Josh96's Posts
Nairaland Forum › Josh96's Profile › Josh96's Posts
Suley316: see illuminati expert guy small small I don vex that diary go soon droplol |
chizzy94: LOL.bt d way una de cari d mata jst de as if dem de pay una |
benromeo39: Nawa o, boys and football, see as them gather. Mtcheew, boring thing.lol,c talk...ile gidi gan |
Although i undastand say una b fans of 2pac nd biggy,i no c ani reason wey una go de drag abt their death afta more dan 10yrs...al dis na ASUU cos am,had in been we dn stat skul una for de tink of hw 2mao lecture go b |
3coins: Herrera is a beast. . .di maria is a demon. . .manutd is back.jst qpr wey una win una dn de mk noise,una no shame,manutd z bak,ur first win in 4 games...mk una jam beta team first |
Hw cn smone read smeone else diary? |
juicydiceyjoe: yepgiv me ur id |
chizzy94: Okay.i dn folow bak o |
Neldrizzy: Off to Old traford stadium!!! #GGMU... See you all after the trashingoya cum enta ma private jet mk we de go.,after sum minutes...emine,no b 4 neck dem de tie seat belt for plane o...stil e cnt get it...guy i go tro u frm dis plane,infact wu b d owner of dis pikin ![]() Neldrizzy: Off to Old traford stadium!!! #GGMU... See you all after the trashingoya cum enta ma private jet mk we de go.,after sum minutes...emine,no b 4 neck dem de tie seat belt for plane o...stil e cnt get it...guy i go tro u frm dis plane,infact wu b d owner of dis pikin |
juicydiceyjoe: I just dey o..nice meeting uare u on f.b? |
chizzy94: I had 58 aggregate.i lost ma fne in benin,na mumc fne ah de us du al dis NL stuf...giv me ur f.b id |
benromeo39: haha, my guy, na hunger cause am na, where u dey? The dragons don grow? Kingslayer don come back?ah even sure ma season 3 no complete bt wer ah de na wer john snow leave those guys we de acros d wal wey their main goal na to dey westeros...d dragons dn grow.mehn... |
juicydiceyjoe: 56...thought i would not be admittedguy no b onli u o...at a point i dn nearly loose hpe wen i de c dem pple high scores...bt ah tnk God |
juicydiceyjoe: I just dey o..nice meeting usame here,gues i wil sea u a lot for d next fiv e years |
chizzy94: Nice.wat abt u? |
benromeo39: waiting for 5.guy ur own beta...dis Aba traders for yenagoa jst de giv us incomplete season dem,wel i jst finish season 3 nd season 4 i buy no complete |
chizzy94: Yeah, I'm.52...@juicey,watsup bro |
chizzy94: Are you for Chemical Engineering?yes o,wat abt u? |
Any newly admited chem.eng student here? |
benromeo39: Good afternoon, everyone.guy watsup...which season u de 4 game of thrones |
Xup guys,yestaday futbal was fun,c as dem R.madrid nd liverpool face their waterloo...arsenal try sha...mk i go watch manutd downfal,though no b wetin ah de wish sha,though its inevitable#Hala falcao#up blues |
pweetyz: Some of unilag's first batch admitees are done wiv both school nd departmental clearance while uniben is yet to start..i think the idea of separating the clearance is a good one as it makes the site more accessible nd the clearance venue less crowded..someone should please suggest this to the ogas @ d topare u frm portugal,i tot twas onli porteuguese dat combine al dis names...jst asking |
Doctor21: went 2 uniben ystrday 2 purchase d scratch card 4 printin d admision leta. Den i showd d cafe guy d eror in my o'level result as regard d speln of my surname. Mehn d guys ws jst laughn nd he tod me dat i show jst run 2 neco office nd corct it immediately or face d delima durin physical clearance.(dose clearn oficials ar sadist he said). Xo 2day i wnt 2 neco ofice(Tnk God d ofice z close 2 my house). Mehn chimhigher ws rite o, U nid 10k 2 rectify any erorr dough my ws actuali 9500(2500 as bank draft,7000 4 courier service) Here ar d tins u nid 2 corct name isues-sch leta-photocard frm sch- validation list 4rm sch. I ws tod dat it z goin 2 take 1 mnth 2 rectify evrytin. Xo pals if u gat any eror in o'level corect dem na. #1 loveare we going to buy scratch card to print uniben admission letter? |
chimhigher: Why Is It Be Say Any Tym Wey Dem Dey Advertize Soap..Dem go jez Show wen d chick Dey Wash Hand And Face..D TIN DON TIRE ME SO TAY I BEND DOWN IN FRONT F MA TELE.I TINK SAY D CAMERAMAN GO DO SMALL MISTAKE SHAAAA.mtchew i no Even knw say im b Warri man i 4 no try am..NA ONLY SOAP WATER ENTER Mi EYE ni...soap nva enta ur eye finish,u wan c d hidden valley of pleasure |
Did i jst open dis page...wow,feelin xo high |
chizzy94: If no be say I pass jamb this fourth attempt ehn. Choi, I for dey seminary by now, I go just conclude say na 'my calling be that.'destiny can b delayed bt nva b changed...God finally answerd ur prayers |
chizzy94: If no be say I pass jamb this fourth attempt ehn. Choi, I for dey seminary by now, I go just conclude say na 'my calling be that.'destiny can b delayed bt nva b changed...God finally answerd uq prayers |
benromeo39: Make school resume first.u de watch game of thrones? |
benromeo39: We must give this theoneandonlyme award for December, I never see who observe pass am.lol |
benromeo39: I dey available like mad.lmao...r u cirious? |
Neldrizzy: actually nothing.. As long as you cooperate with the owners of the Land..owners ni,those guys no b jst owners...dem b d lord of d land o |
benromeo39: see this cray nigga. Hafa jor? I hear say u don rent duplex for bdpa.yes o...na d goddes of auchi river na giv me d moni...also ah de find room mate xo dat ah go fit later use im head du ritual...in jokers voice,u r available ryt |
!
