Josh96's Posts
Nairaland Forum › Josh96's Profile › Josh96's Posts
benromeo39: lol, see this guy, me sef dey use mtn. Hope say u don read everything from year 1-5? I go come ur room come do lesson o.gabriella alert |
benromeo39: already holding my spoon and plate. #salivatingwears my 3D glass to av a nice view of im...in ma mind,na plenty water im go drink |
pweetyz: I'm thinking of staying in ekosodin nd have actually seen a self con there..i stayed there for a week when i went for the pume..i know bout the bad guyz as i witnessed one of em almst beat up a girl cos she snubbed him..buh i'd barely leave my room cos i'm an indoor person so i'm certain i won't encounter them much..any advice on this pls??u want an advice...straight NO...for eko no b u go luk for troble,na troble go knock for ur door |
Neldrizzy: just like PICTURE, gals no de Hard me TAKE.... Lolll meanwhile i use GOD beg you, leave ekosodin matter oo. Dat place no be child's play.. i no wnt wahala abegscratches head,bt i tot u r frm sparta,no b cratus b ur g.father,y u cum de fear dem eko guys na |
Neldrizzy: Loll.. Am not a learnerbt guy na for wich one u dey,u jst dey take take al dem gals...i get sme intel sm guys de table ur matter ekosodin strng men...jst thought u shuld knw |
Neldrizzy: hehe you are not new here, yu only joined the conversation 2day... BTW what's ur current Location?dis guy no wan take last o |
chizzy94: Oh, Jeez!lmao |
HonourablePomk: No be my plan...na all this guys wey dey this thread i dey read their mind...me na first class thingsi pray o |
HonourablePomk: I go too rock dem girls that dayc dis guys plan,i pray mk uniben gals no tie una NL bois b twn their legs o |
Neldrizzy: hehehehehe hmmmm #thinking & consideringlol,e de think...p.s na u go de watch plate o |
Neldrizzy: hahahahahaha only if yu cud be like Greatgastby... Dah guy kept me awake for hours all tru last night,cracking ma ribs, he is a born comedian!! Hence, he helped me to win the page500 ultimate champion!!na only wen i kiss craze or romance witch i no go fit beat am |
ahika: Do u mean admission letter? If yes, admission letter is gotten from JAMB using the efacility card which can be gotten from any cafe.tnks vewi much |
Neldrizzy: hahahahahaha as 4me, as long as yu are funny and co-operative, am ok...... Yu must mak me laff at all time, i love 2 laff a lot, i love 2 joke and stroke person!!! i play music a lot..just check ma waec rezult...had p50 in laffmatics...d rum mate position stil de open abi |
Josh96: D admission letter frm uniben,is d one on ma kofa page...smone shuld help me plssmone shuld pls help wit dis na |
D admission letter frm uniben,is d one on ma kofa page...smone shuld help me pls |
Neldrizzy: guy!!! Dat place doesn't suit ma kind of person!really,hw nice...next! |
Neldrizzy: egbon, wich 1 be" asas" again?? Update me the latest slangs for town abegemine o...go a.j if u wan knw d latest o |
Neldrizzy: Nawao!!!asas hw na |
efedua: add me on whatsapp:08052517242,fb:Johnson Efedua, and 2go:efedua,let discuss and know y we weren't given admission, I rep medhelp me pls 46429676GC |
efedua: so surprised Sorry, No Admission is Given Yet!!help a friend pls 46429676GC |
drizzytee: sey wu die nau?not always bro |
benromeo39: I am cognizant of the point u are trying to lay down. What happened last year and the year before that isn't enough to draw a pattern or fully conclude. It isn't wrong to hope and yearn, u can't just tell people who have put in insurmountable effort in this exam; "if u didn't score up to 70, forget it", infinitesimal things like this could escalate and bring confusion amongst us. Let's keep our tongues looped and fingers crossed, we'll see the list in less than 40 days.nice one |
ojingbe: amen ijn...dont love me u go feary she go fear,u b dracula...na joke o |
drizzytee: only one day off! and you guys covered almost 30 pagesguy u de watch bundocks? |
Neldrizzy: hmmm hmmm #clears throat!!!! Sorry am coming, myy mum is calling meeput d sharp end of d sword on his neck nd speaks wit cratus voice,young man u beta cum dis way or else... |
Ryota: na garri state na em my mama come from i don qualifyin cratus voice,young man u beta cum dis way if nt.... |
Ryota: na garri state na em my mama come from i don qualifyu no nid ur post utme again,stat to go uniben |
Ryota: I agree wit u o sis tessy but just answer my dis small question abeg.how ll dey get employed if dey cannot speak any language but theirs.them dey do less educationally developed states for work,if so make i go change my state shap shap em na sambisa state i come from.lolz...u fit say na somalia u stay grow |
Neldrizzy: marine kingdom!! Lolltakes d sword of olympus from zeus,pushes nel#oya lead d way,mk we go d marine kingdom# |
Neldrizzy: Lolll...... The phone is learning from it owner... #wink#drags im closer,for were u buy d fne,me too wan get am# |
Tessy10: Una don spoil for this thread...see what u guys r discussing *closes her eyes*...dn't spoil me pleaseu cum fresh abi |
Neldrizzy: hahaha dats when i would invoke the spirit of myy late grandpa THE GREAT OJUROMI 1 of esanland .....she go toast am take...na there u go fear gals wey de toast spirits |

.