Jovin894's Posts
Nairaland Forum › Jovin894's Profile › Jovin894's Posts
All this things na Doggy |
This man na fools .. mugu . |
And pDP are there fooling themselves |
We go see wetin go happen tomorrow ooo lol. Make we dey our house dey laff |
Which is 70million Nigeria... What is the population of this country? Everybody shud get that 75k each don't politicize it |
Oga ur tenure is going to finish this year... So u need to go .. u don't have any right on 2027 election ooo |
Mumu ... It means u are not sure if ursef .. a lot of men are climbing u then ...why are u afraid... Divorce him na.. plenty women dey and u no go see husband ... Who dey marry after 1 or 2 Again? |
Obi ... U no go sit down now.... U jst dey create awareness and then no fit vote for u for election ooo... U no go fit win ... Jst relax . |
Then when u retire they will still sieze that ur home again don't worry .. because illegally given to u guys ... |
Never u say that again .. what is working |
Which day nAija go comot from this imf borrowing policy like Argentina ... For 123yrs.. this one jst dey borrow anyhow .. carry naija take borrow money no effect.. carry eye glass like fowl |
Use only the chemical on it don't mix it with water |
Fuel shud be 25 naira per liters |
What type of nonsense country is this with all those call oil cabal... The economy is in shambles.. nonsense APC govt with corruption |
The best decision so far... Continue ur scavenging business... Pos is nothing to talk about... I see some guys making 100k a day in scavenging |
Una mumu ... That is the cause of ur corruption stuff we are talking about .. ur oga I dey top don collect bribe them no pay una again |
Mumu... Allow ladies to propose to u |
Why won't u say such ... Ones they have coated with u guys with bribery and corruption... I think una dey suffer am now?... Though we don't want u guys .. instead we will b going on manochica govt |
Judiciary is the worst of all.. in 2027 .. nobody shud come out and vote and let military take over |
The miracle water what have u people done about it? |
Now there is no freedom of speech right?... Journalist have right to publish anytin ... If journalist have been arrested for those things .. Tinubu and his cabinet shud be Arrested too |
That state doesn't have money ooo depending on their Allocation... And u are wasting it |
No be them write their profile in Linkedin ... Some of them no dey ibadan dey sell cucumber?... Okoro no dey repair fan for Benin? Him no dey Among d set?.. me too I own company for Brighton, i employe 79 i have 89 workers .. Google payment currently |
Adesanya mumu well well... Did guy beat u with the cry wey u cry ... Na wa for u ooo .. though na Tinubu period sha ... No fight again ooo all ur fight now they are jst beating u |
Those guys don go arrange ooo .. federal no fit pay una money ooo ... U dey even dey use phone as kidnapper carry u .. no b lie dis? |
Those people no Kno book .. is that what they thought u in school?.. how did the inflation fall when price of Rice is still 92k ... Are u deaf? The pump price is 980 per liter and u are saying inflation fell .. how if I may ask ... Nonsense with corruption you collected money now to say good things.. let it fall to 0.7% bfor we can recognize that |
I pray they shud confirm her.. this woman don't receive bribe ooo ... She will stop Elctorial fraud in this country.. she has core policy .... The judiciary used to Afraid of her very well ... Very truthful woman ... |
Pls send those presidential jet to me make I dey carry my father go farm oo |
Na lie .... Nobody go vote for Apc again |
This season 9 Bbn .. them mumu eh ... What concern them y are they looking at them.. mumu |
All the figures is in millions not thousands jst note that ... They are jst lieing |
Wike if them born you well come out that day .. I swear them go fall u .. u dey mad |