Jolade27's Posts
Nairaland Forum › Jolade27's Profile › Jolade27's Posts
1 (of 1 pages)
Please I need to know the chance of getting a US Visa via marriage to a Nigerian who relocated to US but will be coming back the wedding any time soon. |
What i wil tel u z dat u need to kr8 a path dat u think z gud for u, coz if u r waiting for motivation from people around u, my guy u wil wait tire. Just brace up and do ur thing. Like me, i hav decided to start something dat nobody thought of in Naija, i waited too long bcoz i want ppl to motivate me, but now, no time to check time |
Elder0001:Biko no judge like dat, there are 2 sides 2 every story. And it may seems d man wants to show off dats he did dat, nd since he has decided to do wat he think was right, all d best for as he mark his 3 year brkup challenge |
We don hear oga, but remember sey u sef na middle class person where Mark Zuckerberg, Jeff Bezo et al dey, so chillax ![]() |
Sportwin:Wetin den dey use d money wey tetfund dey giv dem do |
I laff o, make i jejely dey luk |
1 (of 1 pages)
