Nigeria gooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooing gooooooooooooone ![]() |
Cry not woman ur husband na superman |
I sorry 4 dem , ![]() |
Omo make those big 4 nothing fools come back or whom dem think dem dey fool,u cnt play ball u cnt play |
Boy na too much money guys dey talk abt,omo God make u cm give boys em own money,na me b no 1 [color=#770077][/color] |
Mother Mary hv mercy on me bikoooo |
A good one frm CBN I hope they keep that up that is hw it should b,all those company's should naw b pay as u use,na only God go punish all of them ![]() |
Too bad the man should just forget 2015 |
Omo na today plsssssssss keep that story for ur children only,2015 we no better naw Dan b4,so oga chop d money naw we dey wait 4uuuuuuuuuuuuu,since u entry aso rock u don change two 4 7 |
Noooooo we can't take dis anymore that mad man should b sent back to nigeria,any never again should he b giveing any post again,big old fooooollllllllll ![]() |
Ono dis one fine oh hmmmmmmmmmmmm [color=#000099][/color] |
Yes we dey look |
Nothing will come out frm it,it's part of d game it will die like others no b Nigeria we b,no b God again, |
GEJ u too waka,make u talk less and do ur work we no get light,road no dey food no dey,make we talk before em late oga GEJ u don carry baba iyabo boy come back come give em chairman population again Festus way dey tell us dat time say if baba iyabo no come back em drink no go sell again na em dem come sack d man na em u take back do bring back,make I ask u mr GEJ,who u go cm give National security Adviser to Boko Haram? : |
Oga Gov na corn b d work,we don dey c dem way b like u since pls work for ur pp change IMO let there b gd road,water,stop all dis ur hotel every where,give our pp good school,2015 still dey far,and remember say na u talk say in four yrs u for don do all u promise d good pp of IMO state say u no need another four yrs,we are here we are here, pls 2rd face Biko ![]() |
I no crazy or marry crazy hw can I do that?Baba God vex no go 4give d man way go do dat kind tin 4 any Woman,bikoooooo |
Make we all see hw em go dis time boy I no think c we need dis PDP again we pray it goes well,God bless nigerian Amen |
1 (of 1 pages)

,