₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,419 members, 8,445,412 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 01:30 AM

Toggle theme

Jovin894's Posts

Nairaland ForumJovin894's ProfileJovin894's Posts

1 2 3 (of 3 pages)

CelebritiesRe: Rita Dominic Marks 49th Birthday (Pictures) by Jovin894: 9:20am On Jul 12, 2024
Eeeeya ... U jst dey try but for wia the Age dey show for ur body ... How ur pekus go b now sef
PoliticsRe: APC Has Done Very Well – Uzodimma by Jovin894: 8:30am On Jul 11, 2024
Mumu man... We will vote out APC 2027
PoliticsRe: Nze Chidi Duru: Nigerians Will Re-Elect Tinubu In 2027 by Jovin894: 6:51pm On Jul 07, 2024
God forbid ...Big thunder fire that ur mouth
PoliticsRe: Ondo Amotekun Officers Injured In Clash With Suspected Herdsmen by Jovin894: 12:13pm On Jul 06, 2024
Imagine arresting cow and without any security vigilant .. them show una Ak una never run? ... Make una go indian go do jazz .. Amoetekun for nothing ... Na to dey beat people na wetin una Kno .. nothing again
PoliticsRe: Oluyemisi Ayinde To Tinubu: We Can’t Afford Nationwide Unrest Over Hardship by Jovin894: 4:53pm On Jul 04, 2024
Oga ... This time the protest is not gonna be a pity one .. it will b on our politicians with corrupt mind ... God will punish them. And all Apc . They have ruined. This country ...
PoliticsRe: Ireti Kingibe: ‘stop Making Enemies, Be Concerned About 2027 – Omokri To Wike by Jovin894: 7:57pm On Jul 02, 2024
Which Tinubu go win 2027, them swear for u sey make u Kno no good tin?
CrimeRe: Nigerian Boxer, Isaiah Olugbemi Dies After Being Shot By Neighbour In US by Jovin894: 4:41pm On Jun 22, 2024
U.s ..no be country to go they hate black ...if come naija from u.s do juju make u finish them
BusinessRe: 13 States Show Inflation Slowdown As CBN Policy Takes Effect by Jovin894: 4:37pm On Jun 22, 2024
The only mumu man since CBN started her existence in this country...nothing in upstairs ..jst make big head like cardoso ..ok his name is cardoso ...
PoliticsRe: Ten Completed Refineries In Nigeria And Their Production Capacity by Jovin894: 4:34pm On Jun 22, 2024
2027....vote Apc make thunder fire u
PoliticsRe: Ten Completed Refineries In Nigeria And Their Production Capacity by Jovin894: 4:33pm On Jun 22, 2024
Tinubu wey eee dey talk for mouth wetin him don do ...mumu man
PoliticsRe: Kano Residents Applaud Calm As Sanusi, Bayero Lead Sallah Prayers by Jovin894: 1:09pm On Jun 17, 2024
This Tinubu regime na he goat him supposed dey rule ooo or monkey
CrimeRe: Grandma Set Ablaze By Daughter Dies In Ondo by Jovin894: 11:01am On Jun 16, 2024
The two pastors shud be Arrested
SportsRe: Finidi George’s Achievements Vs Victor Osimhen Record by Jovin894: 10:58am On Jun 16, 2024
That does not mean for u to spoil some1 name that he decided to play for Nigeria or given and excuse not to play?..
Foreign AffairsRe: Saudi Arabia Ends Sales Of Oil In U.S Dollars, Cancels 50 Year Agreement (Photo) by Jovin894: 11:54pm On Jun 14, 2024
So we can only sell our palm oil in Naira Saudi now ...make I dey dance now ooo
SportsRe: Finidi George Fails Nigeria As Benin Republic Trump Super Eagles by Jovin894: 1:01am On Jun 11, 2024
Sack that inexperienced finidi George and all the Nff boards..they are corrupt
PoliticsRe: Sit-At-Home: Soldiers Killed In Aba As IPOB Militants Run Wild In Abia by Jovin894: 12:16am On Jun 01, 2024
Omo if u dey Aba run for ur life ooo u see wetin happen for okoliba community in Delta state .....make una run ooo..
PoliticsRe: 30th May: Identities Of Soldiers Gunned Down By IPOB Terrorists Revealed by Jovin894: 12:05am On Jun 01, 2024
Chai...Emma ...how I wish u dey do ur barbing than .....God ... Rip bro
FamilyRe: A Married Woman's Facebook Post That Got People Talking by Jovin894: 12:46am On Apr 18, 2023
Go to Court
