Johnstar's Posts
Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 223 224 225 226 227 228 229 230 231 (of 286 pages)
We don park brt ![]() |
Na wa o, which kind match b dis self. ..... Anways, keep calm and believe #teamChelsea wil win this cup ![]() |
Chimerase: Bar man abeg u fit borrow me 4 gala der mak I use am choke ma belle, e be like say worm way de ma belle wn go strikewhich kind joint u dey wey u dey order for gala , abi na hold up u dey dey browse nairaland ![]() |
Torres *dancing skelewu* continue sipping my alomo |
Y petr cech leg dey shake , abi na him dey shake am ![]() |
Na wa o, match nvr start viewing center don full, c as bad belle ppl dey shout up nd dwn ![]() |
dozai: Mourinho don drink chelsea dry gin. Lamp and Ramires in MFsharap jor, shay both players knw play d last tym wey dm meet ni ![]() |
Wow! Mehn chelsea ladies get a$$ ooo , did u see dat babe running up nd dwn ![]() |
Make dm start d match na, which 1 b ceremony again ![]() |
Krasid: This must be a joke.Bayern are much better in counter attack.They have good midfielders like Schweinsteigger and muller who can distribute quick balls and two fast wingers in Rob-bery.Chelsea should be the cautious one.nah 90min go judge, lets wait and see ![]() |
![]() |
Na only ladies plenty wey dey comment , dm like food. ![]() |
jammyng: As a united fan, i don't care who wins but if Chelsea does, it's good for our league but their big mouthed fans won't allow me restna u b d first reasonable manure fan wey I don see 4 nairaland, 100likes 4 u like u said ' its gud 4 d premier league' club wey knw wnt make chelsea carry dis cup na...... A$$-NAH |
onlyme07: Tell me which of the courses NUC disapproved & never made the newspaper headlines and i would tell you,you're a BIG LIAR.rili ![]() |
J12: Whats the point in buying Eto'o? We need a consistent 20+ goals per season striker like Lewandowski, Cavani, RVP, Suarez, Falcao etc and not Eto'o who can't deliver these results. Thats why we bought torres and since he has failed to deliver for the past three seasons, I thought we'd go for something fresh and hot.dnt b surprise, eto'o wil score 30goals dis season |
gaburiel: This one is strong (Eleyi gidi gan)bring d holy cane ![]() |
![]() |
SELENAqueensy: Which injury ni? Cos i actually watch dat show til d end... She was looking very oku gt time, nxt year make u go represent 9ja ![]() |
, so any gal wey go bba must carry badluck cum bck ![]() |
PHIPEX: Good for Eto but what is the logic in selling Drogba to buy Eto?mumu, hu told u chelsea sold drogba, he ws out of contract , nd he ws even 35 den , so shut up nd watch him score 30goals dis season, all african players do shine in chelsea ![]() |
ochukoccna: Chelsea's got it so eaasssyyy manure nko |
mukina2: Borussia Dortmund loves Arsenalassnah don jar ![]() |
Odunharry: Old ladies with madrid in same group..madrid don jah ![]() |
, dm dey do ojoro 4 dis pot abi na port any1, e blyk say dm dey use marker mark d small ball ![]() |
![]() mitey: 8. (Especially for the ladies) I'M TOO BLACK! |
Y d nose come blyk blackberry charger ![]() |
runzlord: See banky w shirt o!bt nw him go buy u dozens of shirts ![]() |
Dm 1 go play match ![]() |
physise: download any apk file copy d file to ur youwave in ur documents open ur youwave app go to apps click on d app dats allthanks bro , pls whr can i download apk files ![]() |
physise: download bluestackd bluestock is nt workn so i deleted it, i ws told 2 download youwave confused nw |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 223 224 225 226 227 228 229 230 231 (of 286 pages)



? against bayern