Johnstar's Posts
Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 216 217 218 219 220 221 222 223 224 (of 286 pages)
Y must u even buy a phone outside lag, wey b say na we wey dey lag dey snd phones gv ppl wey dey outside lag dey sell, dnt buy ooo, it might b real tho, u knw bb is nt a phone again |
kreemzo1: ...u will need 1.5gb to have fifa 14 on ur phone..and if e no be football manager,e no fit be like football manager!bro I don try download d stuff o, e knw work, abeg try lecture me nw or u gv me ur pin make we chat beter 7C64E2BF |
Whr person go c data file download? |
even slap self even slap self |
come o, na so s3 ba3 dey use 4hrs charge full? |
bold 1, dat phone 2 mumu ehn |
Stanley08: Just get Note 2. You will have to make many other important life decisions and u have problems choosing a mobile.tnx bro, I ll get dat sim card asap |
which is d best ntwrk for andriod phones |
knw b only apple, na pineapple |
which is d best ntwrk for sg phone |
Na wa o dis phone looks very small (s3mini) abi na ur hand big ![]() |
Most of der name knw make sense @all, lyk dis 1 nw : babatunde- fada has re-incarnated, nd dis 1 again fawole, oracle has arrived ![]() |
yinkeys: Most agberos/area boys r Chelsea fans. Rubbishshut up jor, idiota, na evryday we dey c dis kind comment, otondo like u, if u dey vx, strow go 3rd mainland bridge, nd jump inside d water.... Punk like u ![]() |
Cn it fly for 33k? If yes cal me 08063356384, crius buyer |
Mr Aboki: SO you people dont want Abuja to be secure abi?!u b real aboki, secured my a$$, dat moni knw 2mussh |
Person go juz wake up 4rm slip dey miss yan op, try do 1month sub make we knw weda e dey work na |
Dis 1 don pass breasst o, na paw paw b dis ![]() |
...... ![]() ![]() |
Also in need of s3, must b very clean nd white in colour, pls cal me if u hv any1 for sale, 08063356384 |
noted |
mehn.......... shitt happens ooo |
k |
Afam4eva: 'Like' this post if you think Shalke will kill Chelsea who were bloodied by Newcastle.u r a duffer , u think say evry match na dsame tn, lets wait nd c nw..... otondo |
If e dey possible if d 2 team go lose e possible ![]() |
Lol c him eyes like globe ![]() |
Ow much cn I gt a uk used sgs3 pls, urgent reply |
Bryt3: s3 all d way...dont dull urself..thanks bro |
reason for sale yellow light of death, if u wanna buy, cal me 08173332902, reside in lag |
i juz sold my usless bbz10 for 35k, nd nw im thinking of which phone 2 buy betwn iphone 4s nd samsung s3........... urgently replies pls |
pls o , i wnt 2 buy a s4 bt bcus d price is 2 high...dts y i ll go for s3. pls wts d diff btwn s3 nd s4 |
Afam4eva: I can't fit laugh. I pity anyone playing Man city right now. Chelsea will get r.aped and slaughtered. I no fit laughing. I shall not laughedlets wait nd c #teamchelsea all d way |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 216 217 218 219 220 221 222 223 224 (of 286 pages)
even slap self