CareerRe: I Want To Relocate To Uyo Without Job Assurance by Jovin894: 3:55pm On Apr 10, 2023
Oga no jst try am .... Hungry go kill u for uyo ooo no job there at all d worst place ever ... And their Things are very cost there except transportations ....
PoliticsRe: Fulani Herdsmen Raid Umogidi In Benue, Kill Policeman, 45 Others by Jovin894: 5:55pm On Apr 07, 2023
What am asking is that , the benue state government can't push in Army inside the bush their and fetch out those Fulani herdsmen? ..why do we have Army, air Force and Navy? Order Dem to the bush and kill those people
PoliticsRe: Frustration Driving Nigerian Youths Into Drug Abuse – Peter Obi by Jovin894: 6:55pm On Jun 26, 2022
[quote author=VladimirPutiin post=114179825]The evidence on FBI website is what ?
Abeg I don’t have time to argue right now [/quo with Tinubu that doesn't have certificate
TravelRe: Air Peace Deploys Two New Aircraft On Anambra Route by Jovin894: 3:11pm On Jan 26, 2022
Heeey.... United Nigeria air where una dey .... Air peace na Agu... Tufiakwa I no dey enter ooo where bicycle don finished? Boel 737.. United Nigeria own na Joel 636
TravelRe: Air Peace Deploys Two New Aircraft On Anambra Route by Jovin894: 3:05pm On Jan 26, 2022
United Nigeria airline make una go buy new one like dis too.... Dem go dey buy 1972 aircraft... Tufiakwa no be me go enter d plane ooo ... Air peace na d best
CelebritiesRe: BBNaija's Angel Smith Lists Her Achievements At 21 by Jovin894: 8:47am On Jan 18, 2022
After u Don got meet jaruma, wey u Don go buy kanyamata
CelebritiesRe: Portable Fights With Area Boys In Ota, Ogun State (Photos) by Jovin894: 3:42pm On Jan 08, 2022
This guy mumu....u go soon sell d motor just now use an take ice ... Jst dey Bleep up upcoming artist .. ask 2baba and others ... U dey Jones .. mumu drug guy .. u are not worthy to be help .... Get out.. mumu zazoo without lyrics... Na mumu guys dey hear that kind music na
CelebritiesRe: Dorathy Bachor Celebrates Her 26th Birthday With Squid Games Themed Party by Jovin894: 3:51pm On Nov 05, 2021
And she's not even gud in bed because of her breast... And when did she do her birthday last bfor this one now... Not even up to 8mnth, 419 plenty ...
SportsRe: Cristiano Ronaldo Shatters Messi's Transfer Announcement Record On Twitter (Pix) by Jovin894: 9:50pm On Aug 27, 2021
He's not playing anything again, Chelsea will disgrace him a match I trust kante ...
CelebritiesRe: Paul Okoye's Wife, Anita, Files For Divorce As 7-Year-Old Marriage Crashes (Pix) by Jovin894: 9:19pm On Aug 20, 2021
Hmmmm this guy Anambara man no dey marry rivers girl porthacourt girls for that matter....
CrimeRe: Newly Recruited Soldiers Vow To Deal With Civilians In Viral Video by Jovin894: 5:52am On Aug 23, 2020
after u don go Maiduguri and kastina come back u go talk sey u no go do again...body go tell u....suffer head people
CelebritiesRe: Angela Okorie Marries Desmond 'Chuchu' In A Beach Wedding (Pictures) by Jovin894: 10:07pm On Jul 30, 2020
how many time shud we wish her, d first one we wish u ...u still go fall hand now again we don wish u ur breast don fall, she go dey pretend dey do like baby now ooo ..very old agric fowl
CelebritiesRe: Angela Okorie Marries Desmond 'Chuchu' In A Beach Wedding (Pictures) by Jovin894: 10:07pm On Jul 30, 2020
how many time shud we wish her, d first one we wish u ...u still go fall hand now again we don wish u ur breast don fall, she go dey pretend dey do like baby now ooo ..very old agric foul
PoliticsRe: Dino Melaye Acquires 2 Bullet Proof Cars Worth N726,000,000 - Tunde Ednut by Jovin894: 12:06am On Feb 18, 2020
he will still submit all d whole to Nigeria govt,...by efcc.jst watch out.if he likes buy 2billoins naira car ...his political career has gone , sqash and end...mumu boy, na car ur only cars ur father send to go they buy?

1 2 3 (of 3 pages)