₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,255 members, 8,510,868 topics. Date: Saturday, 31 October 2026 at 10:04 AM

Toggle theme

Johnstar's Posts

Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 286 pages)

Health › Re: 10 Most Terrifying Insects In The World(photos) by johnstar(m): 10:46am On Jan 14, 2018
So what are wr gonna do with the pic?


Okay to replace snake topic abi?





Dat driver ant

mehn if dat one enter lala prick na die oo grin

Business › Re: ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ by johnstar(m): 7:54pm On Jan 13, 2018
Wn are they talk am say scammers plenty here



One bastad dey tel me 'who b dis one'

Ogun. Punish una der


I even one deal facetoface wit person here him dey tel me say bcus of how much

U see am now say dm don scam u?


Dat person wey quote me last week talk shit na god go punish ur generation der.


Bastard pikin
Travel › Re: Human Friendly Crocodiles At Agulu Lake Anambra State- Video by johnstar(m): 7:46pm On Jan 13, 2018
Hmm


I hope we won't hear anoda news here on nairaland abt d crocodile eating dm up
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Leicester City (0 - 0) On 13th January 2018 by johnstar(m): 6:13pm On Jan 13, 2018
jumper524:
my match rating
courtois - 7/10 had little or nothing to do.
christensen - 8/10 was solid
rudiger- 7/10
moses- 7/10
azpilicueta- 7/10
alonso - 7/10
willian- 7.5/10 was an impressive sub.
bakayoko 8/10 was impressive today
kante- 9/10 was the most dedicated man
pedro- 7/10
fabregas- 6/10
hazard- 6/10
morata- 2/10 he was completely useless today, he should know chelsea fans loves him but he's been more than disappointing today.

conte- 1/10 perhaps the most useless man today, why he keeps benching batshuai still baffles me. hardly he gets game time and its honestly not fair to him..
U obviously 0/10 for making dis silly rating

How can bakayoko b 8??


Bakayoko is juz worst i dnt even know hu to compare him to


Egbeda college boy (kamoru) play pass bakayoko
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Leicester City (0 - 0) On 13th January 2018 by johnstar(m): 6:08pm On Jan 13, 2018
fineyemi:
I didnt watch this match but I keep seeing u guys mentioning moses. Plsss, did him perform well today
grin

Dat dude should be loan to Bristol city
Career › Re: Abubakar Aliyu, The Cooperate Pure Water Seller In Abuja Is Now A Student by johnstar(m): 4:58pm On Jan 13, 2018
Funnynation
;Dbcus say u wnt front-page
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Leicester City (0 - 0) On 13th January 2018 by johnstar(m): 4:29pm On Jan 13, 2018
Hazard



If u wn go madrid abeg come dey goo

Make dm allow d guy go abeg

Dis one wey him dey play ball anyow how like dis na wao
Politics › Re: Soldiers Kill Kareowei, Dreaded Militant Leader Who Killed UK Man In Delta by johnstar(m): 9:58am On Jan 13, 2018
Nor b redeemed church wristband him hold grin
Celebrities › Re: Hushpuppi Congratulate Tiwa Savage For Winning "Best Female" Soundcity MVP Award by johnstar(m): 7:13am On Jan 13, 2018
One mumu say u dey find trouble


9ja ppl nor get sense at all
Celebrities › Re: Meet Chioma Avril Rowland, Davido’s Girlfriend. He Wants A Baby Boy From Her by johnstar(m): 4:40am On Jan 13, 2018
Igbo gals are always cute


Not dat mumudu gal wey ugly anyow
Politics › Re: Fulani Herdsmen Massacre: #BenueMourns Trends On Twitter, Nigerians Slam Buhari by johnstar(m): 7:54pm On Jan 12, 2018
undecided
Politics › Re: Ben Murray-Bruce Visits Goodluck Jonathan (Photos) by johnstar(m): 7:41pm On Jan 12, 2018
grin
Politics › Re: Herdsmen Killings: Buhari Can Be Impeached – NBA by johnstar(m): 5:23pm On Jan 12, 2018
Let him go back to duara


D old man hasn't done anything good for dis country

he only cares about is family and cows in daura



You willl never go unpunished angry
Celebrities › Re: Kiss Daniel's "Uncle Stop Touching" Line In 'Yeba': Twitter Users Question Line by johnstar(m): 4:57pm On Jan 12, 2018
Ok
Celebrities › Re: Eucharia Anunobi Steps Out In White Outfits by johnstar(m): 4:30pm On Jan 12, 2018
Pastors and wayo



