Jovin894's Posts
Nairaland Forum › Jovin894's Profile › Jovin894's Posts
since all dis while?..I av watch little of it since last two yrs... so wat is d new release thrr.. |
epa domo..Benin I no fit laff |
there is no bank or financial institutions dat funds pos business ..is there personal business since d CBN is charging the merchant for stamp duty charge, they will also increases there rate too. does FG gave them money to do the business? |
the special one ...now he said is the special peoples choice |
and him no dey drink tombo bitters ooo ..DAT man eeh ..him mouth dey small him sabi chop meat eh..and na only carton wey him dey watch ooo ...sabi chop cray fish die... |
And she no sabi ooo..she don pour water plenty for ordinary indomie oo come put sugar..chai tombo Edo man don dey owan west dey farm casava now oo |
because okorocha is still in APC nau |
Bobrisky dey mad ..that guy bad ooo ..after him don cut off preak ooo...him no get Toto him no get penis ooo..na wa for dis kind tin oo buhari and efccccccc must here dis..if Oga bubu catch u go change ur name to barstardrisky |
burna boy go just put mouth mukeee lik Gilder advert on her boobs..lik sey him drin cassava ..oh burns boy God no go forgive ..steflon don Satan go punish ooo for giving my breast out to burns..lol |
dis nairaland they ever kill me with laff.. |
this is pure lies, when a senators salaries and allowance is 34millionaira, so you can imagine how president and vice president ..their own will b 150million |
person don die here ooo... Anthony Joshua go destroy dat guy ooo make d guy change him mind sey I no dey fight again ooo... I trust naija dem go don talk sey my leg dey pain me |
lol make I stama first , this this this this aboki man wey from zamfara state? so u be Edo , why nau oshomole abeg nau change dis boy name to esaghie esadolor osaghie |
fornicate aggressively nobody wil even ask u out..too fat |
the porn girl wan go act new video in France....experiment on white man joystick and and their hours on top of her...tonto need 17hr 59min on her ooo |
Abeg Davido na mumu guy ..him no get money..na monkey shit |
hmmm , sometimes is good ...EFCC are really trying ..this internet fraud has spoil Nigeria name in outside this country, in cotonu in as much as u a Nigeria they will b afraid of you ..no trustworthiness, they can't give any business to handle ...i |
kogi, na wa for dos people ..fear them ..r.I.p mama, the Lord is with you, still remain a legend and your legacy will ever live in kogi state.. |
Tah, igala PDP don win you , 27 live cow will buried for sacrifices and we must win..no go try igala ooo..u don loose totally |
that man mumu eee see am lik Indian mumu dog |
that tonto Dike is a fools and devil incarnate, useless and ash girl..God forbid and no man will ever marry you again in life ...all our female celebrity na devil dem be, |
mumu coalition, everybody wanted to shine, |
Dreambeat: |
ikenga ....abeg com see us through ooo ..u drink cassava? |