Johnstar's Posts
Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 225 226 227 228 229 230 231 232 233 (of 286 pages)
Deiok: Man utd All The Waywhich way, u mean d way 2 b defeated by chelsea ![]() |
, even cult bois self go follow protest... Shiit happens |
infobiz9ja: It has been discussed here b4 search 4 it.u self gv am d link na, ow u wnt make him search ![]() |
majalisa: better change ur gender to "f"..maybe u would gt his attentionu r ryt dude, dts d only way I ll get respond ![]() |
Help on ow 2 download android files on pc ![]() |
Y ar dey covering der nose D man dey smell ...... |
Part time student, any1 ![]() |
JideSM: @johnstar kindly PM your phone numberwon't u reply me , hv sent u my numbr since, na wa o |
Make dis thread lively |
Tot dis thread is very active 4 replies, if dm knw dey reply person make dm close dis thread nw, which kind tn b dis self ![]() |
Mr jide, u hvnt replied me since, na wa o, try ans me nah, make u deactivate d bis wey dey der, since una tif d remaining MB 08149557969, which kind tn b dis self |
johnstar: Let's make dis thread lively, any part time student in herept student, ad me 298F7B83 |
Let's make dis thread lively, any part time student in here ![]() |
It is official on chelsea website 'agreement reached 4 Willian'.all premiership defenders ar in trouble, man utd, watch owt ![]()
|
It is official on chelsea website 'agreement reached 4 Willian'. Watch owt 4 will I am ![]()
|
Emmadani: Chelsea signs Eto'o...?How true?nt a don deal| in oder news, it is official on chelsea website, terms agreed, abeg, dat guy fit play ![]()
|
femi4: MTN should provide us with option of deactivating our BBC subscription and resubscribing.same here self, jide nvr even ansr me since, na wa o, juz tire 4 dm |
gustav25: Happy sunday fellas....maybe God changed the heart of mtn workers because I just switched on my device and was suprised to see that I was browsing with the bb apn.....asap check yours and connect without the droid vpnu need deliverance...... Go 2 church, Dude ![]() |
ndudichukwumah: Migrate to easy cliq or starter by dialing either *244*1# or *244*2# u will be charge 100 naira. So recharge before doing itthanks, I ll do dat rytAway. |
physise: call ccok, tnx... Me knw like 2dey even call dm self, der wahala 2much, 'em go dey ask mumu qstn |
Francheezy: Migrate to EASYCLIQI'm on easycliq, bt ow come it migrated bck 2 easy starter ..... Tnx anyway |
JideSM: @johnstar kindly PM your phone numbermy numbr 08149557969, abeg deactivate am sharply |
Francheezy: *399*2#tnkx, bt stil nt workn, moreover I don try all those 1 since, stil nt workn, wetn dey happen |
Abeg, ow I go take deactivate d bis plan for mtn nd etisalat ![]() |
I swear, if dm buy rooney, him knw go score much goals I swear, we knw need striker again, na so so midfield nd defenders juz dey score our goals, which kind club b dis nah ![]() |
greatgeo: My bus has stop working since morning what do I dobus or bis , c wetn empty hen dey cus ![]() |
hillsate: Why is MTN always dodging the question as regards the data cap on their BBC and BIS? , y dm knw go dodge ur qstn , me wey dey here since dey wait make dm ansr me 4 wr, d guy juz sitdwn 4 1 corner dey hide , make dm close dis thread abeg ![]() |
Etisalat hv been removing 100naira each tym I load card, even if I'm nt on bis, dey stil remove it, wetn dey happen nw, which kind tn b dis self, na Go go punish etisalat if dm knw send me all d card wey I don load, hv Been sending (stop to 229), tried all d codes, stil no response, I keep receiving stupid message like ' ur reqst is being proceed, pls wait' wait til wen nw, , na my money dey go so o, ah knw fit wait again, if u dey wrk 4 etisalat, kindly deactive dis shiit, na my numbr b dis '08173332902' no b say I even like d ntwrk self, na bcus of free browsing nd ntwrk wahala from mtn ![]() |
onlyme07: Yes bro. NUC came around last semester and all courses were fully accredited.its a lie o, nt all courses , stupid school, dts i left der self, 'em juz dey increase school fees anyow |
jazinogold: AM MISSING SCHOOOOOL!! , oga go find wrk do, c wetn ASUU dey cus nw , u juz enter nairaland come dey create dumb thread ![]() |
So nw dat my bis has nt expired, bt my MB don finish (reached fair usage) wetn go come happen nw .... Na wa o , so ow wil I deactivate d bis nw since una don tif my MB ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 225 226 227 228 229 230 231 232 233 (of 286 pages)

, even cult bois self go follow protest... Shiit happens