Steps out in White outfit


Person snap 2 dif pic with diff cloth

Op and mod'

Una b maggot
Autos › Re: KIA CERATO 2007 for 500k by johnstar(m): 3:27pm On Jan 12, 2018
chillex8:
Someone begged for 400k earlier
See now ..
Well am bidding for 200k.
Him dey greedy grin


Last last na 100k him go sell am


See engine of the car self
Crime › Re: 50-year-old Man Drugs, Rapes 7 Underage Boys In Niger by johnstar(m): 2:22pm On Jan 12, 2018
Na wao
Christianity Etc › Re: Daddy Freeze Slams RCCG 50-Day Fasting & Prayer by johnstar(m): 1:28pm On Jan 12, 2018
This guy dey talk true


Na true talk abeg
Events › Re: Oyinbo Man Rocks Isiagu And Agbada In Traditional Wedding Photos by johnstar(m): 11:50am On Jan 12, 2018
Igbo kwenu
grin
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by johnstar(m): 11:03am On Jan 12, 2018
Chiadikaobi:
Na to stake am on 3odds

Check your mail for the conditions that comes with the bonus
Ok thanks

Na to rollover d money sure pass oo

Choi

But shey if i rollover reach like 10k

Na my money abi? Or dm go cut am
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by johnstar(m): 9:39am On Jan 12, 2018
Bet9ja gv me bonus

Abeg bros dm how i go take rollover am??
Family › Re: Woman Poses With Her Two Set Of Twins, All Boys (Photos) by johnstar(m): 7:36am On Jan 12, 2018
Amberon11:
i'm an idiot. I have a Wasted generation. Even a mad man knows that.
Have a nice day maggot
Business › Re: Dangote Richest In Africa For 7th Year – Forbes by johnstar(m): 7:24am On Jan 12, 2018
Some politificians are richer dan dis man

Diazani

undecided

Wey park money

Wr dat woman dey self
Family › Re: Woman Poses With Her Two Set Of Twins, All Boys (Photos) by johnstar(m): 6:43am On Jan 12, 2018
Amberon11:
You are useless.
Ur mama
Family › Re: Woman Poses With Her Two Set Of Twins, All Boys (Photos) by johnstar(m): 10:43pm On Jan 11, 2018
Cute




See all mumu gals for here self dey take abt twins


After una don do abort pikin finish

Gals wey don abort pikin here nor suppose comments


Useless gals
Travel › Re: 6 Nigerian-Owned Guest Houses Burnt In South Africa - Nigerian Union by johnstar(m): 10:40pm On Jan 11, 2018
desreek9:
r
For Rabbit eyes



Ur eyes na wao grin

Hu dey follow u drag pic der
Travel › Re: 6 Nigerian-Owned Guest Houses Burnt In South Africa - Nigerian Union by johnstar(m): 10:39pm On Jan 11, 2018
Everywr dey burn


Na wao
Celebrities › Re: Davido Acquires Diamond Chain And Watch From Malivelihood (Photo) by johnstar(m): 10:38pm On Jan 11, 2018
SuccesYear:
certified Yaba left


Nairalanders can testify

Politics › Re: Meet Olajide Ayeni, A Nigerian Working As A Policeman In US (Photos) by johnstar(m): 9:04pm On Jan 11, 2018
Afonja



Very local ppl


See has dm hang curtain angry grin undecided
Celebrities › Re: Davido Acquires Diamond Chain And Watch From Malivelihood (Photo) by johnstar(m): 8:25pm On Jan 11, 2018
simiboy22:
Shema funmi ni indomie ati eyin grin
Afonja ppl dm make una carry una useless lifestyle comot here


We dey talk money una dey yan food

Afonja ppl and food

And sex

Mumi ppl






Weytn dey worry una here


Una dey madhuh Davido dis davido dat


God punish d mod wey put am for front-page

Weytn u wnt wey we wey stil dey manage do

Oppression is all i see


My 58k gold chain is useless compare to dis boi own?
Car Talk › Re: Range Rover Goes Up In Flames Near Third Mainland In Lagos. Photos by johnstar(m): 6:06pm On Jan 11, 2018
shocked

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 286 pages)